Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,178,144 members, 7,903,764 topics. Date: Sunday, 28 July 2024 at 08:17 PM

Forex Trade Alerts: Season 22 - Business (180) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Forex Trade Alerts: Season 22 (377004 Views)

Forex Trade Alerts: Season 23 / Forex Trade Alerts: Season 21 / Forex Trade Alerts: Season 20 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (177) (178) (179) (180) (181) (182) (183) ... (521) (Go Down)

Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by SlurUsername1: 7:08am On Mar 30, 2022
Feshizzy:

See this small pikin wan dey mount me back to back
PRAISEGOD OGHENEMARO abi wettin dem dey call you,
Commot body for high tension make your future for bright,
No be last year here you manage see admission?
You just dey do do, dey carry talk like motorcycle wein fail brake.
Make you mind your Taraba Business
Jonzing pikin,
You too small for all these things wein you dey do.

So you see those details 9 u nor wire small thing enter the aza make ur boi take package one or two?
Boss like this ehn, your boy never chop this morning.
I nor even get sub for phone self na freebasics I dey use.
Hunger dey wire me for taraba here ahbeg EPP your boy
Kpoko for chairman
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Englishisamust: 7:10am On Mar 30, 2022
Make I burst here make I laugh small
grin grin grin
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by DannyFX2638: 7:13am On Mar 30, 2022
grin grin grin grin
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by docus: 7:42am On Mar 30, 2022
grin grin grin grin
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by charly20(m): 9:54am On Mar 30, 2022
Is it just me hitting the report button? angry angry

2 Likes 1 Share

Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Gasive: 10:24am On Mar 30, 2022
Yamiriflathead:
To everybody for this forum, everything wey feshizzy talk dey correct. I be praisegod ogheneramaro from taraba state Nigeria and I dey study for taraba too. I be 19yrs old and I am DISABLED educationally because of the strike.
Na the wahala of ASUU strike 9 make me dey yarn opata for this thread make una nor vex.
Abeg hunger dey wire me for school, make una wire una boi small thing for this account number make I take press. Thank you to all those when dey EPP the disabled
2284114532
Zenith bank
Samfelly, infofirst and all FTA members make una shake body small
1k, 2k na something

Yamiriflathead:
Dem swear for all of una for this thread.
Tufiakwa!!!
From one lamentation to another lamentation.
No body done blow, nobody don buy benz, nobody don testify say e done collect block. From year to year, meanwhile I done pick like 10m since this year start and we never even reach mid year.
That time wey I tell that mumu boi make e use that 10k dos stake 2 sure odds for my hand e nor gree, now e done blow account, and legendary account blower himself dey console am. I tell u say u go blow the account, I nor tell you?
I rather die than for pesin wey dey compete with buhari for failure indices to dey console me sef..na that one burst my head pass.
Na pesin wey dey win dey show people wey dey blind way but for FTA na reverse be the case.
Chaiii.. this thread na comic relief for me

I too talk, yes
Make una vex blow with fx as I too talk

You're mentally unstable.

3 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by alphaNomega: 10:43am On Mar 30, 2022

If you must know, traders are making a killing on this thread but we don't brag about it.

I placed a withdrawal few minutes ago before coming here to read new posts and yours made me laugh.

Leave us blind traders to keep leading ourselves in peace.
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by DestinyDjohn: 10:58am On Mar 30, 2022
Comedian grin....you really need help
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Jameselias: 11:03am On Mar 30, 2022
Princeify72 weldone sir
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by SlurUsername1: 12:07pm On Mar 30, 2022
Gasive:

You're mentally unstable.

Thank you SIR
you're welcome sir
May Godbless you sir
I'm loyal sir

2 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by ogashman(m): 2:24pm On Mar 30, 2022
Yamiriflathead:

Thank you SIR
you're welcome sir
May Godbless you sir
I'm loyal sir

Lol...u no dey cap vertical again ?"

As men burst ur blokos, E don turn thank u sir cheesy

Mumunatu

2 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by jammer777: 3:26pm On Mar 30, 2022
samfelly:

On God, comrade cheesy. On God. We will crawl for as long as we can be personally sure we are ready run. I have been cautioned, numerous time, not to rush it. I am not in a haste, anymore, to make all the wealth in Forex - compared to when I first landed my foot into Forex trading.

The aim now is to thoroughly enjoy trading. smiley wink

Boss, are you using EA for your US30 trades? Just asking outta curiosity, thanks
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by kendoschurrle(m): 5:22pm On Mar 30, 2022
please can anybody decompile ex4 indicator and convert it to mq4 here? there's one bros that used to code indicator can't remember the name. abeg identify if you can.
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by samfelly: 6:13pm On Mar 30, 2022
jammer777:
Boss, are you using EA for your US30 trades? Just asking outta curiosity, thanks

Just indicators, bro. Sometimes the indicators dey act like compass wey dey faulty o. Right now sef, e don dey show me menstruat.ion o grin
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by jammer777: 6:34pm On Mar 30, 2022
samfelly:

Just indicators, bro. Sometimes the indicators dey act like compass wey dey faulty o. Right now sef, e don dey show me menstruat.ion o grin

Indicators give you average of 35 trades daily? C'mon bro shocked
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by jammer777: 6:40pm On Mar 30, 2022
Princeify72:
..��� ur too much boss..want to be added to the next contest

Boss, are you using EA for your US30 trades too?
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 7:41pm On Mar 30, 2022
jammer777:

Boss, are you using EA for your US30 trades too?
This one you just dey ask jamb question so,
The competition is still ongoing,
Questions like this is very irrelevant, more like you are looking for ways to overthrow the opponent.
After you get your answer I'm sure you gonna ask zonal and ogashman next.
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 7:44pm On Mar 30, 2022
jammer777:

Indicators give you average of 35 trades daily? C'mon bro shocked
Lol,
Now i understand the phases,
Winners focus on wining, losers focus on winners.
I didn't even see this part sef,
It's pretty obvious what you are doing at this point.
What ever anyone uses, is still very much within the rules.
If you feel oppressed, then take a break,
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by jammer777: 8:05pm On Mar 30, 2022
Feshizzy:

Lol,
Now i understand the phases,
Winners focus on wining, losers focus on winners.
I didn't even see this part sef,
It's pretty obvious what you are doing at this point.
What ever anyone uses, is still very much within the rules.
If you feel oppressed, then take a break,

Just wow!
Ok, I'm an oppressed loser just as you've stated, thanks.

@samfelly, please how do you manage such number of trades with indicators without messing up your trading psyche? Also, do you martingale with generated signals?
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by friendbee: 8:40pm On Mar 30, 2022
I disqualify myself long time ago, well done guys. I choise wrong pairs i could not cope.
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by realone12(m): 8:41pm On Mar 30, 2022
samfelly I'm routing for you on this one.. just stay grounded. don't panic. its just a little slip. you got all it takes to be the winner..
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by alphaNomega: 8:45pm On Mar 30, 2022
ogashman:

Lol...u no dey cap vertical again ?"

As men burst ur blokos, E don turn thank u sir cheesy

Mumunatu
grin grin grin grin grin grin grin nothing we no go read for nairaland
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by alphaNomega: 8:48pm On Mar 30, 2022
kendoschurrle:
please can anybody decompile ex4 indicator and convert it to mq4 here? there's one bros that used to code indicator can't remember the name. abeg identify if you can.

What indicator are you looking for?
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by sampz: 9:01pm On Mar 30, 2022
Feshizzy:
Lol, Now i understand the phases, Winners focus on wining, losers focus on winners. I didn't even see this part sef, It's pretty obvious what you are doing at this point. What ever anyone uses, is still very much within the rules. If you feel oppressed, then take a break,

The way you da take attack people... no be so oo

7 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 9:11pm On Mar 30, 2022
sampz:

The way you da take attack people... no be so oo

People?
Ok
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Elliotwaveforec: 10:00pm On Mar 30, 2022
I've been waiting since morning for these to hit TP, no way. Closing

3 Likes

Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Feshizzy(m): 10:16pm On Mar 30, 2022
May your success shock your competitor till the extent they start begging you for tips......
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by abham: 11:03pm On Mar 30, 2022
Bro you go do well just continue with the effort you no be loser, you’re just learning with any lost trade.

jammer777:

Just wow!
Ok, I'm an oppressed loser just as you've stated, thanks.

@samfelly, please how do you manage such number of trades with indicators without messing up your trading psyche? Also, do you martingale with generated signals?
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by jammer777: 1:39am On Mar 31, 2022
abham:
Bro you go do well just continue with the effort you no be loser, you’re just learning with any lost trade.

Thank you for the kind words.
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by Fxwarrior: 2:16am On Mar 31, 2022
Sell gold
Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by ayesco202(m): 3:06am On Mar 31, 2022
Fxwarrior:
Sell gold
How come when USD is getting stronger, gold falls. Boss can you explain why?

(1) (2) (3) ... (177) (178) (179) (180) (181) (182) (183) ... (521)

Youwin Business Competition 2013 / Elance.com, Upwork.com And Other Freelancing Site: How To Succeed Guide. / Simple Secret Of Buying Stuff At Idumota Market Lagos

Viewing this topic: 5 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.