Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,691 members, 7,969,020 topics. Date: Monday, 07 October 2024 at 05:26 PM |
Nairaland Forum / Killer101's Profile / Killer101's Posts
(1) (of 1 pages)
Sports / Re: Why Did The Light Go Off Before The Final Whistle? by killer101: 6:46pm On Nov 15, 2009 |
Na wah oh! All dis people weh dey too patriotics na dem dey spoil nigeria. Which kind YEYE fireworks bi dat? U started throwing knock-outs before d end d match, that is absolutely premature. Shey dey tell dem say spanish people or d world never see fireworks before? 2 worsen it all, one wicked baba wey e hand don dey scratch am go off d light 2 show 9ja colour 2 d world, despite all d money we have. That's very shameful. Before fifa go fit allow 9ja host again, e go reach 50th century. So stop praising bad things. |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 3 |