Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,784 members, 7,875,945 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 04:13 AM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (398) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1986895 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (395) (396) (397) (398) (399) (400) (401) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:34pm On Jul 30, 2022
This Segun is a foool

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 11:34pm On Jul 30, 2022
Zazoooo
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 11:35pm On Jul 30, 2022
I think Doyin secretly likes Sheggz.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:35pm On Jul 30, 2022
Make person help me rock this chiomzy wey dey twist na angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:35pm On Jul 30, 2022
KIDDRICAsHAWK:
Who's Doyin calling a dirty girl?


Lol! Bleep this girl mahn!

I typed "fvck", "fvck", "fvck" undecided

Too opinionated and condescending af angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:35pm On Jul 30, 2022
Just one week, relationship nonsense here and there..

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:35pm On Jul 30, 2022
fitzmayowa:


But Beauty dey lie na, person wey dey tell Groovy say make the boy no play with him heart.....lol

You dey mind d babe? She see her friend so she wan hype herself na.
Na why I tire leave am.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:35pm On Jul 30, 2022
KIDDRICAsHAWK:
Who's Doyin calling a dirty girl?


Lol! Bleep this girl mahn!

I typed "fvck", "fvck", "fvck" undecided

Who she call dirty girl?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dumininu01(m): 11:35pm On Jul 30, 2022
This is the most boring party I have ever seen on bbn
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:35pm On Jul 30, 2022
Bryan comot eye from chomzy abeg..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:35pm On Jul 30, 2022
LoveGifted:
I think Doyin secretly likes Sheggz.


Not secretly . Openly

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by vivashut: 11:35pm On Jul 30, 2022
Doyin just called sheggz a simp. The drama this season lol
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 11:35pm On Jul 30, 2022
Doyin told Sheggz he’s simping
Yasss girl, tell that finished man
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:35pm On Jul 30, 2022
TheMainMan:
but why are they all coming out now... undecided

Shayo don dey kick in. Stout takes long to hit the system na cheesy

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 11:35pm On Jul 30, 2022
They should kuku end the party.... almost everyone's out sad
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:35pm On Jul 30, 2022
Oya ilu awon OSU cool
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 11:36pm On Jul 30, 2022
Chai none of these guys rate Amaka

Amaka ti cast

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by crystalpapers(m): 11:36pm On Jul 30, 2022
She should sorry O, make she go follow upcoming actor/part time footballer.

Groovy wey na employer of labour, she dey call am Upcoming artiste because na that one he dey talk of the most.

What type of business does he own??
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:36pm On Jul 30, 2022
KIDDRICAsHAWK:
This Segun is a foool

Make una wey dey watch the other side dey drop full gist abeg.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:36pm On Jul 30, 2022
Doyin is silly, there's a stupid bubble in her head that she lives in. Laughable cheesy cheesy

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:36pm On Jul 30, 2022
What does doyin want gan gan? Abi what’s the essence of this converstion? Is Sheggz upset that Bella is dancing with the guys..

Kayode please can I hear Dotun and Daniella instead abeg..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:36pm On Jul 30, 2022
Be like Sheggzy dey vex say Bella dey rock other guys . Hediot , you for tie am na .

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 11:36pm On Jul 30, 2022
safarigirl:


This Groovy wey dey follow Eloswags dance?
E be like you stay one channel since o, housemates come outside to chitchat.
Groovy and Beauty were outside just before Sheggz and Doyin started.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 11:36pm On Jul 30, 2022
It seems sheggz is annoyed with Bella cos she’s been dancing with loads of people
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:36pm On Jul 30, 2022
carammel:
Groovy is explaining his life to Beauty again, Beauty is clingy though.
I tire for the guy. I wonder why some good looking male housemates behaves like spinless simps with huge dose of inferiority complex angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:37pm On Jul 30, 2022
dumininu01:
This is the most boring party I have ever seen on bbn

Gbam!!!

After tonight, e be like I no go dey watch am again jor. Waste of Saturday night angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 11:37pm On Jul 30, 2022
Munzy14:

My thoughts...her head shape no gel... cheesy

Aside that she stand gidigbam front and back..

With a taut body. But that head is distracting

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Bobbyunitedfc(m): 11:37pm On Jul 30, 2022
Keke Napep Dj...

Hahahahaha
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 11:37pm On Jul 30, 2022
Chiefheywhy:


Very condescending human being ! Yucks

We called it earlier now....
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:37pm On Jul 30, 2022
Pillar12:
Chai none of these guys rate Amaka


Amaka ti cast

I like am die ! Shebi na she dey ask for Island guys ! The island guys no even rate am . grin grin

She no fine sef
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:37pm On Jul 30, 2022
...
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:37pm On Jul 30, 2022
Biggie, reduce the party hours to one. These ones no well. undecided undecided

2 Likes

(1) (2) (3) ... (395) (396) (397) (398) (399) (400) (401) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.