Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,293 members, 7,977,903 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 03:22 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1166421 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (432) (433) (434) (435) (436) (437) (438) ... (1712) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 11:30pm On Jan 29, 2023 |
What is this rubbish happening on my screen, ain't there better things happening in the house |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 11:34pm On Jan 29, 2023 |
What kinda discussion is this? On national TV, blaqboi abi wet in dem call am dey fup. Kanaga nice closing. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 11:35pm On Jan 29, 2023 |
See this mumu dey glorifying Naija major crime in front of this southies. The Blaqboi has zero sense |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Culer: 11:37pm On Jan 29, 2023 |
See as kanaga and blackboy dey cast naija. For thabang and Justin mind they'll be like "wtf! Most Nigerians are fraudsters and nigeriai is a shitty country" |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 11:37pm On Jan 29, 2023 |
Mrbllymer:Very appalling,see dem shiting their country infront of the SA guyz and dey think dey are making mad sense |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 11:37pm On Jan 29, 2023 |
Chai see wetin Epa dey enjoy for house
|
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by tooexclusive: 11:38pm On Jan 29, 2023 |
mikhe2: No... |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 11:39pm On Jan 29, 2023 |
Na why dem no suppose dey allow all this suffer head to represent us for this kind show,we need guyz like kidd and ozo,not all this mumu suffer head 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by mikhe2(m): 11:42pm On Jan 29, 2023 |
tooexclusive:who are you? |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Adexchelsea19(m): 11:43pm On Jan 29, 2023 |
See as these ones dey embarrass us talking about yahoo and scam in Nigeria. And una go want make naija vote una. No wahala 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by switlily25(f): 11:44pm On Jan 29, 2023 |
Adexchelsea19:Goodluck to their fans cos I can’t deal! 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by scondy(f): 11:48pm On Jan 29, 2023 |
This my Yemi ehn....na wa ....see as he go balance for koro 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by wunmi590(m): 11:49pm On Jan 29, 2023 |
scondy: Yemi knows now that, blue will need him more, since sandra her best friend has left... She needs more of yemi attention now 1 Like 1 Share |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 11:50pm On Jan 29, 2023 |
Yemo!!!!!!!! 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by ijustdey: 11:50pm On Jan 29, 2023 |
Yemi and Ava |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:50pm On Jan 29, 2023 |
Yemi kissing Blue right now...... 3 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:52pm On Jan 29, 2023 |
This one Yemi is boldly on Blue's bird this night what's going on o...... 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:52pm On Jan 29, 2023 |
So Yemi and blue no kuku dey hide from madam Khosi again ba See as dem dey kiss dey make sound and Yemi has his hands all over her...if camera no they that house...Yemi go don off blue "paiint" Kuku bury him head there 3 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Wotowotoman: 11:53pm On Jan 29, 2023 |
This Yemi guy no dey feel Hot with this Blue Aiva girl? I no just understand. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by wunmi590(m): 11:53pm On Jan 29, 2023 |
fitzmayowa: The vegetable wey khosi cook don dey disappear small small... Now blue needs more of yemi, a sandra have left the house.. 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:54pm On Jan 29, 2023 |
Yemi don dey wake spy Khosi ooo...e wan dey sure say she's not hiding anywhere 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:55pm On Jan 29, 2023 |
Yemi goes back his first wife after coming from getting 3 points from away match...... 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:55pm On Jan 29, 2023 |
Titaniumental: Kidd, Ozo, Cross, when dem dey gist, na big boys gist you go dey hear. Investment here, trip there, business partners, possible business ideas, sports. All these sufferhead boys, nothing dem dey ever fit talk about pass street things and DJ YK Mule. None of our boys dey even properly discuss football and other sports. That time Cross and Michael go dey gist football and basketball. These ones, Kobosi. Na just sufferhead and street things. I don't know how they did selection and somehow somehow, na only Lagos people make am 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 11:55pm On Jan 29, 2023 |
This Yemi na Werey 4 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:55pm On Jan 29, 2023 |
wunmi590:For wia...Yemi is back to Khosi... Yemi they run twin Engine turbo for that house...e sure me...but he's also walking a tight rope |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:56pm On Jan 29, 2023 |
Yemi na werey...wetin be this 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Wotowotoman: 11:56pm On Jan 29, 2023 |
Now it is clear that Yemi is playing a game for the show. He don go meet Khosi after kissing an almost nekked and sexy Blue Aiva wey him preek no even charge… I am getting more and more convinced that Yemi is not into women…. 9 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by scondy(f): 11:56pm On Jan 29, 2023 |
Yemi o....this ur game tricky o....hmnnnnnnnn. Na loook I dey so |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:57pm On Jan 29, 2023 |
fitzmayowa:If we're not careful ...blue will be the biggest beneficiary of this perfect triangle. She's accepted her side chick role with her full chest |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 11:57pm On Jan 29, 2023 |
safarigirl:That their convo is so disgusting |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 11:58pm On Jan 29, 2023 |
Yemi wetin be this oooo. Lmao... It's okay if you are done but temme the reason. Wahala 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:59pm On Jan 29, 2023 |
But wait, shey alpha female dey cry under sheet ni |
(1) (2) (3) ... (432) (433) (434) (435) (436) (437) (438) ... (1712) (Reply)
DC EXTENDED UNIVERSE (FILM) / Zee World Movies And Soaps Official Fan Page / What Sites Can You Download Series For Free?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |