Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,218,432 members, 8,037,948 topics. Date: Thursday, 26 December 2024 at 10:48 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Story. Sexlife,cultlife And All. (274407 Views)
Spice Up Your Sexlife With Toys / Netflix Series Sexlife Validates Redpill Claims... / Sexual Harassment At Workplace - My Story (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (26) (27) (28) (29) (30) (31) (32) ... (46) (Reply) (Go Down)
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Oyinmiebiagric: 3:55pm On Mar 24, 2022 |
I carried the movies I collected on Tuesday, I just dey wait for wetin the man go talk,na Esther customer,but he sees me as a gentleman. Me: Bros abeg no vex,the person I give the film,na this morning him dey return am,no vex Bros. Film man: No follow me talk that nonsense, guy you go pay for two days or else you go know who I be. Me: Bros he never reach who you be or who you no be,I go give you hundred naira, my girl na your customer,we dey collect film here everyday. Film man: Threw my money on me, see this bastard o,them never tell you who I be,began to use Vikings slangs. Me: How much you want collect? Guy wey me they see as ju don cast himself because of three hundred. I go point you give men,if HIT set him go dey come work like ju,make he set again, him go hear from me. Film man: Give me my three hundred, or else you go see now.I brought out two hundred and gave him,him wan still make noise, I ask am wey the one hundred I give am before, him bend down pick am. Foolish man,just off code himself because of three hundred naira. The money with me was remaining one fifty, money I wan use buy two bottles and pepper soup na him this man don collect, make I go Esther room go sleep,because the shop is almost opposite her hostel. I got to her room,someone was inside, I was thinking its Esther and Ifeoma, push door open na Angela,make I shoot my shot today,I fit bleep her. Me: Where is Esther? You no dey go school again abi,na film you want use kill yourself abi? (I don't know how NEPA dey do am then,light they dey like say no tomorrow). Angela: She said she's going to school and won't come back early, I don't have lectures today,that's why I am at home. You didn't go to school? Me: I just came to give that film guy is film today,the guy just collect all my money finish, I no get money to enter school again, I say make I come sleep here. Angela: That guy doesn't joke with his business o,he fit fight you,if it pass one hour, him go collect full day money. Boys for here don dey plan am,them go still beat am. Me: Him better be careful,na students him dey deal with. I lie down for bed with her begin watch the film with her. I was using one eye to look at her,this girl just scatter leg anyhow, like she's telling me to come and bleep. I was trying to suppress the urge that was beginning to enter me. She was just seducing me anyhow,whatever the matter I go bleep this girl today, if it like make he cast I go bear the consequences. Angela don't you have anything to give me? Angela: Like what,what do you want? Me: Anything you give me I will take,do I have a choice? Angela: This is your house,everything is yours including me. Me: Hungry dey catch me, but if you give me yourself I go still take,but that one go increase the hunger. Angela has been planning to bleep me from day one,but today I just gave her the go ahead. Angela: Are you hungry for food or for me,pointing to my erected dick. I gave her money to go get condom,I no fit enter this girl raw,I like myself. As she went to get it I was wondering if I was doing the right thing. (some times when it comes to women things,your sense no fit reason well). She came back and we started bleeping, jeez this girl is already a pro in the bleeping game,Oyin have always wanted your dick inside me,I was thinking you don't find me attractive enough, she was untop of me riding and saying all manner of things. I've been showing you signs since last year,but you are ignoring me,she too talk,I turned her bleeped her doggy I cum. Immediately Angela removed the condom and put on another one,I'm enjoying the way you bleep me,then my eyes don clear,I've began to see her well,at first it was my dick that was seeing her,not my eyes. So it won't seem I left her like that,I still bleeped her,but my mind no carry the thing,the girl is looking like child abuse in my eyes. Notwithstanding, I still bleeped her but this time I used force, I no sabi say na that one dey sweet her pass,unlike Esther that loves it nice and slow,this one don use porn kill her life that I was bleeping her and she was crying harder, Oyin bleep me harder. She cum me self cum,I carry the used and unused condom,go throw away. I no want hear say Esther come back come see condom inside room begin to ask unnecessary questions. I lie down sleep, I no sleep well for night. 30 Likes |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Sucre6: 4:54pm On Mar 24, 2022 |
loosecanon50: Op is one of a kind but have u read my madam and I by topherchrist? It's a block buster, it's another story that will keep you glued 24/7 and the writer is simply amazing. 3 Likes 2 Shares |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Oyinmiebiagric: 5:01pm On Mar 24, 2022 |
I woke up by 2,I began to wonder who send me go throw away the condom,I for bleep one for the road before I leave,the door was locked so she was lying on my body. My sick don begin raise him head again, she unzipped my trousers and began to suck me,without xondom,na so she climb on me again begin whine waist untop me. I no send say no condom,I just lay down squeezing her two small nipples as she was bouncing on me,I like this position because you can bleep for one hour and I no go cum. She was just screaming and cumming anyhow,her ringtone was a driving force for me,hostel people will be hearing her voice, but I no send, we bleeped until I cum. Na then I remember say I no bleep Angela with condom. Angela. massaging my ego. You are very good o,Oyin no body has ever bleeped me like this,no wonder Esther don't want to leave you. Me: You are flattering me,when did you and Esther have any discussion about me? Angela: Esther always talk about you to anyone that cares to hear,you are her charming man. I don begin wear my clothes, luckily for me as I was sleeping, Angela has already boiled soup and bought fufu,we sat down and ate the fufu. My belle dey ok. Time to move to base,make I dey with men till six,by then Ifeoma go don come back. Me: Make sure you don't tell Esther anything about what happened today o. Angela: Am I a small girl? Why would I tell her. When are we going to bleep again? Enjoy this one today,till any other day. I walked out of the hostel and went to base. As the bike guy was getting to the shop we sir,I saw the guy I gave my gun to keep,I dey come meet you for shop. I stayed in that shop for almost three hours that guy no show. I know say story don enter the matter. I no go follow am talk anything, when him come ground or point I go deal with am. I did not tell anyone what was happening, na Saturday I give am make Saturday pass na then him go sabi me. I went home, almost six,Ifeoma isn't back,where these girls go wey them never come back by this time,I know she will be back before six,because Esther no dey stay out till six on Friday evening. I went to check on pastor, Festus have handed him and Saint to someone that will take them to Unec for their baming. His door was locked, so I know that they have moved. Went back inside the room to relax. see Esther and Ifeoma. Me: Where did you girls go to,since morning and you guys are just coming back now. na wa for una o. Esther: Didn't I tell you that we will come back by five,why are you bothered. I will sleep here today,my observation is now,I can't move again. Me: You know say six want reach and you just dey come back,na wa for you. Ifeoma: I'm tired I want to sleep,she jump on top bed begin sleep. Esther no dey talk bad talk thing,from Friday evening to Saturday evening. I just leave them two. I know say our discussion for that day don end. That evening I was uncomfortable that my gun is not with me,I enter base go find that haza,if I catch am that evening,me and him go get down. I see one B wey carry me that evening go him hostel, as the guy see me him jump window run. Why aye go dey run from him fellow ayes. Me: My kp... abeg help me control your chief haza. My head: Wetin dey sup? Me: I give one of him haza my 400,that day me and chief enter Asaba, since that day anytime him see me him go dey run,I track am with your B for him crib now,him jump window run. My head send someone go call him chief, him tell chief to call him,men run around that year catch the guy. My head: Wey my elder 400? 21 Likes 2 Shares |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Adesina12: 5:04pm On Mar 24, 2022 |
Sucre6: Mention me there bro or share link Sweet popcorn for you 1 Like |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Sucre6: 5:22pm On Mar 24, 2022 |
Adesina12: https://www.nairaland.com/4518533/madam Part-one https://www.nairaland.com/5625818/madam-part-two When you are done reading, mention me lemme drop the concluding part for you, get ready to be amazed 1 Like 1 Share |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by PrimeAce: 5:37pm On Mar 24, 2022 |
Sucre6: Mention me there pls |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Sucre6: 5:40pm On Mar 24, 2022 |
PrimeAce: Check my last comment, the links are there both part one and two 2 Likes |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Oyinmiebiagric: 5:44pm On Mar 24, 2022 |
Short update Haza: The thing lost,as I see cotty as I dey enter school I throw am somewhere, before I go back where I keep am,I no see am for there. My head: Why you no reason men,why you come dey run? Haza: I dey fear say Oy go mend me na him make I dey run Me: You no be aye,why you dey run from your fellow ayes. That gun I buy am 23k for Lagos, I no want hear anything, just go find that thing for me. I no want make me and you get problem. My head: How you want take give am the gun,you know say we still they use am as T 400. I no want make the matter pass like this. Me: Which day I go get am? The guy is from same village with my head and he's being partial in his judgement, but whatever I need that four hundred. That thing don serve me. See mistake, small park wey I wan go na so I take loose my 400. My head: Oy na me go arrange every for you,no worry by next week Saturday I go give you another one. Them don use sentiment run the matter, if them no arrange my 400 for me,make nobody call me for any HIT again till I leave Enugu. Man wey them give haza no fit hold 400,no be Obote be that one?We no suppose match am anyhow, but we dey pat am on the back for loosing 400. Even cotty dey sack person for loosing their 400. I use vex dey go house that night and everyone was aware that I was not happy, mi elder we go arrange another one for you. I reach house see my babes don sleep like say they are on drugs,both of them laid on the bed like people wey just bleep finish. I just find food eat,I know its Ifeoma that cooked the rice, Esther like onions rice. I no fit sleep that night 400 I stole from military guys in Lagos, aye don loose guard am for Enugu. If I no get at least six rounds I go suffocate the life of that haza till I go lord up for this Enugu. 30 Likes 1 Share |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by rabiudon: 5:56pm On Mar 24, 2022 |
Nice update |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Yujiz(m): 6:20pm On Mar 24, 2022 |
Tanx 4d consistent updates...u r doin well Keep the updates coming OY Na so I jst dey refresh all d tym |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by ngbedesamuel(m): 7:41pm On Mar 24, 2022 |
Oy... dude you're good. More updates please |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by KLand(m): 9:09pm On Mar 24, 2022 |
Oyinmiebiagric: God can heal your wounds and take away your fears and give you peace of mind. Cultivate a relationship with God through faith in Jesus Christ. |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Lifeangel(m): 9:24pm On Mar 24, 2022 |
@Oyin,we dey wait oh! Abeg update us asap for this tori. The forum needs you to continue knacking us this beautiful tor . It's very educative and points the hazards behind cultism. 2 Likes |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by jasonex4(m): 9:51pm On Mar 24, 2022 |
Attimes we talk as though we are not humans or don't have conscience.... We are always telling op to always post every single time... Do you stop to think how much time he would spend at work? Spend with family? Rest? Eat? Have his own personal time? How many of you can beat your chest that you can open a thread and continually post as often as we all want OP to post... Abeg make we dey get sense attimes.. Every time, "OP come and post e don too tay"... Nonsense 27 Likes 3 Shares |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by otipoju(m): 10:16pm On Mar 24, 2022 |
jasonex4: Na human nature. People no dey dey considerate. At least give the man time to gather him thoughts and compose the story. The flashbacks and memory lanes sef must get emotional effects on the OP. And him go need to recalibrate sometimes. His stories are unique because they take place in the pre GSM and phone camera era. digital camera then sef dey very very rare. Na those days when we still dey go JAMB office for Ikoyi to go check JAMB result. Nothing like text message or whattsapp or Facebook. 21 Likes 2 Shares |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by fineberry(m): 8:11am On Mar 25, 2022 |
Oyinmiebiagric: |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Shedenbelalanme: 8:23am On Mar 25, 2022 |
Stop quoting the op long messages na 1 Like |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Emychina(m): 8:32am On Mar 25, 2022 |
[quote author=fineberry post=111346523][/quote] As u come quote all this thing now,wetin u come gain. People and senselessness. |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by fineberry(m): 8:47am On Mar 25, 2022 |
Emychina:bro believe me, I didn't do it intentional.... I wanted to quote his last statement, but I don't know how to do it. Please my apologies to everyone. 2 Likes |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Teddybliss: 8:52am On Mar 25, 2022 |
Fineberry,use your brain na Stop quoting the whole episode |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by swegiedon(m): 9:22am On Mar 25, 2022 |
fineberry: Go and delete it then. 1 Like |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Kimkiss: 9:34am On Mar 25, 2022 |
If you quote any long post again thunder fit fire you o.ewo ni were gan na. |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Candidlady: 9:37am On Mar 25, 2022 |
Happy birthday to your kid Ihave a crazy question to ask... Does your wife know bout this write up of yours? °°iam sorry iam just the curious type°° |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Kimkiss: 10:09am On Mar 25, 2022 |
Candidlady:i also want to know if he ended up marrying ifeoma.i am curious too. |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by azammi(m): 10:41am On Mar 25, 2022 |
If you read from the start he said he didn’t marry ifeoma Kimkiss: 3 Likes |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Emychina(m): 10:49am On Mar 25, 2022 |
fineberry:U are indeed a matured guy and u have earned my utmost respect with this simple response.may d divine universe showers u with more wisdom and blessings. shalom 14 Likes 3 Shares |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Oyinmiebiagric: 12:02pm On Mar 25, 2022 |
Tuesday evening, Festus and Justin came to my hostel, they are back from Asaba. Festus: Oy prepare o,take Ifeoma go your sister house, Friday we want take this men unawares before them go start their own. Justin: The muyen man for Abraka eye dey go far,them don draft everything them want do,na him advise us make we first run enter them. (The science man in Asaba is a ju,while the one in Abraka is an aye). Me: I no go fit follow men run anything now o,my Caro dey around and I no want cast for where she dey. Besides she no fit dey my sister's place. (My in-law will not accept that). Guy una for reason them make them push that thing make we finish exams first na. I no even tell you,my 400 don lost. Festus: Where it from lost,inside this room? Me: Na haza lost am,I told them how it happened. Festus: I go use my office suffocate him life,them dey speak their nonsense language they do anyhow. Which one you go use run this HIT now na. Me: I dey tell this people say I no go follow them,them dey ask me which one I go use. Ft I dey in the low,make una run this one with your Bs na. Justin: I don be Cp, I no go fit run am again, those Abakaliki guys no dey the background again, my LM men need you o. Me: I go reason am. I know say I no go run anything this time,the only people on my mind are Michael and that film man,na only them two fit push me enter street,i want enjoy every second with Ifeoma, make men do their thing themselves. We reason other things till we enter base. Ifeoma and Esther are now like twins,they both run things together. I no sabi why she no want tell Ifeoma to start to bleep me. You dey tell her every,tell her that one na. From base I went to Esther place, they were watching movies as usual, three girls inside the room and I have bleeped all of them,Oy you be bad guy o. Angela: Good evening, the food just finished o,we didn't know you are coming. Esther: So you still don't know Oyin,him don go flex with men,hungry no dey catch am. Me: Ifeoma na you I come meet here,make we dey go,Esther walked us to the film store, as I see the guy I pity am because he's a dead man in my eyes. The next HIT I go confirm that one. We collected the films we needed and moved to my hostel, Esther go her own. Ifeoma: Esther is a nice girl o,she said you both know yourselves from Lagos. She can't stop talking how she wish you can marry her, but its impossible. Any guy that marry that girl will be very lucky,she's so caring and understanding. Me: Na wetin she tell you abi? She don enter you,begin show you the picture she want you to see abi,be careful with her. Ifeoma: I am seeing you in her,no wonder both of you get along very well. Do you use to bleep her? She said she has a fiancé in Lagos and you know him. Me: I don't know what these girls have reasoned, make I keep quiet. I have met the guy. Which one be this Esther girl talk this night na,if you no get another talk,let's concentrate on this movie abeg. Ifeoma: The last question, where did you get your guns from, and how do you feel when you kill people? Me: Na thunder go fire Esther, so she want spoil my relationship with Ifeoma. Where did you hear I have guns and you still believe those police people story about me killing people. Ifeoma you don't trust me Ifeoma: Oy,if you will lie to other people don't lie to me,Esther showed me your gun,she said it's two,but it seems you carried one home. She told me its you and Festus that are involved in most of the killing in Enugu. Esther don kill me, wetin make her dey go talk this kind thing give Ifeoma, make wetin happen, did she hear from others that I am a cultist? No be she see am with her eyes. My world was almost ruined, I don't know what to answer her. Ifeoma when the time is right, you will know everything you need to know. Ifeoma: Just know I can't do the things that Esther is doing for you and your people. 14 Likes |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Doctee: 12:09pm On Mar 25, 2022 |
Oyinmiebiagric:welcome bk |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Ananymaz: 12:23pm On Mar 25, 2022 |
Doctee please stop quoting all his post I'm begging you. Stop it. 2 Likes |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Sucre6: 12:23pm On Mar 25, 2022 |
Doctee: And that's why u quoted the whole post 2 Likes |
Re: My Story. Sexlife,cultlife And All. by Doctee: 12:28pm On Mar 25, 2022 |
Ananymaz:ok |
(1) (2) (3) ... (26) (27) (28) (29) (30) (31) (32) ... (46) (Reply)
15 Secrets To Make Your Girlfriend Fall In Love With You Forever! / Mr Nairaland - December 2014 [Nomination & Verification] / 50 Most Romantic Things To Do With Your Girlfriend/boyfriend
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 136 |