Stats: 3,250,424 members, 8,143,161 topics. Date: Thursday, 24 April 2025 at 06:23 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 (22181 Views)
Nairaland Fantasy Premier League 2021/22 / Nairaland Fantasy Premier League 2020/21 / Nairaland Fantasy Premier League 2018/2019 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (28) (Reply) (Go Down)
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by timbros(m): 7:05pm On Mar 11 |
iamoyindamola: Na true sha. |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by timbros(m): 7:08pm On Mar 11 |
raumdeuter: I dey lose games steady with very high points. I fit get 78 points and still lose, meanwhile iamoyindamola go win his game with 49 points ![]() |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by raumdeuter: 7:21pm On Mar 11 |
timbros: All them iamoyindamola na margins dem dey play na those wey go score 51% when passmark is 50% |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by iamoyindamola(m): 7:28pm On Mar 11 |
raumdeuter:Did you see my total points I am top 5 Compare my points to your own |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by iamoyindamola(m): 7:31pm On Mar 11 |
timbros:Na lie Have gotten high score and still lose multiple times this season About 3 managers have deployed assistant manager on me, imagine getting 90 something and still lose |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by timbros(m): 7:35pm On Mar 11 |
iamoyindamola: Game wey you lose with 90 points, just know say na high point GW be that. Average fit be 100points sef. My own na steady. Any opponent wey jam me go become genius that week. This GW28 na still assistant manager win me, plus Palmer wey go miss PK. |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by timbros(m): 7:36pm On Mar 11 |
raumdeuter: Exactly. Sotey even Obainojazz win me. Na there I know say this season no be for me. |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by raumdeuter: 9:54pm On Mar 11 |
timbros: Make obainojazz dey beat person? He even beat me by 1 point, I spit on myself |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by obainojazz(m): 10:58pm On Mar 11 |
raumdeuter:Some people na my regular customer ![]() |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by obainojazz(m): 11:00pm On Mar 11 |
timbros:I removed Aina and my keeper, if not…. E for worse for you ![]() |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by iamoyindamola(m): 11:27pm On Mar 11 |
obainojazz:Them they enter you anyhow 🤣🤣🤣 |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by obainojazz(m): 11:53pm On Mar 11 |
iamoyindamola:Timbros wey don lose 17 times ![]() |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by iamoyindamola(m): 11:56pm On Mar 11 |
obainojazz:Don't mind him and raumdeuter #papertigersquad |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by timbros(m): 6:51am On Mar 12 |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by timbros(m): 6:51am On Mar 12 |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by OAM4J: 12:02pm On Mar 12 |
iamoyindamola: lol... abeg how many teams dey go relegation? because even me no too dey sure for myself now o. Na relegation battle i dey now o. Before the game week, I go dey feel like a lion, only to see my team being dealt with like a papertiger, I am not a certain team at old trashford na ![]() Well immunity suppose cover those of us ex-champions from going relegation abi... I mean we the real tigers ![]() Anyways it's not over till its over... ![]() |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by iamoyindamola(m): 12:40pm On Mar 12 |
OAM4J:They play ![]() ![]() If by mistake ibime enter 17-20 na automatic relegation be that Note: From this season, the bottom 4 in fa cup will relegate to Carling cup while the semi finalists in Carling cup will be promoted Same goes for Carling to conference |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by OAM4J: 4:23pm On Mar 12 |
iamoyindamola: Haaaa.... Sounds like fun, but it wont be funny if I enter 17th position or if a whole Legendary Chief Ipukulubiye Ibime Ayapripri Jack-Daniel of The Niger Delta Kingdom gets relegated ![]() So what happens if any of the supposed promoted team doesn't show up on time at the beginning of the new season? |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by iamoyindamola(m): 4:45pm On Mar 12 |
OAM4J:You retain your spot |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by Griffon: 10:12pm On Mar 12 |
raumdeuter: This run still dey pain you ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by Griffon: 10:15pm On Mar 12 |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by Emaprince: 9:08pm On Mar 13 |
iamoyindamola:Relegation ke? Una no talk on time o... How many matches remain sef |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by Ibime(m): 9:44pm On Mar 13 |
Emaprince: Wetin you for do if we talk on time? You wey day Southampton position since Gameweek 1 dey disgrace the name of our legend Frank Lampard |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by iamoyindamola(m): 9:49pm On Mar 13 |
Emaprince:Haa you they lie for my head, it's been there since first day |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by iamoyindamola(m): 9:49pm On Mar 13 |
Ibime:🤣🤣🤣🤣 |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by Emaprince: 8:38am On Mar 14 |
Ibime:hehe... Lost 9 matches on the trot....with So many undeserved losses. |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by Ibime(m): 9:58am On Mar 14 |
Emaprince: Haha, dem go sack you like Lampard oh |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by iykmora(m): 11:51am On Mar 14 |
OAM4J:this is supposed to be it o. @iamoyindamola the bolded should be an option or postpone the relegation thing for the coming season 😡😡😡 |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by iamoyindamola(m): 11:58am On Mar 14 |
iykmora:This as been proposed since last season Cc timbros,ibime |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by iykmora(m): 1:12pm On Mar 14 |
iamoyindamola:Kai, my leg don already dey be dat. This slump sha na one-off, 🥺 |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by Ibime(m): 1:17pm On Mar 14 |
iamoyindamola: Timbros must go down! On relegation we stand! To be honest, we should just lock the FA Cup to regular banterers and relegate the ghosts |
Re: Nairaland Fantasy Premier League 2024/2025 by iykmora(m): 1:29pm On Mar 14 |
Ibime:Timbros, you better unleash your CHIPs to escape this impending hammer or you go travel down with us. |
(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (28) (Reply)
Chelsea Vs Aston Villa (2 - 1) On 21st August 2013 / Manchester United Vs CSKA Moscow (2 - 1) On 5th November 2017 / Arsenal Vs Manchester City (0 - 2) On 13th January 2013
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48 |