Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,856 members, 7,952,478 topics. Date: Wednesday, 18 September 2024 at 04:09 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2041266 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (391) (392) (393) (394) (395) (396) (397) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 11:20pm On Jul 30, 2022 |
Pharmsarvi dies by Bella's side |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:20pm On Jul 30, 2022 |
Munzy14: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:20pm On Jul 30, 2022 |
Latashia: No be say she no wan rock guys, na guys no gree reason her By the way wetin you dey find for party room if you no wan rock guys |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:20pm On Jul 30, 2022 |
Hermes o I just like this dude!!! No dull moment 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:20pm On Jul 30, 2022 |
Shege no get action jor All na mouth |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 11:20pm On Jul 30, 2022 |
Munzy14: Nah. People that should cut skin should at least have a good head shape. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:20pm On Jul 30, 2022 |
Lhimeet:Walahi U sabi better thing |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rahkman: 11:20pm On Jul 30, 2022 |
Dj trenches no get joy 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:21pm On Jul 30, 2022 |
Focus !!!! DJ 4kerty Twale o ! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:21pm On Jul 30, 2022 |
aroundnaija: Dulling guys... FOCUS!!!!!!!! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:21pm On Jul 30, 2022 |
KIDDRICAsHAWK: Lmao… Iyen naa wa okay.. make she free Sheggz and be fantasizing about cyph instead abeg |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:21pm On Jul 30, 2022 |
Cyph is really into Doyin and isn't backing down o. No more DoDo again. Doyph 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Bobbyunitedfc(m): 11:21pm On Jul 30, 2022 |
First Dj was better for me abeg . 4kerty just doing advert and TikTok beats.. Mtchew |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:21pm On Jul 30, 2022 |
bentenny: You never see Bobrisky wear swimsuit before? I bow for you o. No be to pack the thing well? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by badinfluence: 11:21pm On Jul 30, 2022 |
Pharmsarvi is just a happy fellow sha 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:22pm On Jul 30, 2022 |
Chomzy whine that waist . Take me away ! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 11:22pm On Jul 30, 2022 |
Awwwn!! My Bryann is having fun 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 11:22pm On Jul 30, 2022 |
Wait oh! So doyin is feeling Cyph. Ewoooooooo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:22pm On Jul 30, 2022 |
Haaaaaaaa! Doyinnnnnnnn! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:22pm On Jul 30, 2022 |
Doyin wants beauty to secure cyph for her, that she likes him a lot.. and she promised to.. lmfao |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:22pm On Jul 30, 2022 |
Oya gimme French MAMA French MAMA dey use cloth cover am |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:22pm On Jul 30, 2022 |
Amya:My thoughts...her head shape no gel... Aside that she stand gidigbam front and back.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:22pm On Jul 30, 2022 |
bentenny: The girl package make sense I swear |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 11:23pm On Jul 30, 2022 |
Amillionnn: Choking things 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:23pm On Jul 30, 2022 |
Oshokhai69:She be bobrisky? Just say u nor like her |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:23pm On Jul 30, 2022 |
Chichi na fraud… |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:23pm On Jul 30, 2022 |
Bryan now on Chomzy yansh . 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:23pm On Jul 30, 2022 |
Eloswag I want to know what you're telling Phyna. Come and tell me |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:23pm On Jul 30, 2022 |
Chomzy nyash don confuse my Bryan ohh 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 11:24pm On Jul 30, 2022 |
Bryann giddem 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:24pm On Jul 30, 2022 |
Eloswag and Phyna, this is interesting...... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 11:24pm On Jul 30, 2022 |
Nawa for all this gist oh! I can’t wait to hear the after party gist for real |
(1) (2) (3) ... (391) (392) (393) (394) (395) (396) (397) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |