Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,814 members, 7,872,715 topics. Date: Wednesday, 26 June 2024 at 08:34 PM

Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (14574) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 (10780425 Views)

Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London / Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe / Manchester United Fan thread: Forever Reds (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (14571) (14572) (14573) (14574) (14575) (14576) (14577) ... (19487) (Reply) (Go Down)

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by BlueRayDick: 6:52pm On Jun 24, 2022
Joezinho:
Just got my USA student's japa visa today. Fall semester... Had my interview in abj. Thank God say mukina2 ban me sef. Made me focus to prepare extensively...

Professor Nihilistjnr, na man you be. I love the vibes you and other J-gangs were dropping grin grin

I go dey pray for naija from Brooklyn. Better to be safe than sorry.

Congrats bro wish u all the best.

U remind me of my colleague before he Japa. Just the way u dey always dey front page dey battle people on political posts, IPOB-afonja matters, etc like say u no dey make plans for Ur future,.... Na so my guy dey everywhere dey involve in management matters till level pure ; even our line manager shock when he talk say level Don set cheesy. Me wey Don notice say he sell one of his two cars and he no replace am I Don know say he dey cook better breakfast for management.

13 Likes 2 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Joezinho: 7:02pm On Jun 24, 2022
BlueRayDick:


Congrats bro wish u all the best.

U remind me of my colleague before he Japa. Just the way u dey always dey front page dey battle people on political posts, IPOB-afonja matters, etc like say u no dey make plans for Ur future,.... Na so my guy dey everywhere dey involve in management matters till level pure ; even our line manager shock when he talk say level Don set cheesy. Me wey Don notice say he sell one of his two cars and he no replace am I Don know say he dey cook better breakfast for management.

cheesy cheesy cheesy thanks baba. I don put my car up for sale today sef. No looking back. Lot's wife story is real .

4 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 7:17pm On Jun 24, 2022
Roland17:


We need to help this guy balance and prioritize properly, so he approaches this journey with the right mentality/ mindset.
If he is not married, I go advice am make e fashi any naija babe matter for now because that one go be big distraction, na unpopular and underrated opinion.
Right now he needs to set his priorities and goals, place them on a scale and pursue them early. The first 2-4 years are not going to be easy but if he prioritizes properly, stays discipline and focused him leg go strong by him 3rd year.

Are you saying Naija babes are not destiny helpers? The ones at home or abroad?

5 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ennyjay69(m): 7:19pm On Jun 24, 2022
Joezinho:
Just got my USA student's japa visa today. Fall semester... Had my interview in abj. Thank God say mukina2 ban me sef. Made me focus to prepare extensively...

Professor Nihilistjnr, na man you be. I love the vibes you and other J-gangs were dropping grin grin

I go dey pray for naija from Brooklyn. Better to be safe than sorry.
congratulations

4 Likes 1 Share

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Oasis007(m): 7:31pm On Jun 24, 2022
Joezinho:
Just got my USA student's japa visa today. Fall semester... Had my interview in abj. Thank God say mukina2 ban me sef. Made me focus to prepare extensively...

Professor Nihilistjnr, na man you be. I love the vibes you and other J-gangs were dropping grin grin

I go dey pray for naija from Brooklyn. Better to be safe than sorry.

grin

Congratulations brother.

2 Likes 1 Share

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by BlueRayDick: 7:50pm On Jun 24, 2022
Joezinho:


cheesy cheesy cheesy thanks baba. I don put my car up for sale today sef. No looking back. Lot's wife story is real .

Na the way bro! Sell all sellables; the ones u can't sell, give to relatives (those that would value them actually) and the needy around Ur neighborhood.

8 Likes 1 Share

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by donstan18: 7:55pm On Jun 24, 2022
popizaino:



He can frustrate the hell out of a winger's life or any attacker.
Sure, but “English tax” won’t allow people admit he’s the best ever.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by donstan18: 7:56pm On Jun 24, 2022
raumdeuter:


That is the biggest advice and why I asked him. Any woman that you are not legally married to. This is the time to breakup from her.
Having a babe in Nigeria at this time in your life is like staying back to get PVC so that you can vote

If you sort yourself out finish(papers and job) if the babe still dey available and you still get interest you can go back to marry her

Now you have to travel light without any baggage
Proper?
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by donstan18: 8:02pm On Jun 24, 2022
Ibime:


Are you saying Naija babes are not destiny helpers? The ones at home or abroad?
I needed to understand that his statement.cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Kilishihunter: 8:03pm On Jun 24, 2022
Joezinho:
Just got my USA student's japa visa today. Fall semester... Had my interview in abj. Thank God say mukina2 ban me sef. Made me focus to prepare extensively...

Professor Nihilistjnr, na man you be. I love the vibes you and other J-gangs were dropping grin grin

I go dey pray for naija from Brooklyn. Better to be safe than sorry.
Congrats bro. Good luck to you from your preparations down here till you touch down overs.

5 Likes 1 Share

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Kilishihunter: 8:06pm On Jun 24, 2022
WhoDeyHause:

Congratulations.
At least when dead manyoo does the needful you will have fine weather, constant light, affordable foods and sexier olosho to look forward to. Not like godx that will be battling with heat when nepa takes light at midnight thinking about how dead barka will not cut his ticket.
Who born you this man grin grin grin
Man u, Barça and Gódx still chop stray bullet untop this your congrats grin

5 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by BlueMann: 8:09pm On Jun 24, 2022
Joezinho:


cheesy cheesy cheesy thanks baba. I don put my car up for sale today sef. No looking back. Lot's wife story is real .

grin grin grin

Congrats oh

1 Like 1 Share

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by BlueMann: 8:10pm On Jun 24, 2022
Nah I'm weak

Why did Iwobi dab after getting dribbled by Kante grin grin

Make I try find the gif grin

https://twitter.com/ClaraWardd/status/1538963645266370560?s=20&t=ozex44N1Sh1E8K-6ekCCIg
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by BlueMann: 8:13pm On Jun 24, 2022
Dem no dey post gif for this forum again? sad
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by BlueRayDick: 8:16pm On Jun 24, 2022
BlueMann:
Nah I'm weak

Why did Iwobi dab after getting dribbled by Kante grin grin

Make I try find the gif grin

https://twitter.com/ClaraWardd/status/1538963645266370560?s=20&t=ozex44N1Sh1E8K-6ekCCIg

Until I watch the full video; I no go believe this yeye film trick ( like we call it during the "Yemi my lover" Era)
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by raumdeuter: 8:18pm On Jun 24, 2022
donstan18:

Proper?

I dont get your question.

There are many good women in America of all ethnic group shape sizes and complexion to marry and settle down with instead of doing cross ocean dating wey no go favour you

Na when you don help yourself finish before you fit dey help others. Person wey dem dey carry no suppose dey carry another person

4 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ellexy: 8:19pm On Jun 24, 2022
Joezinho:
Just got my USA student's japa visa today. Fall semester... Had my interview in abj. Thank God say mukina2 ban me sef. Made me focus to prepare extensively...

Professor Nihilistjnr, na man you be. I love the vibes you and other J-gangs were dropping grin grin

I go dey pray for naija from Brooklyn. Better to be safe than sorry.
Naso, congrats bruh.

1 Like 1 Share

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by BlueRayDick: 8:25pm On Jun 24, 2022
raumdeuter:


I dont get your question.

There are many good women in America of all ethnic group shape sizes and complexion to marry and settle down with instead of doing cross ocean dating wey no go favour you

Na when you don help yourself finish before you fit dey help others. Person wey dem dey carry no suppose dey carry another person

This man eats, drinks, talks and 4ck CAPITALISM!

4 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by monerozi5590: 8:27pm On Jun 24, 2022
raumdeuter:


I dont get your question.

There are many good women in America of all ethnic group shape sizes and complexion to marry and settle down with instead of doing cross ocean dating wey no go favour you

Na when you don help yourself finish before you fit dey help others. Person wey dem dey carry no suppose dey carry another person

Dayo, please can you post a link to your academic story in the US. Thanks.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Skimpledawg(m): 8:30pm On Jun 24, 2022
Kalvin Philips to Manchester City


Oh boy. Wahala dey
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Skimpledawg(m): 8:32pm On Jun 24, 2022
Joezinho:
Just got my USA student's japa visa today. Fall semester... Had my interview in abj. Thank God say mukina2 ban me sef. Made me focus to prepare extensively...

Professor Nihilistjnr, na man you be. I love the vibes you and other J-gangs were dropping grin grin

I go dey pray for naija from Brooklyn. Better to be safe than sorry.
Congrats Joe

2 Likes 2 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by donstan18: 8:34pm On Jun 24, 2022
raumdeuter:


I dont get your question.

There are many good women in America of all ethnic group shape sizes and complexion to marry and settle down with instead of doing cross ocean dating wey no go favour you

Na when you don help yourself finish before you fit dey help others. Person wey dem dey carry no suppose dey carry another person
Lol. I think I understand your point, thou not everybody dey with woman wey need man to carry am.

I asked because I needed to understand if you were coming from a logical view.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by raumdeuter: 8:36pm On Jun 24, 2022
donstan18:

Lol. I think I understand your point, thou not everybody dey with woman wey need man to carry am.

I asked because I needed to understand if you were coming from a logical view.

I am always coming from a logical point of view
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 8:38pm On Jun 24, 2022
donstan18:

I needed to understand that his statement.cheesy

Taste dey change when you move abroad too. Within 6 months, wetin dey important to Naija babes no go dey factor for your reasoning at all.

4 Likes 2 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by donstan18: 8:44pm On Jun 24, 2022
Ibime:


Taste dey change when you move abroad too. Within 6 months, wetin dey important to Naija babes no go dey factor for your reasoning at all.
Lol. Some of us Fvcks with tradition a lot to deem Yankee taste worthy to marry. cheesy

1 Like

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by donstan18: 8:45pm On Jun 24, 2022
raumdeuter:


I am always coming from a logical point of view
Lol. I disagree with this. cheesy
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 8:50pm On Jun 24, 2022
donstan18:

Lol. Some of us Fvcks with tradition a lot to deem Yankee taste worthy to marry. cheesy

Naija babes still dey the same Yankee, but the ones that will be dealing with 1st world problems with you, not the ones that will be telling you what pastor preached on Sunday, or how Adefarasin is more spirit-filled than Fatoyinbo. Like my dad always says, Naija problem and Obodo Oyinbo problem no dey mix.

3 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Roland17(m): 8:53pm On Jun 24, 2022
Ibime:


Are you saying Naija babes are not destiny helpers? The ones at home or abroad?

donstan18:

I needed to understand that his statement.cheesy

Baba, a young hustling guy needs to arrive Yankee on a blank state without any kain relationship, especially committed ones. He doesn’t need any distraction or pressure from pesin wen want make dem dey talk for phone for hours or chatting/ video calling endlessly… He doesn’t need that now.

He doesn’t need someone who in a few months will start counting her age and reminding the guy about marriage or doing something on top her head when baba barely knows how to use public transport to get to school! Before you know she will start saying “you are now enjoying and have forgotten me” while baba still dey try to finish him school assignment.

He doesn’t need anyone who will start burdening him with all the wahala wen baba been dey cater for while him dey naija. Even if his girlfriend is rich, he needs to just focus on himself and his goals at this time.

He should avoid the naija ones wen no get papers for Brooklyn too, those ones go ruin him life. Dem go even avoid am sef, knowing say him na still student.

Are there good girls in naija? Absolutely! Worst case, he should have 2 ladies in mind, he doesn’t have to talk to them about his thoughts or intentions but keep them in mind without any pressure. When things pure, he can make his intentions known. Right now, his biggest motivation should be the hunger to position himself in a better place in 3 years.

24 Likes 7 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by raumdeuter: 8:55pm On Jun 24, 2022
Ibime:


Naija babes still dey the same Yankee, but the ones that will be dealing with 1st world problems with you, not the ones that will be telling you what pastor preached on Sunday, or how Adefarasin is more spirit-filled than Fatoyinbo. Like my dad always says, Naija problem and Obodo Oyinbo problem no dey mix.

If you are looking for a Naija babe from your hometown dem borku for Yankee. And they already have adjusted into the system and know whatsup. Not one that will be telling you say because you be man you suppose do this and that for her and her family

Moreover what will you gain from a woman 3000miles away. Unless you are into virtual relationships. In the first 2-3yrs he is here, I doubt he will have the resources to be travelling home. So phone and online relationship when he should be focusing in class, networking with people here and planning his life

Timezone no favour you, when you suppose dey work overnight or study overnight or sleep na him dem just dey wake up for Naija you go begin see, "Hey Babe" on whatsapp. WHen you are in the peak afternoon when work and school dey hammer you, the babe is in her evening ready to gist and catchup.

Be like Obainojazz, wey first enter begin prack all the Aussie babes and their mothers

That time we dey school, We did all sort of jobs, cleaning, warehouse, factory, the lucky ones got job in restaurants(that means feeding is covered) I get friends wey dey lucky and got jobs to drive cabs and MetroBus. A big boy in Naija, when his GF in Naija heard that he dey drive cab na so the girl begin look am like say he no get future. Come begin talk one kain

As you give yourself brain to Japa, give yourself further brain to Jabo any girl for now. Until you settle yourself.
Infact settling yourself is dependent on how quick you are able to jabo any Naija GF

18 Likes 7 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by andrewbaba44: 8:58pm On Jun 24, 2022
Kalvin Phillips set to join city ,cucurella set to follow cheesy

Liverpool and Mancity have turned Chelsea and manure to Sevilla and Villarreal of the epl grin

1 Like

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by donstan18: 9:01pm On Jun 24, 2022
Ibime:


Naija babes still dey the same Yankee, but the ones that will be dealing with 1st world problems with you, not the ones that will be telling you what pastor preached on Sunday, or how Adefarasin is more spirit-filled than Fatoyinbo. Like my dad always says, Naija problem and Obodo Oyinbo problem no dey mix.
Lol. grin grin cheesy

I perfectly understand your point, but there are levels to people’s value in one’s life.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by WhoDeyHause: 9:01pm On Jun 24, 2022
andrewbaba44:
Kalvin Phillips set to join city ,cucurella set to follow cheesy

Liverpool and Mancity have turned Chelsea and manure to Sevilla and Villarreal of the epl grin
Which one have you people signed with your loan money? Stop celebrating other people signing forgetting your own.

5 Likes

(1) (2) (3) ... (14571) (14572) (14573) (14574) (14575) (14576) (14577) ... (19487) (Reply)

Viewing this topic: humblesteve(m), andrewbaba44, Trevor012(m), a4turitoroman, raumdeuter and 8 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 60
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.