Stats: 3,172,613 members, 7,885,552 topics. Date: Wednesday, 10 July 2024 at 11:27 AM |
Nairaland Forum / PedroDeSil's Profile / PedroDeSil's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
Are you sure you are not mammy water? If you are one, dont be shy! It is only in Nigeria that you find all these mammy water and the rest of them being ashamed of what and who they are, |
![]() |
She will no hurt you, they always keep to their promise, but your prick go gree stay one place? because na there wahala dey ![]() |
![]() |
make una no blame the monkey, who said he is a man? na woman im be, she has been living with a babe like her, make una no call am man because if na man, he will send the babe to school or enrol her for adult classes, she will go because she love u and wants to marry u but u use ur tiny stick wey be like clitoris dey deceive urself say u be man, u be woman, yeye woman! well, my fellow nairalanders, i don get experience like that before, she was not ready to learn and i quit before 6months, because she dey prove say she sabi, and she dey very beautiful, her beauty come enter her head, every jargon she blow from mouth is english, she dey disgrace me everywhere, i told her live and direct, u are not ready to learn because if u pass, all men go look back, u feel say u be hot cake, lol, well, we cant stay together, go school u say no, say u know wetin u dey wait for, and ordinary gce, u no get, she tire me, i honourably discharge her, so my people, make una no too blame that monkey, girls are funny sometimes, make una ask am well well, wetin im dey see from the girl but 4yrs na wickedness because u see another toto wey go soon leave u too after she don born for u. |
![]() |
I have a Confession, Pls make una wey be women for here find a place in your heart to forgive me, I have sinned against womanity. No be my fault, na David De Angelo cause am and na im put me for this condition wey I dey today. My wahala be say make God forgive me and make women forgive and I no go do am again, I will only advice and sell the E-Book so that I go know say na Physical thing wey I gain be dat from De Angelo, That Guy na bastard, dont doubt me, If U read the EBook finish, women go be like tissue paper for your eyes, U go dey use them dey perform experiment, dey do testing and practise, infact I am serious ooh, I for put my Picture but I be fine boy, make all these babes here no come begin dey chase me again. I don tire, I have been listening and reading from David De Angelo since 2000, 7yrs good yrs ago. I have the Ebook, The CD manage disappear from my CD rack when sin don too much, U dont need any Oruka or command Jazz, The Ebook is enough, na just to read and beging practise am immediately, U will not know ehn you will toast your mama and she will gree for you, the book is good for person wey be only son and wey im mama don die so that im no go be like TABOO, toasting your mama, sisters, friends, pastor wife, even you fit go Stella Obasanjo grave go practice am, she will wake up if she see how composed and prepared you dey. Enough of this, am serious here, no joking. If U need the EBOOK, na sell I go sell am no be free, I will send it to your email with the CODE to open am (password) Na PDF form e dey. Leave your email here and we go bargain, if you poor, I will consider you and bring down the price for you, if you be Big Boy, I know how to handle you too. One Love, |
![]() |
Pawpaw, Wetin do Cyprus? Is ur country better than Cyprus, upon all the oil wey una get, una name still no good to hear, so leave me make i go anywhere wey i like, make u face ur bank work ![]() |
![]() |
Oh Yes Where for Cyprus you dey, wetin dey, hala me back make we hook up! Cheers, anyhwere you go and didnt find any Nigerian there, just turn back and run for your dear life. |
![]() |
WHAT WILL You DO IF YOU FIND OUT YOU MARRIED A GODDESS BUT SHE IS NICE AND LOVES YOU SO MUCH AND READY TO DO ANYTHING FOR BUT You KNOW THE RULE, NO MORE BABE FOR You, You MUST NOT TRY IT. You MUST BE A FAITHFUL HUSBAND. WILL YOU RUN AND HIDE? LOL, 4WHERE NOW? 1 Like |
![]() |
WHAT WILL U DO IF YOU FIND OUT YOU MARRIED A GODDESS BUT SHE IS NICE AND LOVES YOU SO MUCH AND READY TO DO ANYTHING FOR BUT U KNOW THE RULE, NO MORE BABE FOR U, U MUST NOT TRY IT. U MUST BE A FAITHFUL HUSBAND. WILL YOU RUN AND HIDE? LOL, 4WHERE NOW? |
![]() |
WHAT WILL U DO IF YOU FIND OUT YOU MARRIED A GODDESS BUT SHE IS NICE AND LOVES YOU SO MUCH AND READY TO DO ANYTHING FOR BUT U KNOW THE RULE, NO MORE BABE FOR U, U MUST NOT TRY IT. U MUST BE A FAITHFUL HUSBAND. WILL YOU RUN AND HIDE? LOL, 4WHERE NOW? |
![]() |
I really dont know about laptops for now, but I will ask but is the market ok and profitable too. Let me know what is saleable about the laptops and the price list. Just give me a list of what you. |
![]() |
I have a seller who has some containers of Computers. He needs to know how much second hand computers are presently. I need some links to Buyers and Sellers at Ikeja Computer Village. If you have a price list for Monitors and CPU, pls let me know. It is urgent, I need a pricelist. |
![]() |
Please Fellows, I need information on how to use my GSM Phone line to connect to the Internet with my Laptop in Sao Tome & Precipe, there is only one Phone network here and the name is CST. I need a detail information please. anyone with helpful hints should help me out. I have a Razor Motorola Phone and a laptop, what esle do I need. |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |