Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,516 members, 8,002,855 topics. Date: Thursday, 14 November 2024 at 07:14 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? (21437 Views)
Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures / Proverbs From The Streets Of Warri / Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Lookingback: 3:20pm On Jun 22, 2023 |
Greattha: Bro this one enter wella. |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Bigseven(m): 3:26pm On Jun 22, 2023 |
No matter how preeq strong e no fit be bone 3 Likes 1 Share |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by lieutenantprime(m): 3:26pm On Jun 22, 2023 |
ElValiente: This one hold water o ElValiente |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by tunchi014(m): 3:30pm On Jun 22, 2023 |
No be eye wey dem take chop eba them take dey share meat. |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Lookingback: 3:31pm On Jun 22, 2023 |
TheEndless: I heard this at a bar in Asaba , the DJ was rapping it. |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by lieutenantprime(m): 3:34pm On Jun 22, 2023 |
Ogunleti01: Orlando Owoh: E Get As E Be |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Exceed15: 3:36pm On Jun 22, 2023 |
Person wey naked no dey put hand for pocket 1 Like |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Kendrick80(m): 3:36pm On Jun 22, 2023 |
Naked person no dey put hand for pocket. 1 Like |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by gibsonwales(m): 3:37pm On Jun 22, 2023 |
Dem no deh use blokoss (scrotum) test cutlass medicine 4 Likes |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Cas1741: 3:38pm On Jun 22, 2023 |
A head hunter no dey allow person touch him head. |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Exceed15: 3:40pm On Jun 22, 2023 |
PerfectStranger: Looool... Dis guy , u no go mak heaven walahi.. lol 1 Like |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Exceed15: 3:42pm On Jun 22, 2023 |
Borrow borrow mak me fine |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by ibawon(m): 3:46pm On Jun 22, 2023 |
Na man wey dey reason dey scratch bear bear I no fit fear Toto F**k Yansh Damini Ogulu 3 Likes |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Peacecore: 3:49pm On Jun 22, 2023 |
No bi who fess call police dey win case Na I too sabi make monkey break leg Son wey talk say e fess him papa get son na who burn am? No bi who fess mad be Senior mad man na who mad pass 1 Like |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by KennyLenz(m): 3:51pm On Jun 22, 2023 |
donbachi: |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Justme2911(m): 3:57pm On Jun 22, 2023 |
Na who pass exam know book! 1 Like |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Nmezor(f): 4:02pm On Jun 22, 2023 |
Na condition make Crayfish bend 2 Likes |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by dadabryth: 4:03pm On Jun 22, 2023 |
Pikin wey say im mama no go sleep, him self no go see eye with sleep. |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by son4century(m): 4:06pm On Jun 22, 2023 |
This one fine, this one fine, na hin dey make madman carry plenty trash 4 Likes |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by simonfynboi(m): 4:09pm On Jun 22, 2023 |
- This one fine, that one fine naim make Nkechi carry belle - If Amaka no disappoint na belle she for don carry - Make i taste, make i taste naim cause podging - Person wey sleep for raining season na dry season go wake am - Person wey quite na for him mind him de talk.. - Nothing concern fulani concern shop rite, naim cow be domino pizza - Person wey de bleach no need take coke n fanta... 2 Likes |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Emdebby2: 4:17pm On Jun 22, 2023 |
Pikin wey say im mama no go sleep, he too no go sleep. 1 Like |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by CirocBoi(m): 4:28pm On Jun 22, 2023 |
This one good that one good na so craze man take pack dirty full house 3 Likes |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by SayNo2SmallPrik: 4:33pm On Jun 22, 2023 |
who never sit down no Dey lap person 1 Like 1 Share |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by SayNo2SmallPrik: 4:35pm On Jun 22, 2023 |
Do me this, do me that, na so 5million take remain 200k 3 Likes |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by jevic(m): 4:50pm On Jun 22, 2023 |
No be today nyash begin dey for back. 1 Like |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Theo89(m): 4:58pm On Jun 22, 2023 |
Wahala be like Bicycle, e no dey hard to start. Fowl dey sweat na feather dey cover am. Breeze blow fowl yarnsh open. 2 Likes |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by hohafrank(m): 5:01pm On Jun 22, 2023 |
Lizard wen fall down from iroko tree say if nobody praise am he go praise himself. 3 Likes |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by uwuana: 5:04pm On Jun 22, 2023 |
Sun too hot no mean say e fit boil beans 1 Like 1 Share |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by uwuana: 5:11pm On Jun 22, 2023 |
Toad like water, but no be wen the water dey boil. 1 Like |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by brightleave(m): 5:14pm On Jun 22, 2023 |
Mirror don break, eye go rest 1 Like |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by uwuana: 5:15pm On Jun 22, 2023 |
No matter how long stone dey for inside water,e no fit turn to crocodile 1 Like |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by brightleave(m): 5:15pm On Jun 22, 2023 |
Who naked no dey put hand for pocket |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)
Oro Day: Movement Of Women Restricted In Ikorodu On May 8th 2018 / Ooni Of Ife Visits Enugu State, Received By Governor Ugwuanyi / Is Traditional Marriage Complete Marriage?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |