Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,930 members, 7,872,992 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 06:20 AM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (394) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1985120 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (391) (392) (393) (394) (395) (396) (397) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 11:20pm On Jul 30, 2022
Pharmsarvi dies by Bella's side grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:20pm On Jul 30, 2022
Munzy14:

Mad oooo...grin grin

grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:20pm On Jul 30, 2022
Latashia:
Let her dance herself. We'll vote her still. No be by force to be rocking guys.

No be say she no wan rock guys, na guys no gree reason her grin

By the way wetin you dey find for party room if you no wan rock guys
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:20pm On Jul 30, 2022
Hermes o cheesy cheesy

I just like this dude!!! No dull moment

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:20pm On Jul 30, 2022
Shege no get action jor angry

All na mouth
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 11:20pm On Jul 30, 2022
Munzy14:

grin grin grin
African Queen standard..

Nah. People that should cut skin should at least have a good head shape.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:20pm On Jul 30, 2022
Lhimeet:


Leave face abeg. The package loud wink
Walahi U sabi better thing smiley smiley
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rahkman: 11:20pm On Jul 30, 2022
Dj trenches no get joy grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:21pm On Jul 30, 2022
Focus !!!!

DJ 4kerty Twale o !
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:21pm On Jul 30, 2022
aroundnaija:


Just imagine and no body dey blast the bress, just dey waste undecided


I hate what I don't like angry

Dulling guys...

FOCUS!!!!!!!!
cool
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:21pm On Jul 30, 2022
KIDDRICAsHAWK:


O ti format ori babe e. lipsrsealed

Lmao… Iyen naa wa okay.. make she free Sheggz and be fantasizing about cyph instead abeg
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:21pm On Jul 30, 2022
Cyph is really into Doyin and isn't backing down o. No more DoDo again. Doyph

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Bobbyunitedfc(m): 11:21pm On Jul 30, 2022
First Dj was better for me abeg .
4kerty just doing advert and TikTok beats..
Mtchew
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:21pm On Jul 30, 2022
bentenny:

E be like U nor watch pool party

You never see Bobrisky wear swimsuit before? I bow for you o. No be to pack the thing well? undecided cheesy grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by badinfluence: 11:21pm On Jul 30, 2022
Pharmsarvi is just a happy fellow sha

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:22pm On Jul 30, 2022
Chomzy whine that waist . Take me away ! cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 11:22pm On Jul 30, 2022
Awwwn!!
My Bryann is having fun grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 11:22pm On Jul 30, 2022
Wait oh! So doyin is feeling Cyph. Ewoooooooo
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:22pm On Jul 30, 2022
Haaaaaaaa! Doyinnnnnnnn! shocked shocked shocked
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:22pm On Jul 30, 2022
Doyin wants beauty to secure cyph for her, that she likes him a lot.. and she promised to.. lmfao
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:22pm On Jul 30, 2022
Oya gimme French MAMA cool

French MAMA dey use cloth cover am cool
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:22pm On Jul 30, 2022
Amya:


Nah. People that should cut skin should at least have a good head shape.
My thoughts...her head shape no gel... cheesy

Aside that she stand gidigbam front and back..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:22pm On Jul 30, 2022
bentenny:

Walahi U sabi better thing smiley smiley

The girl package make sense I swear embarassed
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 11:23pm On Jul 30, 2022
Amillionnn:
I just did. What’s up with Doyin and Cyph?


Choking things grin

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:23pm On Jul 30, 2022
Oshokhai69:


You never see Bobrisky wear swimsuit before? I bow for you o. No be to pack the thing undecided
She be bobrisky?
Just say u nor like her
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:23pm On Jul 30, 2022
Chichi na fraud…
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:23pm On Jul 30, 2022
Bryan now on Chomzy yansh . cheesy

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:23pm On Jul 30, 2022
Eloswag I want to know what you're telling Phyna.
Come and tell me
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:23pm On Jul 30, 2022
Chomzy nyash don confuse my Bryan ohh lipsrsealed

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 11:24pm On Jul 30, 2022
Bryann giddem grin

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:24pm On Jul 30, 2022
Eloswag and Phyna, this is interesting......
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 11:24pm On Jul 30, 2022
Nawa for all this gist oh! I can’t wait to hear the after party gist for real

(1) (2) (3) ... (391) (392) (393) (394) (395) (396) (397) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.