Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,181,787 members, 7,915,224 topics. Date: Thursday, 08 August 2024 at 06:44 PM

Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (5457) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (4745990 Views)

Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 / FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club" (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5454) (5455) (5456) (5457) (5458) (5459) (5460) ... (6262) (Reply) (Go Down)

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 6:56pm On Jul 21, 2022
FirstbornWds:


No be to stress their daddy. I no no wetin them day find
And the funny thing is all these defenders might end up flopping. Chelsea squad be looking like figure 8
Good defence, thin Midfield and good attack.

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 6:56pm On Jul 21, 2022
BlueAngel444:
if u no dey fear go start noise na

No dey hide like pikin way wan take revenge cheesy

Fear wetin na? Una don sign am? We don submit bid way them reject? Kounde don confirm say e no day come Barca?

Oga/Madam.. Chill fezz, time to banter never reach.

2 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Culer: 6:57pm On Jul 21, 2022
FirstbornWds:



You saw the last part that indicated that it was a copied text sha. But no wam!
he's so tensed about the kounde situation that he can't comprehend anymore.
Man's tensed up of what is to come cheesy

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 6:57pm On Jul 21, 2022
mostob:
And the funny thing is all these defenders might end up flopping. Chelsea squad be looking like figure 8
Good defence, thin Midfield and good attack.


More like 2. Good defense, thin midfield, average attack!!
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 6:58pm On Jul 21, 2022
Culer:
he's so tensed about the kounde situation that he can't comprehend anymore.
Man's Tensed up of what is to come cheesy

The guy na something else.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:00pm On Jul 21, 2022
BlueAngel444:
at least you respect Real Madrid but aint you guys the same as Bayern, begging players you want or manipulating them to join. How many weeks have you been begging Kounde since his old crush came back knocking on his door cheesy

Oga mr mind ya business, Barcelona is not some secret society grin that's why you have an idea how much they spend or make.

Lol mind ya business, like say na ur property grin grin
the bolded actually shows na Chelsea dey beg the guy.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:02pm On Jul 21, 2022
FirstbornWds:


Fear wetin na? Una don sign am? We don submit bid way them reject? Kounde don confirm say e no day come Barca?

Oga/Madam.. Chill fezz, time to banter never reach.
him confirm am for your private roadio abi cheesy

Oh so u get sense like this know say time dey to banter

Anyway like they have been saying no let this lever u na wan pull give you liver o, e go choke u next season
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:03pm On Jul 21, 2022
FirstbornWds:



More like 2. Good defense, thin midfield, average attack!!
the defence no good like that sef... Especially the Fullbacks. With that Reece James playing like person wey carry pregnancy for yansh
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:03pm On Jul 21, 2022
mostob:
the bolded actually shows na Chelsea dey beg the guy.
knocking different from calling every minute, you no see say na with in-laws Chelsea dey discuss with grin
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:04pm On Jul 21, 2022
BlueAngel444:
him confirm am for your private roadio abi cheesy

Oh so u get sense like this know say time dey to banter

Anyway like they have been saying no let this lever u na wan pull give you liver o, e go choke u next season

I never even banter anybody except with Raphina which was acceptable.

Why our lever no go gimme lever? E easy to broke and still day do doings?

6 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:04pm On Jul 21, 2022
mostob:
make Barca starts winning trophies first
which trophy as long as it is not UCL and it is Copa dey raw dey are free
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:05pm On Jul 21, 2022
mostob:
the bolded actually shows na Chelsea dey beg the guy.

Like a ditched biatch grin

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:06pm On Jul 21, 2022
BlueAngel444:
knocking different from calling every minute, you no see say na with in-laws Chelsea dey discuss with grin
how e take be inlaw when the bride (Kounde) never agree? grin grin grin
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:06pm On Jul 21, 2022
FirstbornWds:


I never even banter anybody except with Raphina which was acceptable.

Why our lever no go gimme lever? E easy to broke and still day do doings?
lol e no easy o, na y I dey enjoy this drama

My own is Barca defense will not be fixed for this season grin so u guys finish trophyless cheesy

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:07pm On Jul 21, 2022
mostob:
how e take be inlaw when the bride (Kounde) never agree? grin grin grin
D "bride" sharp na e easy make two giants they fight for you cheesy

Only God knows wetin him tell the two grin

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:08pm On Jul 21, 2022
FirstbornWds:


I never even banter anybody except with Raphina which was acceptable.

Why our lever no go gimme lever? E easy to broke and still day do doings?
No mind am...by the time we enter Pulley, we go buy Infantino and Blatter join. grin grin grin
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 7:09pm On Jul 21, 2022
Things are happening

3 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:10pm On Jul 21, 2022
Wait.. What's happening?

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:11pm On Jul 21, 2022
BlueAngel444:
D "bride" sharp na e easy make two giants they fight for you cheesy

Only God knows wetin him tell the two grin
Chelsea bin dey toast the bride(Kounde) since but e be like Chelsea no be her type... Now Barcelona don start their toasting and the bride don tell Chelsea to wait as the new toaster na money bag. So based on logistics, na Chelsea dey beg grin grin grin

3 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:11pm On Jul 21, 2022
mostob:
No mind am...by the time we enter Pulley, we go buy Infantino and Blatter join. grin grin grin

Buy Todd Boehly sef. How much he think e get way we no fit activate economic lever for?
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:12pm On Jul 21, 2022
mostob:
Chelsea bin dey toast the bride(Kounde) since but e be like Chelsea no be her type... Now Barcelona don start their toasting and the bride don tell Chelsea to wait as the new toaster na money bag. So based on logistics, na Chelsea dey beg grin grin grin

Perfecto!

4 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:12pm On Jul 21, 2022
Kilishihunter:
Things are happening
oya gerard the romero as come again, the giver of hope, the twister of details, the one and only true clueless cule but fake journalist
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:14pm On Jul 21, 2022
FirstbornWds:
Wait.. What's happening?
There are levels and there is a level bro

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:14pm On Jul 21, 2022
mostob:
Chelsea bin dey toast the bride(Kounde) since but e be like Chelsea no be her type... Now Barcelona don start their toasting and the bride don tell Chelsea to wait as the new toaster na money bag. So based on logistics, na Chelsea dey beg grin grin grin
na Chelsea leave the bride na, as the bride beg last year for the thing, e don dey vex take am personal. Well we no blame am, Chelsea make am like 4th option even after one year waiting

Bride no come dey show true love again

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 7:15pm On Jul 21, 2022
BlueAngel444:
oya gerard the romero as come again, the giver of hope, the twister of details, the one and only true clueless cule but fake journalist

No craze enter street ooh Sirdam

6 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:16pm On Jul 21, 2022
FirstbornWds:


Buy Todd Boehly sef How much he think e get way we no fit activate economic lever for?
And money go still remain grin grin
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:18pm On Jul 21, 2022
mostob:
And money go still remain grin grin

Way go even buy them stadium make them stop to day borrow.

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:19pm On Jul 21, 2022
mostob:
the defence no good like that sef... Especially the Fullbacks. With that Reece James playing like person wey carry pregnancy for yansh

Lol.. Abeg that James boy day enter eye sef. Shay Alemany abi Xavi fit call am?

One call is all it takes... The boy go mad leave Chelsea

2 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:20pm On Jul 21, 2022
BlueAngel444:
na Chelsea leave the bride na, ask the bride beg last year of the thing, e don dey vex take am personal. Well we no blame am, Chelsea make am like 4th option even after one year waiting

Bride no come dey show true love again
grin grin grin
Bride wey suppose don born twins for you. With recent reports, e be like the bride wan carry you handicap again o. What do they call it sef? Once beaten twice shy...
But for this one, na twice beaten forever shame grin grin

4 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:21pm On Jul 21, 2022
FirstbornWds:


Way go even buy them stadium make them stop to day borrow.
Borrow ke We go dash them. We no dey lend out things to less privilegeds. We big pass that. grin grin

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:22pm On Jul 21, 2022
Kilishihunter:

No craze enter street ooh Sirdam
nothing good ever comes out from Barca press, remember the Messi saga

They ALL said he was staying, types nonsense

Didn't Goal do an interview with Messi then, grin

It's Barca press against the world cheesy
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:23pm On Jul 21, 2022
FirstbornWds:


Lol.. Abeg that James boy day enter eye sef. Shay Alemany abi Xavi fit call am?

One call is all it takes... The boy go mad leave Chelsea
On serious note, I think James is overhyped. Nothing special about him.

(1) (2) (3) ... (5454) (5455) (5456) (5457) (5458) (5459) (5460) ... (6262) (Reply)

Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.