Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,022 members, 7,970,136 topics. Date: Tuesday, 08 October 2024 at 09:33 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas (48470 Views)
Man Stabs His Friend To Death In Plateau For Refusing To Give Him Money (Pix) / #EndSARS Protesters Hail A Traffic Warden In Abuja, Give Him Money, Food (Video) / White Woman Flies To Ghana To Arrest Yahoo Boy Who Duped Her (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Uchenna10(m): 3:01pm On Dec 25, 2022 |
Cravemore: Oga dating ain't that easy naw......CL dey wise daily, perhaps no be only u dey follow her talk...even with the trust,u go bill Dem,Dem no dey gree sef......every malam with him kettle sha......u sef wey dey collect no go tell person where u run am.....all hustlers re Hippocrates 2 Likes |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 3:54pm On Dec 25, 2022 |
Cravemore:oga u de talk much,I no wan come measure dick with u,I know say u still de ur mama house the chop free food fr Dem roof,u are doing dating,doing spamming,doing loading,if them give u azza or crypto.com to work,will you that and if it cast u go pay all I may incur nd price u for...see ode wan bring mouth where I dey,na una way get human been fr cupboard the claim na plus sef,I know say u sef know de game,but fr the other guy am quoting na real gee,which I know true he dey, go learn carpenter or tailor before e go late u for h.k you dey, atleast I don gather and e dey enough for me as I de so,we go dey for nairaland where Dem go post say u so call niggaz way clean jst de cashout go use ur head sub den e go clear all say Dem sef no get a tools sef fr work..I no blame u shaa,na as we gather for nairaland |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Cravemore: 4:29pm On Dec 25, 2022 |
Neroo22:LMFAOOOO E clear abi? now you know say you be learner. I'm not doing any of the above. But stop capping trash on nairaland. You think we are all kids here. I got people who can tell you the time, I was even broke I didn't even tap in their inbox for free methods. But here you are relating to someone who don't even care about you. That's not how they connect, it takes stack to get stacks. That's why the guy fuse your request and I know say he pain you, cuz you never eat Christmas chicken. Work smart not spiritual before you go tell everyone say both dev dey run things I nor talk again but no come here with such saying that juju is the only way. Hope you have a blessed day and my question you jump am? That shows you no nothing about what you mention? |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Cravemore: 4:34pm On Dec 25, 2022 |
Uchenna10:no be only me the share am azin? Who come dey bill de boy work? You fit get spiritual eye sir.....You fit say na una land wey 20 people dey bill work and work no go pay 1 Like |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 4:44pm On Dec 25, 2022 |
Cravemore:which question,bro have been there let me clear u,so u much can't talk about it,HV pals who are into shit,one recent collect more than 20metre dis year via banking,we know as e go nd as per where nd how de run doing bro,even na me giv de gee FMT and some location, but on that am not deep in game fr now,just clean light job like consignment,cos I get contact fr that worldwide,no here to talk large,with some little loading but niggaz cleaning drops with crypto, so says of u bro...so you can't tell me wat we into ,come awka mk I show u how doing be,boys de come from asaba de troop in fr doing, c let me clear as e be bro,plus fit be cleaning from witch nd wizard nd village ppl,plus ancestors tin, even my guy na a month plus e Begin sup for am after doing, gee boy ND big guys way de game as in no be boys I mean men,way get pikin de bomb,as in we de gather the Yan both as e de go u get then on that bro, normal yahoo empty hand no dey pay,no b by luck again bro,na few way jst de collect small block as it stands now...from btc sef way be say for awka here na Dem de carry first fr de level as it stands fr naija,oga boys carry pot,better awele pot as in,as u run matter u sef go surprise de tink say ur tools pass others,make I stop here,no wan argue with u,oya na clean hands boy de use collect but on that mk I clear u again,plus nd spiritual work no mean say na human part and all that,normal work fr body de mk tin Sara fr u...even as u de,person fr ur town fit luck u ,mk tins no work fr u,so if u go clear ur sef e mean say na plus or say u use person...but u sef de go church go beg pastor fr prayer so if one go trado, e become bad, bro mk I leave u here,so de use ur so call update build house mk we see 1 Like |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Uchenna10(m): 4:47pm On Dec 25, 2022 |
Cravemore: I don't understand u boss 1 Like |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 4:48pm On Dec 25, 2022 |
Cravemore:mind u gee,if I need update as e stand now,group dey from WhatsApp to gathering of men,so which fuse ND shit u talking about,wetin u de hide way we nv hear from street,from una tiktok to Backpage and others ,shebi all don't still get de update,see gee I don't want to talk much shaaa,fr this game u nobody be pro |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 4:52pm On Dec 25, 2022 |
I dey Yan nigga say boys no de use ordinary hand dis one dey Yan rubbish,as we take gather,even walker that year we de find location sef,even test am well we'll see as e be,this one de Yan by spamming nd loading...even this recent newyork id.me nd California work,e go shock u sef no all filing go bring in mulla after filing,so rest@crave 1 Like |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 4:56pm On Dec 25, 2022 |
Cravemore:come awka or ask about them boys on btc level,u go see person go bill cl fr investment e go rush,u way carry empty body without i.p ,even wit ur FMT try giv cl update mk e com invest mk u see as e go, boys de go back bam com offline de deceive niggaz nd ppl like u go believe say Dem get updates ND fmt pass u,bro frgt much capping shaa,if u enter real gee u sef ND ur life go change wit environment,fr now the try ur luck with brainwork,na only u wise Aristotle,oyibo no wise 1 Like |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Cravemore: 5:29pm On Dec 25, 2022 |
Uchenna10:you mention me about perhaps im not the only one who talk to her... wdym sorry, btw i didn't in anyway specify romance scam were easy... i was only telling the dude im in support of luck and chances. 1 Like |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Chopcy29: 8:35am On Dec 26, 2022 |
Neroo22: Baba abeg I go like make you clear me well for that plusin mata, I seriously have a lot of cl here but they are really very stubborn in doing my will. To be serious I’ve never had anything to do with ritual before that’s why I get scared sometimes, but on how things is going I for like try a legit one 1 Like |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 8:59am On Dec 26, 2022 |
Chopcy29:if them get money u fit de run Dem consignment shaaa,I go link u one of my boy mk e de see as e go ND giv u FMT,DM |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Chopcy29: 9:40am On Dec 26, 2022 |
Neroo22: Thanks boss. Zero eight one 87777 eight eight six is my WhatsApp we can text over there thanks |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 11:24am On Dec 26, 2022 |
Chopcy29:send me dm bro den go reply de mail |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Nobody: 4:25pm On Dec 26, 2022 |
Nawoo this thread sef |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Adeolamapamina(m): 3:53pm On Dec 27, 2022 |
Neroo22: Bro pls reply my dm make we talk |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Adeolamapamina(m): 4:08pm On Dec 27, 2022 |
Ogbemuo: Bro pls I have sent you an email pls kindly reply |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Adeolamapamina(m): 4:09pm On Dec 27, 2022 |
Ogbemuo: Or you can email me too Olami066710@gmail.com |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by dankorode(m): 4:46pm On Dec 27, 2022 |
IrepChrist:see wisdom |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Adeolamapamina(m): 5:06pm On Dec 27, 2022 |
Colinbish: Bro can you refer me to the guy and we can work together with no regret |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Adeolamapamina(m): 5:30pm On Dec 27, 2022 |
eleniyan2020: Bro I don send you email abeg link me up too Or this is my email too olami066710@gmail.com |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by eleniyan2020: 5:36pm On Dec 27, 2022 |
Adeolamapamina:dat my mail get as e be....drop ur WhatsApp number! |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Adeolamapamina(m): 5:51pm On Dec 27, 2022 |
Ogbemuo: Bro abeg let’s talk I wan learn this is my Gmail Olami066710@gmail.con or reply to my email |
Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 8:23am On Dec 28, 2022 |
Adeolamapamina:done |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (Reply)
Armed Robbers Kill POS Operator In Edo After Collecting Her Money, Phones / Kenyan Man Rapes His Daughter & Infects Her With HIV. Gives His Reasons / Man Kills Friend Over N1000 Note They Saw On The Ground In Lagos. Graphic Photo
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 92 |