Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,224,004 members, 8,057,163 topics. Date: Sunday, 19 January 2025 at 07:03 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2126271 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (277) (278) (279) (280) (281) (282) (283) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:51pm On Jul 28, 2022 |
NLbabygirl:She will leave next week. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Northkendal(f): 11:52pm On Jul 28, 2022 |
MizzD:she likes her vibe.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 11:52pm On Jul 28, 2022 |
aroundnaija: Biggie just dey give dem gbas gbos |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chelseafan1: 11:52pm On Jul 28, 2022 |
Dotez: Lmfaooo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 11:52pm On Jul 28, 2022 |
Giel:Maybe she's on her period 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Phethar007(m): 11:52pm On Jul 28, 2022 |
This shegzz no sabi him potential ma wetin dey vex me... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:52pm On Jul 28, 2022 |
Nexus25: Hey see better story, omo u suppose go dey write for dem Nollywood sha Too much Nollywood don do you strong thing 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:53pm On Jul 28, 2022 |
Chiefheywhy:Imaginations...smh |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alwaysachick: 11:53pm On Jul 28, 2022 |
Hermes and Eloswag found each other tonight crazy duo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:54pm On Jul 28, 2022 |
Phethar007:The ozo for the 2022 season... 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Beze992(f): 11:54pm On Jul 28, 2022 |
safarigirl: Barrister, for once I agree with you, there's absolutely nothing wrong with her body, she's very pretty and natural. 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 11:54pm On Jul 28, 2022 |
Giel: These are the things that makes housemates go home early in the game. She's doing herself disservice. Others will be trending, gathering and building fanbases . She just dey there doing nonsense. 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 11:55pm On Jul 28, 2022 |
At least ozo dances with other girls and Saga dances on his own sometimes What is this thing Sheggz is doing, gosh if I was Bella I would be so irritated |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 11:55pm On Jul 28, 2022 |
Chichi looks like my Naija Idol 2022 female fav-Debbie Nobody asked but my male fav was Zadok 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 11:57pm On Jul 28, 2022 |
NLbabygirl:Didn't I read there that someone said Sheggz didn't come for the money? We're seeing another Saga who also didn't come for the money. Perhaps you should start getting used to it and quit complaining. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 11:57pm On Jul 28, 2022 |
Eeghe: It is bloody diarrhoea, very bad. But my Microbiology was a few years ago I bet both parties are having flashbacks of Kiddwaya and Erica. Bella does not want to be an Erica and I dont blame her. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:57pm On Jul 28, 2022 |
I never still understand this Mcdowell advert 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 11:57pm On Jul 28, 2022 |
God abeg 10 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:58pm On Jul 28, 2022 |
Eeghe: na how you dey chat and reply your self inside one post dey always amuse m |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:59pm On Jul 28, 2022 |
safarigirl: I heard her talking about flavor to Shegz but the camera left them. She go dey feel say Flavour go campaign for am..not knowing say Flavour na guy man |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 11:59pm On Jul 28, 2022 |
aroundnaija: I wish I was a fan of nollywood. BB can do anything to keep the franchise alive. But, Silly me should know the scenario I painted is not possible. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by GODPUNISHALABI: 11:59pm On Jul 28, 2022 |
Biggaboi:he is playing a script......even him talk am say viewers would be expecting much from him but instead he is following bella Upandan....him use him mouth confam na wetin him come do for the show |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 11:59pm On Jul 28, 2022 |
aroundnaija: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:02am On Jul 29, 2022 |
Diane fall hand joor Hope she nor go wear long gown come saturday party |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:02am On Jul 29, 2022 |
Please, after this party, I am declaring myself Founder of the Chomzy Fan Club Nairaland Branch Eeghe will be my worthy co-founder. Make una begin dey register before our WhatsApp group full o 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 12:02am On Jul 29, 2022 |
Eeghe: Zadok was my fav. Itohan was my female fav |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 12:04am On Jul 29, 2022 |
GODPUNISHALABI:We'll know for sure after 14days. Still too early to conclude. The show never even start for real sef as na vacation and welcoming period dem still dey do for now |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:05am On Jul 29, 2022 |
Beze992: We go dey fight against bleaching, people go still dey make comments wey go make some people dey consider surgery. E no gbam now. Everybody fine as dem dey, nobody owe anybody big yansh, bwess or flat tummy. E no pass 1% of population wey naturally get all three sef, so, wetin sup? People will like what they like, but make we no dey insult things wey people no fit change. 7 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:05am On Jul 29, 2022 |
Chichi has been hailing Eloswag since Lol She's so happy she got to have this pool party |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:06am On Jul 29, 2022 |
Nhazeru: Progress was my fav Faith was my female fave Cc Eeghe |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 12:06am On Jul 29, 2022 |
A lot of alcohol is now in their systems. If they do Truth or Dare now e go sweet as they will all have loosen up by now |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:06am On Jul 29, 2022 |
The level 2 house is really a struggle house, very depressing sight. |
(1) (2) (3) ... (277) (278) (279) (280) (281) (282) (283) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |