Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,177,225 members, 7,900,359 topics. Date: Thursday, 25 July 2024 at 10:46 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2005909 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (389) (390) (391) (392) (393) (394) (395) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:13pm On Jul 30, 2022 |
This Pharmsavvy wey just dey twerk since yesterday, we sure say no be batty boi be that? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 11:13pm On Jul 30, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:13pm On Jul 30, 2022 |
Amaka and Diana went outside to discuss. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:13pm On Jul 30, 2022 |
Giel: I thought I was the only one who saw that ! 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 11:13pm On Jul 30, 2022 |
Cyph mad oooooooooh never knew u had this in u |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:14pm On Jul 30, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 11:14pm On Jul 30, 2022 |
Aguwanyi:We may have to send her home soon before she sucks all the blood in awa Kabiyesi |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:14pm On Jul 30, 2022 |
KIDDRICAsHAWK: Anyway, whatever it is, I expect Model Boyfriend Sheggz to come and download it all for us after the party. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Divay22(f): 11:14pm On Jul 30, 2022 |
Adekunle na Daddy for this party o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by vivashut: 11:14pm On Jul 30, 2022 |
Be like say Doyin wan start Long distance relationship oh 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sammycarz(m): 11:14pm On Jul 30, 2022 |
Abeg make phyna and eloswag go find a room |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 11:14pm On Jul 30, 2022 |
fitzmayowa: I wonder wetin them dey yarn too |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dominique(f): 11:14pm On Jul 30, 2022 |
Amaka linking up with her lockdown partner Diana |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 11:14pm On Jul 30, 2022 |
Which kain dance Amaka com dey dance for outside like this now? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:14pm On Jul 30, 2022 |
Aww that was so sweet of Chomzy She came to meet Doyin |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:14pm On Jul 30, 2022 |
DJ 4kerty sabi sha … The mood don change ! 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Fkhalifa(m): 11:14pm On Jul 30, 2022 |
Na party people dey comot go talk like this? This one na BBN party trenches |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by toseen7: 11:15pm On Jul 30, 2022 |
DJ from Trenches!!!!!!!!!! Owó lo segboro! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:15pm On Jul 30, 2022 |
Allyson get full package for front and back |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:15pm On Jul 30, 2022 |
Secondly: You sure say that AC dey work? See as they are sweating |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:15pm On Jul 30, 2022 |
My trenches boys taking over… Yeassss |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 11:15pm On Jul 30, 2022 |
I hate hate hate Alysyn's bare skull. It might be a pet peeve even. Yeah i said it! 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:15pm On Jul 30, 2022 |
adebayal: What did he do? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:15pm On Jul 30, 2022 |
vivashut: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:15pm On Jul 30, 2022 |
Amaka telling Diana Bella wants to take his man..... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:16pm On Jul 30, 2022 |
This Amaka no well 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 11:16pm On Jul 30, 2022 |
Amaka ohhhhh! She is salivating that all the guys besides Sheggz are single. This conversation between Amaka and Diana. Kikikiki Amaka said if they put her in the house (Island) she won’t do shakara. Kikikiki |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:16pm On Jul 30, 2022 |
Lhimeet: I swear to God almighty ! To ba doko wa ma lole . Bye bye |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:16pm On Jul 30, 2022 |
MizzD: O ti format ori babe e. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:16pm On Jul 30, 2022 |
Diana gisting Amaka about the singles guys..... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:16pm On Jul 30, 2022 |
Trenches werey don scatter everything To ba squeeze bress wa ma lo le |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:16pm On Jul 30, 2022 |
Amya: African Queen standard..
|
(1) (2) (3) ... (389) (390) (391) (392) (393) (394) (395) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |