Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,795 members, 7,875,970 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 05:59 AM

Naijazmost's Posts

Nairaland Forum / Naijazmost's Profile / Naijazmost's Posts

(1) (of 1 pages)

Romance / Re: Jamaican Female Dating A Nigerian: Advice by Naijazmost: 11:26pm On Feb 21, 2010
TolaniLuv, y una dey miss yan? Naijaz and Jamo people no get de same culture, i bi naija man wey get plenty jamo friends and we no get de same culture, except u be Yoruba person, bcuz jamo people get de same behavior as Yoruba person. as per say i no be yoruba person, i no come see the culture similarities. I beg make una stop to de talk nonesense,
Romance / Re: Jamaican Female Dating A Nigerian: Advice by Naijazmost: 11:19pm On Feb 21, 2010
i beg make i change de Qtion small, i bi Naija man wey marry jamo woman, i need correct advice bcuz dis babe de F up big time, i beg make una help me.

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.