Stats: 3,168,953 members, 7,873,053 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 07:17 AM |
Nairaland Forum / Modestofynest's Profile / Modestofynest's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 14 pages)
![]() |
INTROVERT: Wowwwww am impressed na the first time in ur life u done say something reasonable oh, I no know say u Sabi small 43 Likes 2 Shares |
![]() |
INTROVERT: U doubt oya tell u the most expense chike obi 83 Likes 2 Shares |
![]() |
Driver drop me here make I know wetin dey happen here |
![]() |
The people's Gufnor no be that crowd wey Femi falana and Co go rent the other day say dem dey protest 2 Likes 1 Share
|
![]() |
What is the meaning of this him wey dey report the matter to us to take action boil do am for hand not to help the boy u get strength to snap the boy can't u as well dash him money to feed and better still take him to the orphanage as ur said, Nigerians and eye service God forbid 1 Like
|
![]() |
If this make FP please I want to us this medium to tell gufnor of bayelsa state with ur big head sire please #endNDU strike that's all, before I give girl Belle for our street, don't act like I never told u 53 Likes 6 Shares |
![]() |
I just liken this pix to my man Governor fayose, fayose is the woman those dogs are the immunity covering him then the............... Na buhari and Co, LMFAO LWKMD |
![]() |
Niger delta University (N. D. U) una no go see wetin una colleagues they do for Kogi and take a leave from them na to come social media begin create different hash tags #endNDU etc
|
![]() |
Messi done join bad gang see all him hand tattoo everywhere |
![]() |
OP so u follow all this wizkid boys wey they wear headphone for ear they Waka De whole city, abeg go buy comb comb that ur hair come back make I rate u 1 Like
|
![]() |
Ya it's possible go to the school from there they will collect all the necessary datas they need to fill for new one from waec office it's gon cost u a token |
![]() |
Sandoski u done dey here dey form women advocate u no go commot hand for wetin no concern u, u no read where she say if she no accept am De guy go stop her not to come him house again, that's to say dey have a thing before now abi the guy house na church, commot ur hand for bf and gf matter them go settle later call u bad person, advice no be cause 2 Likes
|
![]() |
Yoruba people and fight
|
![]() |
Lolzzzzzzz Yoruba people and fight |
![]() |
Has the president issued a statement on this matter, where is El Rufai has he issued a statement on this too, they will be quick to condemn and commiserate with the International community when things happen there but when it happen here they will be blind deaf and dumb, God go judge all of una there 296 Likes 11 Shares
|
![]() |
In Enya's voice "one by one my tales are told" fayose will be vindicated at the end of the day, 5 Likes 1 Share
|
![]() |
joceey: Did u read the part when she said the girl called her and asked her to leave her bf for her ![]() |
![]() |
Give me the number of the former gf lemme console her in my own way u have already done the damage what do u need our advice for bf snatcher
|
![]() |
Let the movie play on we dey watch 1 Like
|
![]() |
Drop me here wetin happen OP |
![]() |
Up Gunners, for ur Info Andy Murray is an Arsenal fan, keep making us proud sire, Gunners forever
|
![]() |
France 3 - Portugal 1 |
![]() |
That corper on the first pix a night with me won't be badt for a start omo see ukwu when she chill with me finish omo she go avoid that dwarf with passion tall dudes rock
|
![]() |
Brother wait make I pass if u wan enter this thread enter no block road for person 1 Like
|
![]() |
JohnFrankling: Na me John zero no dey two for that school |
![]() |
southpole: Zombie spotted in 3D I see u take ur sit see wetin una done do us |
![]() |
If hunger done reach to dey kill dolphin for Nigeria then I give up, its over Please end #N. D. U strike Zero said so 284 Likes 21 Shares
|
![]() |
Boy u done chop kpomo finish u dey ask for refund ur Kaya done enter one chance as u big reach see wetin small big carry u dey do, u come for NL dey talk trash, if am to as which kind load u get for house wey she even pack under how many minutes wey no neighbors see her to alert u that kinda bed na paper bed ![]() ![]() 6 Likes
|
![]() |
Others own na to sing and make money skiibii own na to dey sitdon for front sit of KCEE car like Nigeria police, congrat brother KCEE
|
![]() |
Tank U Ma We don't want cash just tell ur husband to bring back the girls that's all 1 Like
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 14 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |