Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,977 members, 7,919,132 topics. Date: Monday, 12 August 2024 at 10:13 PM

Maurice2gi's Posts

Nairaland Forum / Maurice2gi's Profile / Maurice2gi's Posts

(1) (of 1 pages)

Nairaland / General / Re: New King Of Naira Land: Maurice Jindal by maurice2gi: 1:28pm On Aug 04, 2009
why not, wetin u xpect, make i look like zombi, omo gon @ does days, wen person go slap u, u go turn the other part of ur face, omo now, if u try am na watsup you go dey talk cos me no go even look uche face at all, i taya for una ooo, if i say i be king, na for my pocket na, how e use affect una, dem clear me b4 self, 70% of 9ja, get bad belle, wetin happen self, y una no dey mind una business,

una no fit even wish me well, rather na make una get mouth dey question me say who make me king,

Mama-G, from ur name, i c say u bi woman, with the way u dey talk, no let am comot u for husband house oooo,

Jamace, i no con knw which 1 u bi maybe man or woman, but from ur character u sabi abuse abi, me i knw say e don already over u, na ur talent be dat, fool like u,

Godmother, dat name no even feet u at all, cos from the look of things, ur kind of mouth no good for evangelism, e go drive people go hell,
Nairaland / General / Re: New King Of Naira Land: Maurice Jindal by maurice2gi: 12:11pm On Aug 04, 2009
i taya for una ooo, shey dem tell u say na who dey long for the game be king ni, person wen just come fit be king, omo no con start with me oo, cos i dey on my ground, wen u wan do pass urself, i no even blame u, afterall, wen u don over chop dis morning and u see small money enter cafe browse, y u no go talk like dat, cos na una way, for 9ja
Phones / Re: Dstv On Computers And Laptops by maurice2gi: 9:29am On Aug 04, 2009
Thanks just2nice for the quick notice,
Nairaland / General / New King Of Naira Land: Maurice Jindal by maurice2gi: 12:01am On Aug 04, 2009
My Name Is Maurice Jindal, I Am New To Naira Land,
Romance / Re: Why Do You Think Most Girls Consider Being In A Relationship? by maurice2gi: 11:55pm On Aug 03, 2009
All those once na pure lie, any girl wen enter into any relationship, na say she don sample the guy and she notice say money dey, u never hear, no money no love, if any girl love you without money, omo guy comma dey,
Romance / Re: Is Love Still Blind? by maurice2gi: 11:52pm On Aug 03, 2009
no money no love, if u fall in love, u don turn mugu, your ATM must dey produce regularly wen dem enter security code, Love My Foot, Love Na Story,

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.