Stats: 3,168,933 members, 7,872,995 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 06:25 AM |
Nairaland Forum / OMILLA's Profile / OMILLA's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
Oga ddshow,you and toks sound so alike, abi na the same ogbanje catch una two.any thread created by anyone is owned by the person, commenting on the thread is strictly ur own discretion. Exchanging words with a woman all becos she nor allow una get access to small small girls means that you are less than a man.NO offence 2 Likes |
![]() |
Melish abi delish, abeg go wash plate, which one be suspicious character,abi you don appoint urself mod, ddshow ,e be like say u bin dey the group before,kpele, if you nor take time nw, thunder and ur left nyarsh go collide. |
![]() |
I have been a silent follower on this thread but I think it's time I add my own.i nor know wether to use pidgin or correct English. Mr toks, as the Agbalagba wey you be, if you need 20 ' something babe's for this nairaland, dem full ashawo section, you fit go there go hustle. Abeg, leave this one as e dey.she first put it at 40 ' something but people beg, she come reduce am to 30 's, now the thread is moving becos many nor get work. Uncle toks, as the oldest man on nairaland , make u stop to dey quarel, dust urself and go create thread for 10 years old girls. Them go like you well well because of your big grammar. To be continued. ..... 4 Likes |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |