Stats: 3,179,813 members, 7,909,109 topics. Date: Friday, 02 August 2024 at 05:54 PM |
Nairaland Forum / Lionelrobben's Profile / Lionelrobben's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
d woman dat talk lyk dis often r d 1s who cud neva kip a man. how can she kip any1 sef wen all she does is cry |
![]() |
so der r 30-sumtin yr old vigin unmarried men. if na woman una go don flog am die for dis tread wit mgbeke comments |
![]() |
i dated a wyt babe before. so nyc nd sexi. d tinz wey black 4 9ja babe body, na so e pink 4 der own, lyk rose. datz how i almost got slovenia visa. she wuz d 1 dat got away. dnt giv up on her. itz klia u av feelings. fyt if u must |
![]() |
try openin ur mouth. it may help |
![]() |
na dat kain babe u go haff 2 cage wella. God no born me 2 liv lyf of stress. give me lepa babe jor. da more she resemble broom, da beta |
![]() |
change da N to £ and i go dash ma sista 2 2 Likes |
![]() |
yes dis is true. sum mths back I had maleria. da docta no gree treat me. he said i should hand ova my BB. i tell am say no, na di only fon wey i get. he said he no fit treat me till i dash am all my female BBM contacts. diaris god ooo |
![]() |
numba 9, can she cook? not includin indomie, else hunga go dey waya u |
![]() |
finally, a beta prediction. i was hoping cotana wud b wrong about yesterday |
![]() |
bros y are we seeing google documents wit ur name? sum1 retweeted on twitter |
![]() |
abeg. i wont be taken a second wife wen i marry. my wife beta not suggest it either. i dey craze? |
![]() |
wot is so difficult in doin dat |
![]() |
i taya 1 Like 1 Share |
![]() |
but i see da lights first b4 readin anytin.. isn't dat what dey r 4? grabbin of attention? 2 Likes |
![]() |
wat am i suppose to do wit all dat? 2 Likes |
![]() |
is viginity transferable? cos av taken sum1's b4 2 Likes |
![]() |
germany but hw i wish say na nederlan wey win yesterday 1 Like |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |