Stats: 3,183,206 members, 7,919,874 topics. Date: Tuesday, 13 August 2024 at 03:03 PM |
Nairaland Forum / Omowater's Profile / Omowater's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
550k cash, if you gree, email me, elly.xstream@yahoo.com, am always online on bb i will recieve your mail. |
![]() |
bros, wetin do this car? abeg yan true, |
![]() |
this car was bought from toks just some few months ago, had no wahala, owner wants to travel out, dont miss this baby, this yeye site is not allowing me upload pics, please send me your email and i will send you pics. |
![]() |
700k, make i fly this ride, no time, |
![]() |
07033493917, call me, i am serious about this, lets start at 600, i will pay cash, no time |
![]() |
see, my broda wants this car, 650 , if u dey serious let me know, call me on 07033493917, fast fast |
![]() |
bros, this is my number, i have been trying to call u , u no pick up, no mind all these unserious buyers, i take the ride for 500, no arguments, this is my number, 08036984241, omowater, abeg no dulling, i want to move this whip out of that zone by saturday |
![]() |
beejay how far? whats happening? man, i cant wiat to sit my ass in that school oh, sorry i havent been in touch, i have been busy with work man, ehen please this time we are not accomodating any ugly girls oh |
![]() |
see this fool!!! why e no go fast, when its that expensive, even good luck jonathan no dey use that link serve, abi you be homeland security, abeg guys, izap na him still sure pass, shwoooooooo, you wan download the whole world? |
![]() |
bejay . na you get mouth pass, we go see for kaduna, abeg when are you leaving, that your number no go today i dey try am, flight na 15k, so i lay low small, meanwhile, how far ? does anyone know if starcom izap operate in zaria? |
![]() |
man if you ready to hail this baby for 450k give me a holla, i love this ride, no time to say no time, cash is over ready , 08036984241
|
![]() |
man if you ready to hail this baby for 400k give me a holla, no time to say no time, cash is over ready , 08036984241
|
![]() |
man if you ready to hail this baby for 400k give me a holla, no time to say no time, cash is over ready , 08036984241
|
![]() |
man if you ready to hail this baby for 400k give me a holla, no time to say no time, cash is over ready , 08036984241 |
![]() |
the one and only bejay, how far na, ,am thanks for all the original posts man, but on the contrary, you suppose get link to merchendise for bobos na, you know say some of us don tey we we commot for school to read book now no be small thing, how far , any thing for us that well help us in the post utme? of course you know what i mean, |
![]() |
beejay baba, how far, abeg shey na online we go register the post ume abi na wetin na? how we go do am? |
![]() |
bejay, God go bless you plenty, abeg keep the good work up, if we go through this , i owe you three crates of beer, name your brand, lol, i will keep my head up |
![]() |
which kain stupid parol abu zaria think say dem dey do? now wey boys wan repent enter school so we can habe better future they are toying with us, other schools have already written post ume,. what are they waiting for? they have not passed any information about it, their website is not even updated, i am starting to regret why i ever choose that school, |
![]() |
bejay, thanks for revealing those fools for us, anyway i dont fall for that kind crap anyway, i am just waiting for original info, please help me when you get any news man, my email is elly.stream@yahoo.com, thanks, |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |