Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,622 members, 7,888,982 topics. Date: Saturday, 13 July 2024 at 07:45 PM

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (879) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1403294 Views)

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (876) (877) (878) (879) (880) (881) (882) ... (1276) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:12pm On Oct 20, 2014
Whheeew!!! We Been on d road all day. Just hit abuja now. How una dey my monikers?? Wait make I charge phone and flip thru dem pages. grin brb
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:12pm On Oct 20, 2014
West brom 1- man utd 0
Re: NYSC 2014 Batch C House by dom222(m): 8:12pm On Oct 20, 2014
fweshblacboai2:
What wee I call this........guys dey para for mob list oooo lwkmd......some climbed the board sef
bob dis isnt funny...! Wic skul is dis pls!?
Re: NYSC 2014 Batch C House by louisdaniel(m): 8:12pm On Oct 20, 2014
fweshblacboai2:
az innnnnnnnnn


as in d pix I saw
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:13pm On Oct 20, 2014
sabiguy:
Whheeew!!! We Been on d road all day. Just hit abuja now. How una dey my monikers?? Wait make I charge phone and flip thru dem pages. grin brb
Sabiguy, how una dey?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:13pm On Oct 20, 2014
emmasage:
elder sabiguy, you know say you be person way get mouth (level) for this society well well. so person way get sense "the humor own" go pardon when man of sabiguy status say pardon. I rest my koboko.

Confirm
Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 8:13pm On Oct 20, 2014
Akerry:
ALL thanks to the great grand
architect of the Universe. My name
is on the Just released KSU
mobilisation list.........na God o
thank God.......greatest of the greatest BIOCHEMIST!!!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:14pm On Oct 20, 2014
Usherseun:
Sabiguy, how una dey?

My oga. I dey gallant oooo. Reporting live from maitama. I don miss una taya. See as pages dey fly chaiiii. Abeg wetin I don miss?
Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 8:16pm On Oct 20, 2014
louisdaniel:



as in d pix I saw
yes I know,was tryin to let u knw isn't funny @ all,I pity dem doem.....poor students
Re: NYSC 2014 Batch C House by louisdaniel(m): 8:19pm On Oct 20, 2014
fweshblacboai2:
yes I know,was tryin to let u knw isn't funny @ all,I pity dem doem.....poor students

am sori if u tink I did .
Re: NYSC 2014 Batch C House by fulfillment2020(m): 8:19pm On Oct 20, 2014
Emmasage always singing praise for sabiguy. Sabiguy = emmasage
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:19pm On Oct 20, 2014
sabiguy:


My oga. I dey gallant oooo. Reporting live from maitama. I don miss una taya. See as pages dey fly chaiiii. Abeg wetin I don miss?
u don miss many ooo, like people weh dey argue say whether Lagos na village or no be village lollzzzzz grin
sabiguy:


My oga. I dey gallant oooo. Reporting live from maitama. I don miss una taya. See as pages dey fly chaiiii. Abeg wetin I don miss?
u don miss many ooo, like people weh dey argue say whether Lagos na village or no be village lollzzzzz
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:20pm On Oct 20, 2014
Ayomax:
I'm yet to see any one here praying to serve in my state of origin ONDO State, watin ONDO state do una? I just dey see Lagos,Oyo,Ogun.042,PH,Abj,Awka Ibom. una dey fear Ondo state Sun? (menh that state Sun na mini hell fire) #team042

Nigga tell me what is special about Ondo and by the way, I see u and niceeric still arguing while I wasn't around. Make una 2 take time Ok?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:22pm On Oct 20, 2014
Usherseun:
u don miss many ooo, like people weh dey argue say whether Lagos na village or no be village lollzzzzz grin u don miss many ooo, like people weh dey argue say whether Lagos na village or no be village lollzzzzz

Na who dem be?? Ayomax and niceeric abi? Those boiz no dey gree rest. Lemme read thru their argument first before I know who dey chop koboko tonite
Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 8:23pm On Oct 20, 2014
louisdaniel:


am sori if u tink I did .
sori 4? Don't get me wrong I got what ur saying.....just dat am trying to ....... I don't knw how to put it but u did no wrong,be gud man.
Re: NYSC 2014 Batch C House by funkiedipsy(f): 8:24pm On Oct 20, 2014
louisdaniel:



u funi o.na me dem con born 4 kano. y should't knw epe nt been der bt I knw ppl dat stay closed by. if u live all ur life in lag u suppose 2 knw hw lag is or per say ur neighbor agege..my point is epe is a town nt a village .u can imagine hw ogba was wen u r a kid.imagine dat.
which time is manutd match






Epe is a town o(((screaming))). . Louis is totaly correct
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:25pm On Oct 20, 2014
fulfillment2020:
Emmasage always singing praise for sabiguy. Sabiguy = emmasage

Lol... U wan start ur own abi. Emmasage recognise person na! You nor knw as e dey go Lol. Don't remind me of what ayomax did cuz I moved on already so what dyu mean emmasage=sabiguy ? I'll spank u angry
Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 8:25pm On Oct 20, 2014
Feyisikemi1! Feyisikemi1!! Feyisikemi1!!!














Fear not,Its Fweshblacboai......
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:26pm On Oct 20, 2014
sabiguy:


Na who dem be?? Ayomax and niceeric abi? Those boiz no dey gree rest. Lemme read thru their argument first before I know who dey chop koboko tonite
cheesy
sabiguy:


Na who dem be?? Ayomax and niceeric abi? Those boiz no dey gree rest. Lemme read thru their argument first before I know who dey chop koboko tonite
Re: NYSC 2014 Batch C House by louisdaniel(m): 8:26pm On Oct 20, 2014
fweshblacboai2:
sori 4? Don't get me wrong I got what ur saying.....just dat am trying to ....... I don't knw how to put it but u did no wrong,be gud man.


wait oo na dis nite dem paste ham
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 8:28pm On Oct 20, 2014
Just coming back from school, I was mobilized.


NYSC camp, here I come.

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 8:28pm On Oct 20, 2014
louisdaniel:



wait oo na dis nite dem paste ham
I fink so
Re: NYSC 2014 Batch C House by louisdaniel(m): 8:28pm On Oct 20, 2014
Horlawoomey:
Just coming back from school, I was mobilized.


NYSC camp, here I come.


congratulation
Re: NYSC 2014 Batch C House by navistar(m): 8:29pm On Oct 20, 2014
Ayomax and Louisdaniel I accept some aspects of your argument, you should both learn to have open minds to enable you look at things from other people's perspectives. Niceeric, I and the other dude that said something bout some villages in france are nt dumb, our opinions didn't come from thin air, we are having an intellectual discussion were warring parties learn mutually.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:29pm On Oct 20, 2014
funkiedipsy:







Epe is a town o(((screaming))). . Louis is totaly correct
pls no tear ur throat ooo
Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 8:29pm On Oct 20, 2014
Horlawoomey:
Just coming back from school, I was mobilized.


NYSC camp, here I come.
YESsssss (screaming)
Re: NYSC 2014 Batch C House by navistar(m): 8:29pm On Oct 20, 2014
Congrats dude
Horlawoomey:
Just coming back from school, I was mobilized.


NYSC camp, here I come.
Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 8:31pm On Oct 20, 2014
Over 15pages in less than 12hours??! God dey sad. I'll catch up soon
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:31pm On Oct 20, 2014
Hauneg:
Good Morning House.
Kogi State Uni(Sch)
Mass Comm(Dept)
#TeamDidntPay4KCosAmBroke
#Nocallupnumberyet
Soooo annoying sort of

Looool
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 8:32pm On Oct 20, 2014
navistar:
Congrats dude

Thanks bro
Re: NYSC 2014 Batch C House by louisdaniel(m): 8:32pm On Oct 20, 2014
fweshblacboai2:
I fink so

those ppl 4 sch slf shey dem want mak fight happen. nite tins no dey good ooo.mak fight no dey oo.bt u knw
Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 8:32pm On Oct 20, 2014
Horlawoomey:
Just coming back from school, I was mobilized.


NYSC camp, here I come.
Congrats 'Ola!

(1) (2) (3) ... (876) (877) (878) (879) (880) (881) (882) ... (1276) (Reply)

NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.