Stats: 3,176,882 members, 7,899,179 topics. Date: Wednesday, 24 July 2024 at 08:26 AM |
Nairaland Forum / Mruwa1's Profile / Mruwa1's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 16 pages)
![]() |
bantex4uu:abeg how u wan dey check spiritual life from physical appearance 1 Like |
![]() |
rheether:if d person wear shoe and hand glove uko ![]() 5 Likes |
![]() |
Sis sit think which kind life u dey live so |
![]() |
Na ignorance dey disturb dis one |
![]() |
My guy my guy landlord dey turn to tenant when landlord fail to plan for tomorrow foolish u 1 Like |
![]() |
Wizzy nor go give tiwa weed smoke dis period make she nor go jump from 3rd mainland bridge say na pool she dey dive enta |
![]() |
I know d barbing shop na Hennessey ,full chicken and one clipper. Dey go give u after barbing |
![]() |
Oga u for go house go sleep na |
![]() |
If i buy the water 3k wait go come happen the water dey high person or d water different from the one when i dey buy drink for road abeg papa chioma give me 3k heineken make me and my guy drink later today 1 Like |
![]() |
E money and hushppupy for senate |
![]() |
Na wah even masquerade dey fight 4 Likes |
![]() |
Why don come arrest u out of all d plenty pple when dey dey wit don everyday it means say u b bad pikkin 14 Likes 2 Shares |
![]() |
Bank alert na to dey create my own alert leave my phone anytime i see any girl ... ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Thank u na waiting i go do my next gf |
![]() |
Na wah as dey get motor parts market na so dey get women parts marke...make una take am easy dey go sell eyelash,human hair,bum bum, pregnacy,pussy. Which woman part remain when dey nor dey sell |
![]() |
Thank u God |
![]() |
I done hear good for u |
![]() |
My lil friend sorry na so life be notin last forever |
![]() |
Funke i warn u make u nor dey go smoke weed for back of that cementary now u see urself |
![]() |
Shut up there dey wan give am award say he satisfy u or u want make he die there bfore u know say he done try |
![]() |
Correct bobo nia u..d guy comot shame from eye nia he pocket spirit lead d way.. |
![]() |
D guy tink am well short time for guess house 3k cab na 1500 he go for the cheaper 1 |
![]() |
Your experience of yesterday is use today never judge people because of yesterday they are true and real guys ... Relax you will find the right guy that u will always tell ur story to and he will do same to u |
![]() |
When u enter some saloons, medicine store dey go ask u to pull ur slippers outside i sure say na one of these place she dey work as apprentice dats is why she dey use to pulling slippers before entering |
![]() |
Bed bug because na only bed bug go fit make landlord turn tenant once bed bug done build empire for house |
![]() |
1 red card out of pitch another one out of stadium |
![]() |
Dey nor sell mineral,malt,juice for there by the way where d children parents dey before dis children go bar na wah |
![]() |
My own b say she say i nor go fit make r wet i just tell r small story bros we done naked after every tin she dey form cry and vex she just waka comot from my house next tin na msg " hope say u done dey okay now so now u can add me among the girls u ave slept with" last last she say she nor get bf after enough preaching na so relationship start .......bros she need relationship she nor wan tell u straight |
![]() |
U should check properly there are good boys out there that will make u happy 1 Like |
![]() |
Shortyy:u should pray for them and not happy for them because it's not right for a girl to find happiness in the arm of another girl |
![]() |
Metuh:white man thank u |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 16 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |