Stats: 3,174,275 members, 7,891,276 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 10:59 AM |
Nairaland Forum / MykeNiggas's Profile / MykeNiggas's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
Hello sey na M/F thanks for your ad esilove u don do jamb before now and see how he dey consume people money and cyber cafes dey earn money everyday so u no dey think of others own abi @landers please think well |
![]() |
God is wonderful in any way so he might use this for something taking you to greater place but why u self dey ask question for inside exam hall infact FINAL YEAR EXAM all na your fault 1, 2, u no beg the supervisor or he no gree answer you ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Omo na wo for nna oooooooooooooooooooooooooooooooooooooo na who know that kind KISS for under heaven\ SEY NA de KISS principle (Keep It Simple Stupid)or What ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Hello sye na Mrs or Mr michelin89 sey na cherishing matter be this one abi make you contribute to the matter wey dey ground ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() pls be carefull of your speech oooooooooooooooooooooook becareful!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
![]() |
Omo na wa oooooooooooooooooooooo Something dey hapen for under heave so you no know say Age dey different from Maturity and You Mr. Activist why you no diferentiate between the two ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
omo na hell for Post jamb All yo need to do is read very well because no orijo for inside post jamb ok ' |
![]() |
OMO DOEM YOU TOO MUCH SO YOU HAVE GOT THIS EXPERIENCES YOU LISTED ABOVE THAT'S INTERESTING ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
OGA OOOOOOOOOOOOOOOOOOOO OMO SOMETHING DEY HAPPEN FOR UNDER HEAVEN IMAGINE A GUY HAVING A GOUGEOUS GIRLFRIEND WHOM HIS FRIENDS ENJOYED IN BED AND YET HE STILL BUYS HER PANTS AND RENEW HER STUFFS FOR HER IMAGINE THAT ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |