Stats: 3,180,480 members, 7,911,133 topics. Date: Monday, 05 August 2024 at 04:59 AM |
Nairaland Forum / MsGoldie's Profile / MsGoldie's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
But d gurl don beg nah...has it not do ni??.. mode 9 sef u sef e do 4 u abeg becos me i no kuku no wetyn u dey sing....i no no wer u dey wer dagrin com blow, M.I com blow, even ice prince...so e 4 u abeg...u no dey shame ni? mtchewwwwww... 1 Like |
![]() |
dis is d best , article av seen in a long tym, @op is rite on point, cs jst like hes tokin to me, bt naw am relieved, nd naw its kapish!!! sex is not love, jst FUN 1 Like |
![]() |
mtshewwwwwwwwwwwwww, i jst hate wen d name mikel is mentioned, d Guy na shit yesterday, which yeye bakbone ![]() |
![]() |
at laaaaaaaaast i won at famous bridge, hmmm God knows dat OT. wud b hell 4 dem, ahhh i no fit suport chelsea 4 dis life wey i com, |
![]() |
the SANTA DRES is so CUUUUUUUUUUUUUUUUTE , I LOVE HER EVEN WITH RAGSS, chika can ACT!!! |
![]() |
hahahaaaaaaaaaaaa i go die because of laf here oooo hahahaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa na laf i def since oooooo make person com carry me up ooo d video is soo funny ![]() |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |