Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,161 members, 7,949,994 topics. Date: Monday, 16 September 2024 at 05:22 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey (2261 Views)
How Person Go Fine Like This Con Dey Act Porn? / See Wetin Naija Girls Dey Wear These Days (picture) / DÃŽCK: Ladies, Choose One of These DÃck Bulges. NA GIRLS DEY RUSH US [PICTURES] (2) (3) (4)
The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by house10studios: 8:09pm On Jan 23, 2023 |
Na that time dey go begin tell u Dem never chop for 2 days No card Charger don spoil Belle dey pain them Dey need to buy drugs No money etc Jeez get some fuking dignity 9 Likes 1 Share |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by 1Battery(m): 8:13pm On Jan 23, 2023 |
The best thing is to avoid them 9 Likes 1 Share |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Nazgul: 8:18pm On Jan 23, 2023 |
house10studios:The first question you should ask any girl you're interested in is what she does for a living. If she can't give you any sensible answer, abort mission or else you'll become the job she's desperately looking for. 26 Likes 2 Shares |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by peter0071(m): 8:24pm On Jan 23, 2023 |
to ask babe "how you dey/" na invitation for major Billing naaa 1 Like |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by 1Battery(m): 8:27pm On Jan 23, 2023 |
peter0071: That is what the are good at 1 Like |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Goldbw122(m): 8:34pm On Jan 23, 2023 |
Hmm, I came to read. |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by peter0071(m): 8:40pm On Jan 23, 2023 |
true... especially 99.9999% of za oza gender 1Battery: 2 Likes |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by 1Battery(m): 8:43pm On Jan 23, 2023 |
peter0071: Entitled well na there calling sha oo. 1 Like |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Autobot05: 8:55pm On Jan 23, 2023 |
I select my female friends carefully... the moment you tell me crap or unnecessary demands , that's the day our friendship start to end 1 Like |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by StrongAlphMale: 8:57pm On Jan 23, 2023 |
How a sane Nigerian man manages to date a Nigerian girl is still a mystery to me till today. You don't date Nigeria girls, let alone engaging them in a conversation, you only bang their pussy, dump them and move on. No stories just bang and move on |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by house10studios: 11:38pm On Jan 23, 2023 |
StrongAlphMale:lies.... NA una type dey simp pass, come online dey form voltron 5 Likes |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Nobody: 11:41pm On Jan 23, 2023 |
StrongAlphMale:Balls online, simps offline. 4 Likes 1 Share |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by imagrg(m): 11:48pm On Jan 23, 2023 |
Let me hit you with the balls offline and SIMP with you online. Nia69: |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Gadafii: 11:59pm On Jan 23, 2023 |
Except my close female friends I am really sure are worth my help, which I am sure they understand I am not under obligation to help them, I no Dey ask anyhow naija girl how u Dey If her grandma no swallow take, her uncle go fall down from olumo rock break waist, she go then need 2k to sub, lmao 😂 I Dey always Dey treat them like Indians now, once they ask me for urgent 2k, I Dey ask for nudes or demand for sex, make our two Dey craze together 4 Likes |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Sniper101(m): 12:43am On Jan 24, 2023 |
Me sef e tire me Abt 6 of Dem dun ask me 4urgent 2k, 3k n 5k This month of January alone. And guess what? No way for Dem to pay back "in kind" Cos they're in Edo, Delta, Bayelsa n Imo 😞 |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by dangoteinlaw: 3:53am On Jan 24, 2023 |
One account number still dey my inbox. She go old. Was it a crime I asked how have you been ni? 1 Like 1 Share |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by zed7: 5:42am On Jan 24, 2023 |
They keep asking you because you're always in their DM looking for sex. A guy has no business talking to girls who he isn't dating. If the one you like and want to ask out is demanding, block her and look for another. The idea of wanting to talk to every girl you meet is silly. You're asking for unnecessary stress and liability. Any girl that's not your babe should be kept at arms length. No girl you keep at arms length will be bold to ask you for anything. It's because you're smiling unnecessarily and chasing pussy up and down like a starved simp. 7 Likes 1 Share |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Nobody: 11:10am On Jan 24, 2023 |
imagrg:🙂🙂 I'm a married woman. |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Justbehave(m): 11:12am On Jan 24, 2023 |
Nazgul:True talk |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by house10studios: 11:19am On Jan 24, 2023 |
zed7:u too dey talk like who dey isolated |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Sniper101(m): 5:33pm On Jan 26, 2023 |
Nia69: Nice one! Just like Mi'lady, you seem to be. She always, always let's her status be known to whoever tries to hit on her; online & offline. ...she never hides the fact I liked that about her. And I like how you just made it clear to that admirer, that you're a married woman 😊 1 Like |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by KingDash: 5:53pm On Jan 26, 2023 |
Baba you are a correct nigga.. zed7: |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by toujurs: 5:55pm On Jan 26, 2023 |
Oga if you have, give her small. Haba! Life goes on |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by KingDash: 6:02pm On Jan 26, 2023 |
Useless simp.. na him go hustle carry am dey give woman abi toujurs: |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by toujurs: 6:04pm On Jan 26, 2023 |
KingDash:i didn't say he should give her all his money, i said "small". Try dey give out small. |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by KingDash: 6:05pm On Jan 26, 2023 |
Bros him no go give the girl or girls anything make them go work toujurs: |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by emmaodet: 6:53am On Jan 27, 2023 |
Nazgul: 😂😂😂 |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by LadyRosa(f): 6:58am On Jan 27, 2023 |
They bill una because they know many of you think with your d"icks. 1 Like |
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Sheistoopretty(f): 7:00am On Jan 27, 2023 |
house10studios: Keep ur filthy, rotten thumbs one place boy stvpid broke boy who wants free pvssy ask ur mom or sisters for some Men were created to serve and Provide for women and it will continue being like dat forever and ever Little tins as dis are what u came to create thread for, to wail and gnash ur teeth like a stray dog and to think dat a broke boy like u might be among ur fellow fo.ols here disturbing me with PMs everytime oo U don't even deserve to be having erections at ur sad, poor state Goan hustle boy, if u had the money, u will not be complaining of very very little tins as dis! U are broke, go and buy 100naira soap and use it to mast*rbate instead of looking for free pvssy boy |
(1) (Reply)
I Bet You, Many Will Fail This Question Woefully!!! / Excesses Of Mature Single Ladies / Pls Help!!! Too Much Prick Erection is over killing me.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |