Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,715 members, 8,000,029 topics. Date: Monday, 11 November 2024 at 07:21 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (4886320 Views)
Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 / FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club" (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5455) (5456) (5457) (5458) (5459) (5460) (5461) ... (6415) (Reply) (Go Down)
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:24pm On Jul 21, 2022 |
FirstbornWds:Guy... You like vawulence |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:25pm On Jul 21, 2022 |
mostob:bride way almost cripple no get pride again na, abi una believe say him worth am, make Sevilla, him hungry daddy milk u na Raphinha €68m and Lewdoski €50m never do una, dey prep €70m last last next summer after world cup better players go dey. Una marriage loan go dey still finish trophyless. Oga best man Xavi fired 2 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:29pm On Jul 21, 2022 |
BlueAngel444:At least na our money we dey use buy them. We no borrow shishi. If the money dey pepper Chelsea fans, make una talk o so we can order stadium for you. 2 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:31pm On Jul 21, 2022 |
mostob:order stadium una wan finally sell una own, e go nice make Chelsea get second home stadium for Spain sha 2 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:42pm On Jul 21, 2022 |
BlueAngel444:Na small one we go arrange for you. Camp Nou is too big for Chelsea. Stadium wey fit swallow Chelsea pasts, future and presents. 6 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Geld(m): 7:45pm On Jul 21, 2022 |
BlueAngel444:Bro..no vexoo...you get work so?...cos anytime I enter football section especially Chelsea and Barca thread to read comments na your comments full Everywhere... I'm sure within 24hrs you don make up to 1,000 Meaningless comments!!!...Abi na the ASUU strike dey cause am?...I just tire for youoo... Man can't even read something meaningful again cos na you go comment full everywhere 7 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 7:47pm On Jul 21, 2022 |
mostob:No mind am Make e continue to dey feel him/herself untop this carton wey dem dey call stadium 12 Likes
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by paiporte: 7:48pm On Jul 21, 2022 |
Kilishihunter: |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Neimar: 7:50pm On Jul 21, 2022 |
Kilishihunter: Shey dem rent the stadium sef? |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:53pm On Jul 21, 2022 |
mostob: I don't think he is. Aside from the injury woes, he's that kind of RB that can fit in. 2 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlaqFaze: 7:54pm On Jul 21, 2022 |
Kilishihunter:The roof dey leak if rain fall.... Chelsea vs Southampton last season
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 8:01pm On Jul 21, 2022 |
mostob:swallow ke, the one club way done cause una trouble and heartbreak for many seasons . No swallo wetin go choke u o 2 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 8:21pm On Jul 21, 2022 |
FirstbornWds:I don't just like him. He is not flexible and explosive like I like my RB. |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 8:24pm On Jul 21, 2022 |
mostob: Coz he plays for a team with a defensive minded tactician. Tuchel and him slightly Haram football is a no-go |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by peterd53(m): 9:19pm On Jul 21, 2022 |
BlueAngel444: This guy is pained. Una use two season toast bride, still chop breakfast las las 7 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OhBritannia(m): 9:35pm On Jul 21, 2022 |
The stars are actually shining in our favour. Barcelona is back. 2 Likes 1 Share
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Mhistaedie01(m): 9:36pm On Jul 21, 2022 |
Asisat oshola best African women player For the 5th time 2 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OhBritannia(m): 9:39pm On Jul 21, 2022 |
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by georjay(m): 9:48pm On Jul 21, 2022 |
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OhBritannia(m): 4:43am On Jul 22, 2022 |
What happens in Vegas, stays in Vegas. When you are big, you are big. 1 Like
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OhBritannia(m): 4:57am On Jul 22, 2022 |
Stats don't lie. Give respect to whom respect is due. 7 Likes
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by JoeOdion(m): 6:11am On Jul 22, 2022 |
Leverlona or Barceloana Which is better? 1 Like |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 6:47am On Jul 22, 2022 |
JoeOdion: DoingsLona 7 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Culer: 7:07am On Jul 22, 2022 |
Romero going hard on this Kounde saga. Man's risking it all. This is where he either becomes immortal or falls off the cliff 5 Likes
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Taguchi: 8:15am On Jul 22, 2022 |
blueangel444 has made more post on kounde than anyone on this forum combined (no exageration whatsoever), yet claims they not need kounde, kounde is not good, "chelsea just want to fvck barca's summer "lol..yet him dey follow kounde up pass every living soul on the planet; who you wan deceive ? nigga even came here to troll prematurely, having learned nothing from the Raphinha's saga i have no words for now, but by the gods if chelsea fail to sign kounde, una go know the true meaning of Armageddon this time you wont just have three horsemen (andrewbaba, killishihunter and firstbornwds ) coming for you...the entire gang is coming #koundeisblue 9 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 8:31am On Jul 22, 2022 |
Taguchi:it's nothing personal but u can take it to heart |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 8:32am On Jul 22, 2022 |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 8:47am On Jul 22, 2022 |
Taguchi: He doesn't know what is coming. He just doesn't know, yet. In fact... They don't know. |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Taguchi: 9:23am On Jul 22, 2022 |
BlueAngel444: it is personal you actually more than anyother person so pray, just pray ! #koundeisblue |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Taguchi: 9:24am On Jul 22, 2022 |
FirstbornWds: make we wait sha, Laporta said he is going to chelsea, but that guy no dey ever talk true |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 10:44am On Jul 22, 2022 |
Taguchi:as if say prayer point don finish |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 10:48am On Jul 22, 2022 |
mindless fv.ckers attack me nw na, y wait are u afraid Bcus of one CB Una dey beat chest like gorilla, dey breathe like fish, abeg rest. Dis una threat no carry water, no be me cus una wahala. See them, come next season, UCL, la Liga una no go smell am. When Madrid dey, even that Copa dey raw shey Sevilla and Villarreal still dey to win am. Miserable club |
(1) (2) (3) ... (5455) (5456) (5457) (5458) (5459) (5460) (5461) ... (6415) (Reply)
Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021
Viewing this topic: fatherofnone(m)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |