Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,036 members, 7,970,199 topics. Date: Tuesday, 08 October 2024 at 11:09 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Village People Really Be On My Matter (1800 Views)
I Traveled To My Village To Get A Wife, & I Got A Queen / Can People Really Change If They Love Someone? / Are Quiet People Really Wicked? (2) (3) (4)
My Village People Really Be On My Matter by yolada: 3:51pm On Jun 07, 2023 |
I don dey find job for almost four months now. I don dey house sote my parents come dey think sey I no wan work sey I dey lazy. So day before yesterday, one job wey I go apply for last week, them come call me say make I come for interview yesterday, I come dey happy. I don already go tell my people sey them sey make I come for interview. My brothers and sisters, can you believe say that same yesterday that I was meant to go for the interview, rain fall from morning till night and the madam come tell me say make I no bother coming say she no go fit come again because of the rain? I nearly die. I don tell am say make she let me know when I go fit come again, up till now, I never receive any message π₯²... Pop C and mom C wan use talk finnish me π₯² Ohh God |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Zonefree(m): 4:00pm On Jun 07, 2023 |
The rain might be a blessing in disguise. Maybe car for jam you for road if talk say you go that interview. The rain averted great danger, you should be grateful. 14 Likes 2 Shares |
Re: My Village People Really Be On My Matter by MrBrownJay1(m): 4:15pm On Jun 07, 2023 |
yolada: show the msg to dad and mum, jejely continue sending job applications until eventually this person ill call you back. |
Re: My Village People Really Be On My Matter by PerfectStranger(m): 4:18pm On Jun 07, 2023 |
Anyone that has survived joblessness in Nigeria is strong. The suicidal thoughts, family pressure, low self-esteem etc. If you came from the bottom, you know how it feels 10 Likes 1 Share |
Re: My Village People Really Be On My Matter by TemplarLandry: 4:32pm On Jun 07, 2023 |
If you know what God has in store for you, you would run in joy to the beach and dance naked. Young man, be prayerful and trust God's will for you. |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 4:42pm On Jun 07, 2023 |
This scammer again |
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 4:44pm On Jun 07, 2023 |
Gabreil2121:This weak man with small dick wey no fit make him girl moan again... My dick can make your girl sing praise and worship on the bed. |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 4:45pm On Jun 07, 2023 |
yolada: You won confirm say I no be your mate Abi Japanese scammer |
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 4:46pm On Jun 07, 2023 |
Gabreil2121:You wan confirm sey I fit make your girl moan abi. weak man |
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 4:50pm On Jun 07, 2023 |
Gabreil2121:Person wey no be my mate no go still dey live with him mama to the extent wey the say the poor woman go come catch the fool with weed come dey disappointed in the bastard. You no be my mate for real bro 1 Like |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 4:51pm On Jun 07, 2023 |
yolada: Better go kill your self make your parents get happy |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Odogwueazi: 4:51pm On Jun 07, 2023 |
TemplarLandry:Vikings |
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 4:51pm On Jun 07, 2023 |
Gabreil2121:better go enlarge your dick make your girl get happy |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Starboytwo(m): 4:51pm On Jun 07, 2023 |
yolada:damn, this is harsh. |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Nonywendy(m): 5:20pm On Jun 07, 2023 |
yolada:Still you again? Thought u hv 1m u want to use and relocate to uyo and start POS business |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:21pm On Jun 07, 2023 |
Nonywendy: The guy na olebruruku Him no get future |
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:22pm On Jun 07, 2023 |
Nonywendy:meaning what? So I have 1M means I should not be looking for a job? Some of you on this forum talk like animals that think from their anus. 1 Like 1 Share |
Re: My Village People Really Be On My Matter by TemplarLandry: 5:24pm On Jun 07, 2023 |
Hehe. You remember. π Odogwueazi: |
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:25pm On Jun 07, 2023 |
Gabreil2121:see person wey no fit make girl moan dey talk sey I no get future person wey sey him no be my mate wey still dey smoke weed Inside him mama house, dey chop him mama food Bro, you are useless. |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:29pm On Jun 07, 2023 |
yolada: You be small pikin for where I day |
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:30pm On Jun 07, 2023 |
Gabreil2121:your be failure for where I dey |
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:30pm On Jun 07, 2023 |
Gabreil2121:you be weak man wey no fit make girl moan for where I dey |
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:31pm On Jun 07, 2023 |
Gabreil2121:your mama dey feed you and you dey smoke Arizona, you're a bastard. |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:32pm On Jun 07, 2023 |
yolada: You can bring your mother letβs confirm |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:32pm On Jun 07, 2023 |
yolada: Paste aza let me help your life |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Illegal1(m): 5:34pm On Jun 07, 2023 |
yolada: omoh........i lyk u joor,u no lose on both side. u never get money bt u dn already get big dick wen fit make olosho sing praise and worship 4 bed.. |
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:34pm On Jun 07, 2023 |
Gabreil2121:your mother is disappointed in you and now you want to disappoint my mom too? You this serial disappointment |
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:35pm On Jun 07, 2023 |
Gabreil2121:paste your girl contact let me help her life |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:36pm On Jun 07, 2023 |
yolada: Lol you talk too much bring her letβs confirm I bet you she would tell you the tale with ecstasy |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:36pm On Jun 07, 2023 |
yolada: School drop out no go commit suicide |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Sacrosanct12(m): 6:06pm On Jun 07, 2023 |
The two guys up there. Una papa. Start those banters afresh and be creative about it. You can't be repeating one word for a thousand times. Give it another shot boys 1 Like |
Re: My Village People Really Be On My Matter by Micheal56: 6:11pm On Jun 07, 2023 |
Zonefree:To be honest |
Please Help,how Will I Not Marry Her And Not Hurt Her Much / Who Said Dogs And Cats Are Domestic Animals / How To Reduce Pennis Pain After Ejaculation
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |