Stats: 3,168,922 members, 7,872,970 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 05:48 AM |
Nairaland Forum / Kumbus's Profile / Kumbus's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
Donmichaelz: ram killed d phone ? weda na d RAM or GOAT wey kill d fone, e no concern me...... wat i know be say e dey PING...?jare... |
![]() |
ram or goat e no concern me @ all.......wetin i know say my techo dey PING shekina ![]() ![]() |
![]() |
lol...i rememba those old skool days in mallam sidi camp in gombe state......fire alarm woke us up around 1am n d soldiers poured us cold water in dat coldest nyt n chased us 2 d parade ground... some girls were tying bed spread on dere chest like dat.... d endurance trek were many fainted, d burnt rice my platium cooked, n all d competition we failed...lol...good memories 2 rememba since 2010 |
![]() |
but y e be say all of dem dey first born dere pikin 4rm fornication b4 dem cum get married ![]() nawa ooooo |
![]() |
lol.....make government put dem 4 bonanza say if we marry 1 woman, we get 1 free.....plus 50k monthly allowance 4 dere up kip..... i trust naija men, dem go rush d women....even d 8,000 women no go reach self senator yerima get sense...wen him n en oda senators don carry dere under 18 girls finish, na who dem dey leav dis old skools 4 ![]() 1 Like |
![]() |
hmmmmmmm......dis is so serious oooooooo...FGN should learn4rm dis n alwayz hav a contigency plans in case ds happen...... |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |