Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,955 members, 7,997,389 topics. Date: Friday, 08 November 2024 at 09:58 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. (3034 Views)
Watch Video Of room 306 And Why It's Trending, Calabar People Will Not Kill Us / Man's Head Smashed While Fighting For His Girlfriend. She Takes Selfie With Him / Man's Head Smashed While Fighting For His Girlfriend. She Takes Selfie With Him (2) (3) (4)
On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 11:18am On Mar 23, 2022 |
ON TOP ONE MAN HEAD: 1. NEPA don bring bill 2. Buy bread when u are coming 3. Buy Egg when u are coming 4. Gas don finish 5. Kerosine don finish 6a. Generator no gree start 6b. Buy fuel for generator when u are coming 7. Car don get flat tyre, e no gree start 8. School fees don show 9. DStv/GOtv etc don stop to dey show 10. Dem come ask for vigilante money 11. Month don end for Lesson teacher 12. Biscuit and Happy Hour nko? 13. Dem go begin report the children to u as u dey enter 14. If u never build, Landlord matter na madding 15. Dem go still shook hand for ur pocket pack d small change join.. 16. Tell u d pikin dey run temperature like say u be doctor... 17a. Buy them credit 17b. Buy them data 18. Not excluding Suya, Cat fish etc on some nights 19. Fridge, pressing iron, fan etc. go stop, another headache.. 20. Dem still wan go amusement park o on public holidays 21. How much be the salary sef.. I come go hospital for fever, doctor say I get High BP. How man no go get High BP.. On top all, you must not disappoint in the inner room.. dem go still give you instruction.. *"HONEY HARDER"* My brothers in the house, let's take it easy......our lives matters. With or without us, life will continue. GOD Bless and be with all Men! 16 Likes 4 Shares |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Typicool8(m): 11:19am On Mar 23, 2022 |
Honestly its not easy to be a man God bless all men working hard to cater for their families 7 Likes 3 Shares |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Cardealer2021(m): 11:33am On Mar 23, 2022 |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by judatech: 11:36am On Mar 23, 2022 |
Me i been don resign since 1 Like |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 11:55am On Mar 23, 2022 |
To be a man is not easy, but being a woman is just by painting your face, paint your lip, shootout your yansh . 10 Likes 2 Shares |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Nobody: 12:30pm On Mar 23, 2022 |
Samson0303: |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Nobody: 12:33pm On Mar 23, 2022 |
Just pray for grace,there's nothing much here,women do more 2 Likes 1 Share |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Andyfelix(m): 1:23pm On Mar 23, 2022 |
Samson0303: |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Ekejoestar(m): 1:26pm On Mar 23, 2022 |
Yes, to be a man it's not an easy job. That's why bobrisky and co resigned 5 Likes |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Blunttruth: 1:29pm On Mar 23, 2022 |
Samson0303:Believe it or not I have met men who everything is on top the wife head. Very common around where I stay. Infact I wonder if they were specially selected. They are complete house husbands. 5 Likes 2 Shares |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Tallesty1(m): 3:28pm On Mar 23, 2022 |
Now you can understand why married men that do not want to go home are the major cause of traffic in Ghana. 3 Likes |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by DryMouth: 4:21pm On Mar 23, 2022 |
From the above you mentioned, i always pick only necessary ones. Women needs are unnecessary to me 1 Like |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Prettygirl200(f): 5:20pm On Mar 23, 2022 |
judatech:resign go where?? U wan go turn bobrisky?? 1 Like |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by judatech: 7:00pm On Mar 23, 2022 |
Erigga talk am na Prettygirl200: |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Dalil8: 7:27pm On Mar 23, 2022 |
Typicool8: Oga if u wan pray for men, pray for men. No dey put condition on top. God bless all men. Simple! 1 Like |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Tianahopy: 7:29pm On Mar 23, 2022 |
Okay |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by MrBrownJay1(m): 7:59pm On Mar 23, 2022 |
Samson0303: your brain must also be finished if/when dealing with such parasites/liability women |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Typicool8(m): 8:11pm On Mar 23, 2022 |
Dalil8:Omoh |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Nonexisting: 8:24pm On Mar 23, 2022 |
Do the best you can and fucck the rest. If you don't, she will just become a flamboyant widow like Bianca Ojukwu and be slapping people anyhow. I have sworn never to die young which is why marriage is not for me and why I double my hustle only to live the best I can and not to live for another. Even my own children will work hard and live the best if they want to. Will I leave my fortune for them? The answer is yes but I can only leave what's left of the fortune after I don chop am finish. I can not come and use my hand and kill myself by myself. 3 Likes
|
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 8:33pm On Mar 23, 2022 |
Typicool8: What of the lazy men?? |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 8:34pm On Mar 23, 2022 |
1 Like |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 8:34pm On Mar 23, 2022 |
Iyaebe: They will come soon. |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 8:35pm On Mar 23, 2022 |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 8:35pm On Mar 23, 2022 |
Tallesty1: Even in lagos here bro |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by lyriclekidd(m): 8:36pm On Mar 23, 2022 |
As a young boy sef, I dy face all this things. You no get choice unless you wanna be a deadbeat. |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Typicool8(m): 8:36pm On Mar 23, 2022 |
Samson0303:God bless everybody |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Samson0303: 8:37pm On Mar 23, 2022 |
lyriclekidd: So far you're a male, you must face it. But if you get yansh, bress and you can paint your face and your lip. You'll get most be just open your legs wide |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by lyriclekidd(m): 8:38pm On Mar 23, 2022 |
Samson0303: Lol na why this other gender dy always vex me. Some still dy fend for theirselves sha. |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by judatech: 9:09pm On Mar 23, 2022 |
Samson0303:Bros 9ja hard already...to come carry 9ja woman wahala join...hmmm |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by Aiel123: 9:53pm On Mar 23, 2022 |
Iyaebe:Elucidate pls |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by 9182736455O1999(m): 12:16am On Mar 24, 2022 |
Blunttruth:those men know how much they spend monthly so they will just count money and give to their wives at the begining of each month (or even before the month begin), so they can rest for the rest of the month. |
Re: On Top One Man Head, Woman Una Won Kill Us. by placeofallure(f): 2:30am On Mar 24, 2022 |
MrBrownJay1: For the mere fact that that is your lot in life, it doesn't mean it's like that everywhere. Don't stereotype it. Ask Blunttruth. Were you blindfolded when choosing a parasitic woman. Many of us are not leeches, we support our men. Don't bother people here with your badluck abeg! 1 Like |
Dstv Is Overrated / Wetin I Gain If She No Get Nyansh? / Lol, I Just Found An Alternative To Beans
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45 |