Stats: 3,176,880 members, 7,899,175 topics. Date: Wednesday, 24 July 2024 at 08:21 AM |
Nairaland Forum / Mruwa1's Profile / Mruwa1's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)
![]() |
vivilafrosh:na only osas dey here wat about ese and imafidon lol 1 Like |
![]() |
Amotolongbo:yes dey do |
![]() |
sit down tink am urself say waiting u dey do whether he good or not how many times d girl done buy u gift or follow u plan reason tin about u when u wan kill urself for r |
![]() |
Any tin Bill talk naija go accept because baba dangote na Bill boy and waiting baba dangote talk baba for aso rock go accept because baba dangote done buy almost d whole naija for pocket nor be me talk am oooh na hear I hear |
![]() |
Deicide:during d time of baba |
![]() |
Imustsurvive:either they get electricity dey hide am or dey wan borrow am from another country 1 Like |
![]() |
d 1 when weak me pass na nepa still go dey cut lite after our government promise us 2 months free lite question here who dey give the free lite to and who dey dey cut their lite na Nigerians they give the free lite to or foreigners ... after lockdown that nepa staff suppose go join nollywood action so he sabi come down from pole without ladder |
![]() |
As u kill am waiting u gain |
![]() |
Once woman know ur secret and u done mess up or drive them just know say that ur secret done turn gossip |
![]() |
Veryfoolishboy:lol funny u u dey teach am how to read and understand ...not everybody can afford 5k clipper |
![]() |
iCauseTrouble:Yes but you have to pay legal fee/registration fee to process some documents email me so I can tell u how to make payment . |
![]() |
If una say Edo or benin person nor dey dis list I thank GOOD LORD |
![]() |
blazesam:lol how dey take see am 2 Likes 1 Share |
![]() |
manuelreports:lol abeg nor use laugh kill person so our baba at d top fit still loot 2500 |
![]() |
Ogegeodey:lol |
![]() |
Shellsploit:lol yes d ground swallow d evidence base on another story from government |
![]() |
The big question be say waiting our Government wan use dis money do (A) buy facilities or equipment to fight against and prevent spread of covid 19 (B)Build new hospital like china (C) share am to each citizen to assist dem (D) share am among politicians as usual (E) one person go make d account disappear from cbn |
![]() |
Goodgod213:bros howfar na person help u make I send my aza give u make u still do me small bread or show me d way by December I go still tell my own story and still assist another broda still walking my own path |
![]() |
I done dey see dis tin as big scam now while b say Africans oversea nor get am na african returnees come get am abi d coronavirus dey use change of location take affect dis returnees or dey get waiting dey use inffect this african returnee for airport... make dey show us video of this naija coronavirus patient for hospital make we see |
![]() |
U should be happy after 3 years of bf and gf he done engage u my neighbor date girl for almost 7years no engagement ring she dey wash d guy cloth and d guy mama cloth after all d girl do for am he still marry a different girl ..If u want make d guy marry u u go reason d kind marriage u want know the cost then bring part of the marriage money give the guy and also find another apartment know d cost and assist d guy with part of d money |
![]() |
Dis people nor sabi dey for just go carry 1 corona virus patient come make d person cough corona enter d officer destiny |
![]() |
Humanoid01:na mankind doing nor be natural sometin |
![]() |
obembet:lol work in progress 2 Likes |
![]() |
Emmanuelhector:lol naija wat to do ...elect elect graduate na banker while badmin graduate dey form nepa dey go cut people wire dey go |
![]() |
Waiting u first dey think when u dey wipe d guy and u nor dey tell am to do redrawing method when he wan cum he go just cum inside u anytime any day when u never ready for motherhood u self na bad person if ur sis done comot for house na una two b d 2nd couple when dey occupy d house abi ...waiting b dat ur sister phone number again self make I call r say u done carry belly say na emeka give you belly |
![]() |
TGMISKY:lol |
![]() |
Oblongata:lol na wah nor be lie dis one na we all suffer together no short cut |
![]() |
I dey look dis corona virus issue from different angle say na some people invent dis so called virus look am those who dey infected with d so called virus are from oversea since i dey read about dis virus tin no african done get am when nor travel go oversea na God get power we dey sit down look how dis virus tin go end 1 Like |
![]() |
sotall:lol now u know 14 Likes |
![]() |
izzy4shizzy:God bless u because no course for school na mastubation 101 this people too get ans to d question |
![]() |
annygifty:I go give dem loan lol God too love us |
![]() |
Woman come visit u na normal u find r attractive talk to r let r know ur intention somehow if u torch r she say stop u torch r again she say stop u come force r ,when u force r u done rape r b dat. Even if u dey wit ur baby she say no u come use strong head dey get r na rape be dat because she nor agree . And waiting u go enjoy self when d person when u dey force to make love to nor dey moan she just dey cry and dey beg |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45 |