Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,609 members, 7,996,212 topics. Date: Thursday, 07 November 2024 at 05:49 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) (206545 Views)
Smart Lady Gets Perfect Revenge On Yahoo Guy That Wants To Use Her For Rituals / In - Between ( A Fictional Story) / Life Of A Shy Guy (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (32) (33) (34) (35) (36) (37) (38) ... (78) (Reply) (Go Down)
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 5:01pm On Dec 12, 2021 |
Haakeem: Ehn ehn? No wonder dem dey shout update update update chai. Make una enjoy and make dem complete am themselves 1 Like |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Haakeem(m): 5:06pm On Dec 12, 2021 |
dodoatirice:dodoatirice abeg complete this tori,no land me for trouble with viewers o,na permission i wan just take. |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Rick9(m): 5:27pm On Dec 12, 2021 |
Chai. Lost the soap . Omoh |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by DSC7: 5:39pm On Dec 12, 2021 |
Bukolaberry: ... Asin ehnnnn... Village people naked dey reason him matter Na only Devil go give you cap use am collect ur head |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by amzee(m): 7:57pm On Dec 12, 2021 |
dodoatirice:B4 u know now nollywood go don use am act film titled ''The adversaries of a yahoo guy'' |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Bukolaberry(f): 8:41pm On Dec 12, 2021 |
DSC7:too much sense will not kee you, the guy don buy market. 1 Like |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by uthlaw: 10:45pm On Dec 12, 2021 |
hardeygbolar:bros,it very easy to collect all those info,selfie and code...na format,bathing of soap no matter! |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by hardeygbolar(m): 1:08am On Dec 13, 2021 |
uthlaw:. E easy, b like say u na boss. Make I link up with u my oga 1 Like |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by hardeygbolar(m): 1:12am On Dec 13, 2021 |
dodoatirice:. OK boss, I agree to your last sentence, grace dey truly but mehn, hustle hard |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Rick9(m): 3:28am On Dec 13, 2021 |
Waiting |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Rick9(m): 3:28am On Dec 13, 2021 |
Waiting Oh |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by uthlaw: 5:00am On Dec 13, 2021 |
hardeygbolar:shey u get client ni! |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 5:40am On Dec 13, 2021 |
amzee: I juss weak bro i no write again |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dayborlee(m): 6:14am On Dec 13, 2021 |
dodoatirice: Ahhhhh. Boss. The suspense is just too much, don't stop halfway. We are almost at the glory land... |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 6:18am On Dec 13, 2021 |
dayborlee: People dey copy the shii dey post elsewhere na. |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dayborlee(m): 6:28am On Dec 13, 2021 |
dodoatirice: That sucks. I feel your pain bro |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by preshman22: 7:30am On Dec 13, 2021 |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 8:01am On Dec 13, 2021 |
I just dey kid lol hakeem mafor jaiye loor post post post Lass lass na for entertainment purposes and people can learn just don’t act like say na you write am. I get plenti fiction wey go still drop for here. This one make i take am do welcome package 4 Likes |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by DSC7: 8:03am On Dec 13, 2021 |
dodoatirice: Bro if dem dey give u credit for the story e no too matter..... Me sef don jam many stories here on FB but dos ones took permission from the writers and still gave them credit... So it's nothing bro so far u re not paid for it... Me sef wey dey follow up na for free i dey read am just to dey pass time..... If to say u put am for sale i for say make u stop make who need am buy the PDF.... |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 8:06am On Dec 13, 2021 |
DSC7: I’m going to be a cinematographer, I’m just using nairaland to test my story writing skills. Thanks to everyone Born2winkingOG That time hope you know say na cruise i no really mean all those insults wey we trade bros 5 Likes |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Haakeem(m): 8:15am On Dec 13, 2021 |
dodoatirice:you be real man jare.... |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 8:19am On Dec 13, 2021 |
My own xmas don start, i don carry my fam go village for xmas jarey granpa requested/insisted. And no go wyn this smoke its dealing with my head in a way that i feel i could write till nightfall. Just that dodoatirice2 has taken over my laptop and it’s understandable the other fiction Chronicles Of a pastor that Ordained Himself) is coming up and if you read am and e noor sweet, come collect your read back haha bit seriously it may start even before this one ends. if you think we’re at the end of this piece or almost rounding up (life of a broke yahoo boi) then think again. But in reality: I’m smoking the real deal The chick be eating the seeds from the weed and the sativas that fell while i rolled up. I see it curled up in a corner now, Eyes half closed like it’d die But the devil is a lie, a hawk came and took it to a safer place under my watch. Lucky chap i mused to myself. 12 Likes 2 Shares
|
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by DSC7: 8:28am On Dec 13, 2021 |
dodoatirice: Dats great to know..... Bigger you i pray Brodaman... |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by DSC7: 8:31am On Dec 13, 2021 |
dodoatirice: Why u no use RAW roll am? 1 Like 1 Share |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 8:37am On Dec 13, 2021 |
DSC7: I no carry smoke tools travel ndlea and naija police you know. So it's what’s available here bro Brown riz naim i use 2 Likes 1 Share |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by DSC7: 8:39am On Dec 13, 2021 |
dodoatirice: No be lie sha..... No1 brown riz abi? Well sofar e dey puff no shaking..... Once once man gazz dey on trips.... 2 Likes 1 Share |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 8:43am On Dec 13, 2021 |
DSC7: Olorun. 1 Like 1 Share |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Athemisia: 9:06am On Dec 13, 2021 |
dodoatirice:Try selling your books on okakabooks. Great fiction/reality stories you gat here. |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by dodoatirice: 9:16am On Dec 13, 2021 |
Athemisia: Thanks bro never thought about it till now 2 Likes |
Re: Life Of A Broke Yahoo Guy (Fictional ) by Kpakam(m): 11:34am On Dec 13, 2021 |
Story wey we dey enjoy dey go,somebody dey say make dem put am for sale for okadabooks, What a wicked world!!! 5 Likes 2 Shares |
(1) (2) (3) ... (32) (33) (34) (35) (36) (37) (38) ... (78) (Reply)
Choices: Another Perspective / Oga Landlord 21+ / Ibo Boy Wey Like Yoruba
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |