Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,198,791 members, 7,969,348 topics. Date: Tuesday, 08 October 2024 at 06:07 AM

Osheno1's Posts

Nairaland Forum / Osheno1's Profile / Osheno1's Posts

(1) (of 1 pages)

Sports / Re: Football Betting Without Taking Any Risk, 100% Real.. by osheno1(m): 3:50pm On Apr 01, 2016
Oga goldbetz no be like before again. Stop advertising them. Before e no go even reach 3 hours they don credit your account sharparly. Now ur money go dey enta days before dem credit u
Sports / Re: See What Happened In Merrybet Shop by osheno1(m): 6:52pm On Jan 24, 2016
Na wa o. Wetin come dey do goldbetz now. Since dey upgrade their site bugs just dey everywhere. I carry one pick now, out of 3 matches na just one I dey see. I for talk say na dem commot am, but d matches don enta.

Make dem find better programmers to program their site.
Health / Re: Lassa Fever Outbreak In Rivers, Two Confirmed Dead by osheno1(m): 9:01pm On Jan 05, 2016
I no go catch lassa fever x3

If I catch lassa fever, e no go catch me x2

O e no go catch me. Oh e no go catch me!

If e catch me, oh lassa fever, oh lassa fever!


This song get copyright. If u steal am, u go catch lassa fever

1 Like

Sports / Re: See What Happened In Merrybet Shop by osheno1(m): 7:29pm On Jan 05, 2016
bakusha:


Bwoda, se person go need 2 fire d 10k bonus on start b4 him go go kredit him acc ni? Abeg enlighten me oooo

Bros I no know o. Dey no give me any bonus when I join
Sports / Re: See What Happened In Merrybet Shop by osheno1(m): 9:34pm On Jan 04, 2016
I don search. But e be like say even broda google no sabi dat one. E be like say unity bank no dey do such. But u still fit download verve/quickteller app. Just search on google. Dat one u fit use am send money to any bank in nigeria
Sports / Re: See What Happened In Merrybet Shop by osheno1(m): 9:24pm On Jan 04, 2016
Na first bank I dey use. I no sabi unity bank own. But no yawa. Broda google sabi everytin. Make I help u search
Sports / Re: See What Happened In Merrybet Shop by osheno1(m): 8:42pm On Jan 04, 2016
sotyuzono:
omo hw u take do dt one
Whch bank u dey use
Sports / Re: See What Happened In Merrybet Shop by osheno1(m): 5:25pm On Jan 04, 2016
sotyuzono:
bro hw u take fund d account cos dis voguepay no dey go oooo. Shey na phone u take do am or pc,

Na bank transfer I use. Sms
Sports / Re: See What Happened In Merrybet Shop by osheno1(m): 12:31pm On Jan 03, 2016
KevinBrown:

I'm 100% sure its www.goldbetz.com
Lolz. U sef dey use am?
Sports / See What Happened In Merrybet Shop by osheno1(m): 12:10pm On Jan 03, 2016
Na so me I just go merrybet shop on 31st say make I go carry my last game of the year. I bin don dey pray say 2day 2day I must chop. So I carry my game, N200 on 11 matches, I come dey expect N180 something thousand.

As my game dey go now, na hin one guy stroll enter. E carry one game Villarreal vs Valencia (2nd half most scoring half) come put 50k on top. All of us be like guy u get liver o. Na ur money merrybet go use pay onile new year bonus.

My own game cast sha. So I return dere d next day with super combo. Merrybet must pay.
As I enta na hin I see say commotion don dey. Wetin happen na? D guy don chop o. E don come collect him money. 150k +. Everybody just dey hail am. Bros u must drop something.

As per the sharp guy wey me self be, I just draw am for one side. Come follow am yearn say bros u get liver o. If u come lose nko. E come tell me say if e lose e go still get him money back. I say how? He come tell me about one site like this, wey be say if u pay to get prediction from them, if d prediction dey wrong, dey go refund d amount u pay for d prediction, and d amount u lose.
I say na lie, I swear d guy comot hin phone show me alert of 80k wey d site pay am 2days b4.

Make person no dull himself, na so me self pay N200 to d site make dem give me prediction. Dey talk say make I also bet N200 on it. D prediction enter, I chop almost N500. And yesterday I come pay 1k for d prediction, come bet another 1k on top am. Arsenal cast d ticket. But my fellow feofle, dey don pay me back 2000 o. Alert don enter dis money.

2 Likes 1 Share

Phones / Re: Pls How Can I Use My Mtn Blackberry Subscription On Android by osheno1(m): 6:19pm On Jun 15, 2015
The normal bb sub
BBC
Phones / Pls How Can I Use My Mtn Blackberry Subscription On Android by osheno1(m): 5:33pm On Jun 15, 2015
Pls is there any way I can browse with my bb sub on an android device?

Thanks
Romance / Re: Art Of Seduction - How To Make Any Girl Fall For You by osheno1(m): 3:18am On Feb 23, 2015
Frontpage Material.

#Space Booked
Culture / Re: Blood Money: How Real Is It: Share Ur Stories. by osheno1(m): 10:24am On Oct 04, 2014
PAGAN9JA what do you have to say about blood money?
Culture / Re: Blood Money: How Real Is It: Share Ur Stories. by osheno1(m): 11:20pm On Oct 03, 2014
Lautech Boy - Odi Dolla: A known ritualist. www.nairaland.com/1371357/odi-dollars-flaunts-shrine-foreign
Culture / Re: Blood Money: How Real Is It: Share Ur Stories. by osheno1(m): 10:57pm On Oct 03, 2014
kilimanjaro:

Too many ignorants in this world, @Topic, blood money it's real!!! Just that we have innumerable fakers. for e.g, this foolish boy I quoted.
It seems u are not alright. I.diot. Can't u read my post. Fool. Search for Odi Dollar on google.
U will just open ur mind wide without thinking. Weyrey!
Culture / Re: Blood Money: How Real Is It: Share Ur Stories. by osheno1(m): 9:21pm On Oct 03, 2014
AmNotDrunk:
bros try the line and tell us ur conversation with him nah.
me I no fit look the no twice sef before my phone will auto dial the no.


Bros i call am o. He come ask me say se na me call am in d morning, na hin i come tell am say so na you be odi dollar abi, ur father. I come cut the call.
Afta dat i come dey reason say why i no fit tell am say i wan do money r.itual sef, make i hear wetin he go talk.
Culture / Re: Blood Money: How Real Is It: Share Ur Stories. by osheno1(m): 8:59pm On Oct 03, 2014
i just came across a newspaper post about a lautech guy called lanre that used his girlfriend for ritual. So i searched online to read more about it. After reading many post, all leads pointed to a guy called Odi Dollar. It is reported that he is their mastermind. Then i was able to get his number. This is number 08134779672. Pls call him and pretend as if you want to do money ritual and lets hear what he will say.
Culture / Re: Blood Money: How Real Is It: Share Ur Stories. by osheno1(m): 7:13pm On Oct 03, 2014
angelinvestor: How can you be so sure? Did you go with him? Please respect the dead....Even Olamide still pays tribute to Da grin in his raps.............RIP DA GRIN!!! Your lyrics and beats still inspires me.......Ghetto Dreamz
Do you think he sang IF I DIE for no reason?
Wake up bro. Everything in life is not Black and White

4 Likes

Culture / Re: Blood Money: How Real Is It: Share Ur Stories. by osheno1(m): 6:39pm On Oct 03, 2014
Ekiseme: nawa for you o



Ignoramus angry
Im telling you that Da Grin did ritual to be successful. Seriously.
Culture / Re: Blood Money: How Real Is It: Share Ur Stories. by osheno1(m): 6:25pm On Oct 03, 2014
Its real o. And don't get it wrong, money will not disappear into the persons hand. Its just that the person will be very successful in whatever he is doing.
Thats what Da Grin did.

3 Likes

Programming / Re: Whot! Game For Android Phones by osheno1(m): 9:50am On Oct 01, 2014
That's a nice concept.
I will like to try it out.
Certification And Training Adverts / Re: I Dont Advice Anyone To Enrol In NIIT Surulere For Oracle. by osheno1(m): 9:40am On Oct 01, 2014
BTW, how much did you pay for the course?
I remember one time like this when i wanted to enrol for oracle, they told me to bring N300,000. For what?
Programming / Re: Difference Between Java And Javascript by osheno1(m): 9:30am On Oct 01, 2014
Java and Javascript are two different languages. Infact, they have nothing in common.
Java is a general-purpose, cross platform programming language.
While javascript is a scripting language that works mostly in a web browser.

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.