Stats: 3,177,978 members, 7,903,128 topics. Date: Sunday, 28 July 2024 at 04:18 AM |
Nairaland Forum / LawrenceNla's Profile / LawrenceNla's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
ajasa4link: I'm now using midmonth....1.5gb for 1000 at least e dey manageable....days of flexing 3gb don end o..comonth no dey among d data plans again |
![]() |
just waiting for a Nigerian to rewrite a bible..then and then you go see mistakes. But how i wan take now if mistake dey bible for example king james version...how i wan take know where dem no sopoz put thee,thou,yee,hast etc i no dey related john d baptist abeg |
![]() |
too bad
|
![]() |
ehya...too bad o. 460? ![]() |
![]() |
sorry bro...but u are not related to him, u no d collect money from him hand and certainly you no go dey him will! I understand...ur broke! but u better leave him to resemble himself o...no go huzzle! dey here d resemble person. Better gahn upgrade ur sense to 2016 version!!!
|
![]() |
guy...resemble or no resemble...you are not related to him, money no d reash ur hand from am, ur broke and certainly your name no dey him will! so u better upgrade ur sense to 2016 version. |
![]() |
Send them to farms where they can milk your cows na...maybe the cows get British accent...sha mooo na mooo.....allow those women jare! 1 Like |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |