Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,261 members, 7,991,694 topics. Date: Saturday, 02 November 2024 at 05:02 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef (2723 Views)
Calabar Girls Have Gone International And May Take Your Husband If You Are Not ? / Calabar Girls Offer Sex To Abroad-Based Nigerian Men This Christmas (Video) / Between Tiv Girls And Calabar Girls, Who Knack Pass? (2) (3) (4)
Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by kelvinn202: 5:10pm On Aug 17 |
There's this beautiful Calabar girl working close to my street,so I come reason with this babe to spend the night with me.weekend things na,sure odd...but to my surprise this Calabar girl no fit go pass 5 rounds of sex TDB.i say I just weak and I order enough dog meat from area 4 (dispatch) for her at least to still make her feel at home...but still this girl no fit nack pass 5 rounds,she just dull my weekend,so men just dey hype all this Calabar girls... 2 Likes |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Terkx(m): 6:01pm On Aug 17 |
E be like dem don surrender to akwa ibom girls be that oo 😂 6 Likes |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Unlimitk(m): 6:24pm On Aug 17 |
kelvinn202:Based on my experience I'm a Yoruba guy But Calabar akwa ibom girls are easy to Bleep Like it's easy to get them to Bleep,not much wahala But they don't have strength And if u last too much they will be complaining But igbo girls,those ones u will have to use sense to get Igbo girls get strength Like,na u go tire Any round u want,many styles U can do doggy no complaints,they will even be asking u if u want to go another round So based on my assumptions,igbo girls get strength in sex,akwa Ibom girls are easy to get to Bleep I've been with 3 akwa Ibom girls and like 4 igbo girls So this is based on my experience 8 Likes |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Healthrelatedjo: 6:36pm On Aug 17 |
And they get big and firm ass Unlimitk: 4 Likes |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by richiemcgold: 7:07pm On Aug 17 |
Unlimitk: You never jam correct Tiv gal. .. na you go tire, aswear. 🤪 8 Likes |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Uptheante(m): 9:11pm On Aug 17 |
Unlimitk:What of Yoruba girls? 4 Likes |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by teejaymiquel(m): 9:32pm On Aug 17 |
kelvinn202:Bro u wanna go 5round TDB Less assume u r starting from 10pm till 5a.m that's 7hrs And as odogwu u feel u r, less say ur one round is like 2hrs. Aw u want take run 5round in 7hrs U want to tell me after 2hrs of hippi donki u still get blood for ur Vien to run another round Why not kuku go dey act porn and stop following calabar girls Ado atta eba ebot 12 Likes |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Leniroyal: 9:43pm On Aug 17 |
teejaymiquel: Anybody way dey knack 2 hrs before him cvm get problem. You fit knack 2hrs no mean say na just one round be that. That's assuming them dey use cvm count rounds. And I even feel say the op dey jonzes us seff. Another thing be say the op moves fit dey disgust the babe make she no dey feel am 6 Likes |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Ballzproblemm: 10:33pm On Aug 17 |
Leniroyal:I don't know whether they're drilling for oil ,sex shouldn't last more than 15mins,two rounds maximum,if you like call me weak man na you sabi. 15 Likes |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by akwesenana: 7:14am On Aug 18 |
teejaymiquel:You don't wanna know what this means. 😂😂 |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by DAramis: 8:04am On Aug 18 |
akwesenana:Drop the meaning joor 🤣🤣🤣 |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by akwesenana: 8:39am On Aug 18 |
DAramis:Literally, you're a real breast of a goat. 1 Like |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by DAramis: 10:14am On Aug 18 |
akwesenana: Not the literal meaning.... The main hidden meaning (with explanations if possible) |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by FahBuLous: 10:24am On Aug 18 |
Unlimitk:I be confirm Akwa Ibom boy and i can say that you are not wrong... I nack Igbo girls when i de Abia and Imo no single complain, but All Akwa ibom girls de complain if you last too much... 2 Likes |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by ATEAMS: 10:34am On Aug 18 |
E b things |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by akwesenana: 10:37am On Aug 18 |
DAramis:That's the meaning, it's just a friendly insult, lol. 1 Like |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by JobAndVacancies: 11:09am On Aug 18 |
FairMoneyLoan:Please if you have their pictures, real names and all their personal information please don't hesitate to post it here. Let's track them and get them arrested. I hate debtors |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Natbrowny: 11:10am On Aug 18 |
So many wrong profiling occurred in the country many years back. Myths and Busters just choke this nation. For instance, The most diabolical tribe in this country is not the popular one we all know. I aint snitching 😁 1 Like |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by MrCork: 12:41pm On Aug 18 |
kelvinn202: Siofra HAVE a strong masculine face with fainted mustache sir. Is she from calabar sir?.. |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by SenecaTheYonger: 12:45pm On Aug 18 |
One round na after you cum. So how you take cum 4 times in one night? |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by DAramis: 1:07pm On Aug 18 |
akwesenana:Okay.... understood now |
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Starboytwo(m): 1:55pm On Aug 18 |
2 hrs keh. Ta lefe kpa. After round 2, I carry pad dey play game. |
(1) (Reply)
Public Display Of Affection ( Pda ) / You Know Youre In Love When: / Why Do People Create Redundant Topics Everyday - Are Nigerians Boring People?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |