Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,180,228 members, 7,910,327 topics. Date: Sunday, 04 August 2024 at 04:26 AM

Odufah's Posts

Nairaland Forum / Odufah's Profile / Odufah's Posts

(1) (of 1 pages)

Business / Re: Synergy Thread For Professional Bead And Wireworks Makers by Odufah(f): 10:38am On Jun 17, 2015
hnmm am back oooh so madam toynex dnt u dare close d thread o,misss u guys gan ni,unable to comment on d main thread oo no knw wetin dey happen,onose mama am d most happpist congrat n may God see u through amin
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 10:28am On Dec 10, 2014
Hlo to al my lovelinas in d room.cnt tll right nw .later things.gat alot to do

1 Like

Business / Re: Synergy Thread For Professional Bead And Wireworks Makers by Odufah(f): 10:11am On Dec 10, 2014
Hello mumis, hw u all.sorry 4 showing up late o.havin alot on my hands das why'
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 8:04pm On Nov 13, 2014
Hello to all my love in d höuse,hw are u al,hope thngs ar great.really busy wit tp n project stuff,realy mis una
Fashion / Re: Free DIY Handfans, Wire works, Bead works, Ankara bangles e.t.c Tutorials by Odufah(f): 7:52pm On Nov 13, 2014
How is everybody,i knw say i must meet una 4 hre,onose,thebeadslady,understandingjk.etc.thanks to d creator of the thread.big kiss
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 7:05am On Oct 05, 2014
Na we never see person wey go kil am for us...our ram ran away bcs na tissue paper dem take tie them..n did i mention that na two d crocodiles b
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 7:00am On Oct 05, 2014
Am here @toynex na sallah tinz n small children beads for sallah na hin hold me oo.but wil b tru today sha..how is everybody here?i for give una meat bt una no eat dat kin meat,cos na CROCODILES WE KILL..LOLZ
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 9:32am On Sep 27, 2014
Helo'Baraka de Sallah to al my lovely pple bt na in advance hin dey 6

3 Likes

Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 8:34pm On Sep 17, 2014
At my oga toynex and others am sorry that have not been contributing just that am to busy with swiss stuff andwork and I pRomise to make it up so had my name to the next schedule thanks
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 8:03pm On Aug 25, 2014
Wondering how to caught up
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 7:59pm On Aug 25, 2014
onose01:
Sisi mi, we dey o. Triplets dey dey throway salute. Hw was ur exams?
...alhamdulilahi we thank God..and that you are well is nice
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 7:54pm On Aug 25, 2014
Me dey faer cos people wey dey here dey smell cretivity and very talented. Wow
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 8:18am On Aug 25, 2014
Toynex my able oga and all my sweetheart and honey in this my dearest thread...@toynex yep I have been sneaking in bt just to copy the note I have missed before showing my ugly face lols. onose mami how my triplets dey? And kisses to everyone love you all.
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 6:47am On Aug 14, 2014
Good morning to al my sweethearts,how are u al?misd u pple.
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 7:02am On Aug 04, 2014
Hapi bday.oga mi toynex sory it coming in late al d same,many more year to come

1 Like

Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 9:45pm On Jul 27, 2014
My half completed wonuola necklace

2 Likes

Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 10:05pm On Jul 25, 2014
Una dey fly ni
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 4:49am On Jul 25, 2014
I clap hand for una,o. Mine wil b submitted in d future.cs me n habeebatolanike are over charging readn.becs of exam...lolx..how al of una day nw.missing una bad bad..@ chiomzylala na 4princes and oneprincess na hin onose mama dey carry.oo.

1 Like

Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 9:11pm On Jul 20, 2014
@toynex me ma no get name for the design just put ROD STAR DESIGN,onose u no go beg me bah,continue.@hebeebatolanike hope say u dey prepare for age225..
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 8:16pm On Jul 19, 2014
Onose u knw say na me first give u d title MAMA.SO U KNW REMEMBER ME BAH,I THEREFORE SANCTION U TO GIVE ME TRiPLEt.
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 8:13pm On Jul 13, 2014
Yep ,i wil nw.nah who i be nt to teach
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 10:33am On Jul 13, 2014
Nice work to u all...and here is d design@mama onose..nt showing wik upload later

1 Like

Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 7:12am On Jul 07, 2014
Pls make una pray for me..me dey start my EXAMS.today o..and toynex pls add my name to d schdule..i wil btakin the star design.wel no b d name b d@ o..me just name am like that ni 6.
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 7:08am On Jul 07, 2014
Lols@onose1,hmm d@ award the ENCOURAGER.really suit u...wel nice story.mine was almst like d@,learnt wirework bt didnt work d@ much until i joined toynex n ur guys.now i even teach about 5student..and even wit some instructions frm here..i can nw make all these fashion bags wit satin n ankara..its really help me alot..all thanks to toynex and all of u..love u all
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 10:37am On Jul 06, 2014
To the new student be patient,thngs havent been easy after d prblm stuff.pls bear it with us..@onose1 u never ansa me o
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 5:33pm On Jul 05, 2014
Onose are u fat or thin?cos i wonder whr u dey chop put
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 2:33pm On Jul 04, 2014
Hmm.pls i wnt b able to paticipate wella..starting exams on monday.bt wil check in nd do anyone we are asked.to ,so pls bear with me
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 5:36pm On Jul 01, 2014
Good to be back...and on the good side ...am seeìng new names,..nice...@mosejentle me miss am die...hmm nice talk @toynex...onose misses u..lols more than greatful to good been back
Fashion / Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by Odufah(f): 5:29am On Jun 28, 2014
Hello,am here..bt was deregistered from nl nd have to start registration again...but one d good side.i have a note book abt almst everystyle tot.use to copy dem dnw..bt never knw d@ such wil happen.really pained.to everyone miss u people during d past few days.n i knw we can do it again..n may Allah grant us d strenght to do so .(amin)

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.