Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,263 members, 7,887,759 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 01:24 PM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (281) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1993834 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (278) (279) (280) (281) (282) (283) (284) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 12:07am On Jul 29, 2022
Chomzy said this is just the beginning… wawu
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:07am On Jul 29, 2022
Chomzy dey tell Sheggz say he no even allow Bella to dance, she say "Leave her let her dance"

Help us beg am
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:07am On Jul 29, 2022
Lol. Chomzy told Sheggz that he doesn't allow Bella to dance and he should leave her to dance.

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:08am On Jul 29, 2022
safarigirl:



We go dey fight against bleaching, people go still dey make comments wey go make some people dey consider surgery. E no gbam now.

Everybody fine as dem dey, nobody owe anybody big yansh, bwess or flat tummy. E no pass 1% of population wey naturally get all three sef, so, wetin sup?

People will like what they like, but make we no dey insult things wey people no fit change.

I co-sign this, natural bodies should be celebrated, not saying we should shame people who tampered with their bodies but in this climate with fake everything, the natural body reigns supreme.

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:08am On Jul 29, 2022
I hope Dotun doesn’t think he can dance

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 12:09am On Jul 29, 2022
Chiomzy just told sheggz to leave Bella alone
Honestly, he needs to hear that
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:10am On Jul 29, 2022
Phyna and Amaka are crying to BB they said they were put in the wrong house grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 12:12am On Jul 29, 2022
This life is not just balanced, islanders want Biggie to reduce the AC while mainlanders are using handfans..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Yellowpigment: 12:12am On Jul 29, 2022
Phyna is cracking me up !! Morning devotion ko

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 12:13am On Jul 29, 2022
MissAnneboleyn:
Phyna and Amaka are crying to BB they said they were put in the wrong house grin
Biggie gats have some pity on these Trenches HMs. See as dem even dey use paper fan themselves! cry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:15am On Jul 29, 2022
Not Amaka shouting that she told Big Brother "we need boys, you need to swap. Some Puerto Rico boys, Odogwu boys..."

I'm done.

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 12:15am On Jul 29, 2022
Phyna say e remain small na morning devotion we go dey do for this house grin grin grin

10 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 12:15am On Jul 29, 2022
Phyna and Amaka want Biggie to swap the boys and bring other boys from the island grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:15am On Jul 29, 2022
Oshokhai69:


I heard her talking about flavor to Shegz but the camera left them. She go dey feel say Flavour go campaign for am..not knowing say Flavour na guy man grin
Good...I was trying to connect that bella girl and her a bit pompous personality..

Okagbue royal family..

This life na connections..You only need to hustle to be in a certain class..Everything go begin sup from there.. cheesy cheesy

BB is not for the poor. grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by SircumzAlot: 12:16am On Jul 29, 2022
Daniella would find any excuse to get close to Bryan

She would soon change position cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Biggaboi(m): 12:17am On Jul 29, 2022
safarigirl:
Not Amaka shouting that she told Big Brother "we need boys, you need to swap. Some Puerto Rico boys, Odogwu boys..."

I'm done.
Nuts and screws, is that Amaka grin grin grin
Girl belongs in the other house abeg not in the Trenches
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:17am On Jul 29, 2022
Amaka mentions Eloswag as one of the guys wey she dey eye

Phyna says to Amaka: "if that Eloswag stand behind you, E go be like Laycon."

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 12:17am On Jul 29, 2022
Chomzy chose Vawulence
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by SircumzAlot: 12:17am On Jul 29, 2022
Wasn’t planning to have a fav this year but I love Phyna

She say na don’t provoke my intestines cheesy

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheEnforcer: 12:17am On Jul 29, 2022
MissAnneboleyn:
Phyna and Amaka are crying to BB they said they were put in the wrong house grin
Big brother no even make their ac cold .THEY still sweat .I think it's all in a bid to differentiate from the two houses.One is affluent,while the other is not.So the right onditions have to be portrayed in both. SO it's up to the trenches to fight to level up,so who wins can be transferred to poshvile or sod
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:18am On Jul 29, 2022
Heat catch Trenches people sotey Amaka dey beg for standing fan
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Yellowpigment: 12:19am On Jul 29, 2022
Not Amaka begging for standing fan hahaha

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:19am On Jul 29, 2022
Amaka boys yen yen, if the trenches boys no send you, na shegs wey dey pursue Bella go send you lol
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Yellowpigment: 12:20am On Jul 29, 2022
TheEnforcer:
Big brother no even make their ac cold .THEY still sweat .I think it's all in a bid to differentiate from the two houses.One is affluent,while the other is not.So the right onditions have to be portrayed in both. SO it's up to the trenches to fight to level up,so who wins can be transferred to poshvile or sod

Did they beg to be put on the show, abi what's the difference between islanders and trenches audition that they're here suffering ??

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:21am On Jul 29, 2022
Lol the boys don’t really send this trenches girls sha..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:21am On Jul 29, 2022
And we were expecting all housemate pool party... undecided

This split stuff na wack...

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:21am On Jul 29, 2022
Phyna dey yab Bryann

"Because say you no win (HoH), you come dey chop the cashew nut with anger"

Be like Bryann still dey pained say dem no get that pool party.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:21am On Jul 29, 2022
Truth or dare sef never even start.. talk too plenty
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:21am On Jul 29, 2022
Dannyxy:
Amaka boys yen yen, if the trenches boys no send you, na shegs wey dey pursue Bella go send you lol

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:22am On Jul 29, 2022
Munzy14:

Good...I was trying to connect that bella girl and her a bit pompous personality..

Okagbue royal family..

This life na connections..You only need to hustle to be in a certain class..Everything go begin sup from there.. cheesy cheesy

BB is not for the poor. grin

I don’t think she’s from any royal family o. I don’t know sha. But her elder sister is Flavour’s baby mama…
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:22am On Jul 29, 2022
The trenches are really suffering, not fair sha.

This house do not make people watch them, yet biggie is suffering them, it’s annoying at this point…

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:25am On Jul 29, 2022
True or dare In the trenches grin

Scondy I told you, it’s trenches that will still entertain after the party, I was right…

2 Likes

(1) (2) (3) ... (278) (279) (280) (281) (282) (283) (284) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.