Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,197,772 members, 7,965,906 topics. Date: Friday, 04 October 2024 at 02:23 AM

Ovybest's Posts

Nairaland Forum / Ovybest's Profile / Ovybest's Posts

(1) (of 1 pages)

Politics / Re: BUHARI Attacks GEJ For Harshnes On Boko Haram,says Ombatse Cult Must Be Punished by Ovybest(m): 3:33pm On Jun 02, 2013
[sub][/sub][center][/center][img][/img][img][/img]

Politics / Re: BUHARI Attacks GEJ For Harshnes On Boko Haram,says Ombatse Cult Must Be Punished by Ovybest(m): 3:24pm On Jun 02, 2013
Ombatse - ombalo amo.buhari thinks he has a deadly boko haram in naija dat works according 2 his commandment but na lieeeee GOODLUCK JOHHNY,THE TIME FOR U 2 BE STRONG IS NOOOOOW! BUHARI KNEW DAT OMBATSE WILL SOON COME FOR HIS MEN(BKH) DATS Y HE WANTS TO USE U GOODLUCK AGAINST THEM. I BET UNA NAIJA THIS OMBATSE IS D ONLY ANSWER 2 CRIME IN NAIJA AND WHOEVER TRIES TO STOPS IT WILL END UP TRYING.buhari i be eggon guy and ma tel u.see my teeths grin.
IF UR OWN WHITE REACH HAM U LIE BE DAT COSDBLOOD WEY U SUCK DON MAKE URS ROTTY. OOOOOOOOOOOOOOOMBATSE! 4 NAIJA grin

Politics / Re: Ombatse Traditionalists: Police Killed Our Members So We Killed 95 Of Them by Ovybest(m): 2:53pm On Jun 02, 2013
In ombatse,if u start fight,dem go defeat u.una non knw sey govn promise 2 give dem 1 million naira each if dey suceed bring ombatse oga head to him.dat y as they jst enter d town,dey start 2 shoot any how. Any way sha
Ombatse men dressed in black body hug like REVENGE OF THE NINJAS grin seeing dat d police wants war injustly decended on them with CUTLASS grin , KNIVES grin , and FIST grin
UNFORTUNATELY d govn sacrificed them so as to turn all naija against ombatse a peaceful group dat dey demselves want to putto an end all the evil acts in naija.
i am an eggon but i neva join ombatse yet.
i wish d video dey una 4 watch different ninja skills wey ombatse boys use 4 una securities wey go kpai because of 1 million naira chaiiiiiii! grin
I KNW SEY noob saibot,scorpion(get over here),subzero,ermach,reptile etc dey ombatse grin grin grin grin grin grin grin grin
Politics / Re: Ombatse Militiamen Attack Herdsmen Again by Ovybest(m): 2:32pm On Jun 02, 2013
grin make una relax,we neva finish with the fulanis yet.ombatse ombalo amo.TIME HAS COM.THIS IS THE TIME FOR ALL EVIL MANIPULATION COSING HAVOC TO BE PUT TO A STOP. grin proudly eggon grin
Politics / Re: BUHARI Attacks GEJ For Harshnes On Boko Haram,says Ombatse Cult Must Be Punished by Ovybest(m): 10:30am On Jun 01, 2013
Buhari,tanko almakura and their want bring ombatse down but them no fit,
Almakura used the fulani ppl to burn eggons houses and now the eggons don start their own.
I tell una fello naijas,umaru tanko wey carry face like own woman yansh ;DBuhari,tanko almakura and their want bring ombatse down but them no fit,
Almakura used the fulani ppl to burn eggons houses and now the eggons don start their own.
I tell una fello naijas,umaru tanko wey carry face like old woman yansh promise to give the security force 1million naira each if they destroy alakyo village.i tell una now to luk into d matter well.
In ombatse,if u start a fight,u will be defeated i tell una if to sey na ombatse start attcking security forces,security forces go kill the ombatse AND I BELIV SAY THE SECURITY FORCES OPENED FIRE IN REACHING ALAKYO ACCORDING TO THE INSTRUCTION GIVEN BY D GOVN.the govn knew dat d security forces will perish in d hands of ombatse so that nigerians will help him to bring dem down.NIGERIANS MAKE UNA LUK INTO DIS MATTER WELL.WEN BOKO HARAM KILLED POLICE,BOMB CHURCHES AND KILLED INNOCENT PPL,DID DAT BUHARI OPENED HIS MOUTH LIKE CHICKEN ANUS TALK? WEN FULANIS ARE KILLING AND DESTROYING CROPS DID BUHARI TALK? Now he knew 4 sure dat ombatse will 1 day stand against boko haram na em make ham dat talk like monkey.ABEG NAIJA MAKE UNA SEE DIS MATTER WELL O.the 1 million naira wey dem suppose giv d security forces if dem suceed will now be giving to their next of kin.THIS IS A COLD BLOODED SACRIFICE BY D GOVN TO BRING NAIJA AGAINST OMBATSE.baba alakyo is not evil.go and see tinz 4 urselves,dat man will help naija AND IF U DOUBT WHAT M SAYING U WILL SEE 4 URSELF

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.