Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,574 members, 7,996,131 topics. Date: Wednesday, 06 November 2024 at 11:27 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) (291612 Views)
Mr Nairaland [December 2014] Contest Winner - Naijaboiy! / Miss Nairaland December 2014 Contest (elimination Round 1) / Miss Nairaland December 2014 Contest (campaign Thread) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (26) (27) (28) (29) (30) (31) (32) ... (173) (Go Down)
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Ladycloud(f): 8:41am On Oct 27, 2014 |
Missmossy:....asin cute enuf...u wan mk..NL guyz use mouth finish person...lol |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Idowuogbo(f): 8:41am On Oct 27, 2014 |
Donkabiru:Haba bros warn yaself ooo... wetin old mama youngie like us wan flaunt? Bweast wey dey touch ground? Abi na yansh wey d bounce effect don pick race? Abeg leaves us o 1 Like |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:41am On Oct 27, 2014 |
KiddaBlingzz:My grand malt How you dey? Na you be boyfriend number o 4 Your number still make top 5 So no qualms abi?? |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Nobody: 8:41am On Oct 27, 2014 |
Idowuogbo:hehehe wetin be bribe? Na english word? I never come across that grammar before o i don send am |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Idowuogbo(f): 8:42am On Oct 27, 2014 |
daveP:I see u son! I see u |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Ladycloud(f): 8:42am On Oct 27, 2014 |
Missmossy:.....asin kyut enuf...u wan mk NL guyz use mouth finish person |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Nobody: 8:43am On Oct 27, 2014 |
daveP:Culd dat be me sweery |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:43am On Oct 27, 2014 |
Idowuogbo:Easy joor Even me wey no dey contest don dey shake jare |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Nobody: 8:45am On Oct 27, 2014 |
xynerise:choi! E get exam kwa? |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Missmossy(f): 8:45am On Oct 27, 2014 |
Ladycloud:You are so up to the task jooor |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:46am On Oct 27, 2014 |
Janeify:Babe Dem no born me yesterday . U no go fit change the matter wey dey ground I no follow you dey yarn this one o Abeg accept my nomination jare Better pikin No let my nomination card waste o |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:47am On Oct 27, 2014 |
Jennimma:Before nko The question and answer session E no dey hot jare Go show them what you've got |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Nobody: 8:47am On Oct 27, 2014 |
dechandel:i gentle o. How have you been? Number 4 You know say i be jealous guy na and you still keep me for number four i wan finish atleast second if i no fit win your league |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Nobody: 8:47am On Oct 27, 2014 |
Idowuogbo:Madam e be like say na u be God mother for here. Make I help u wash cloth dis morn. Spacegoat pls I nid clues on how to win dis and mr cork I nid to be lightskinned! |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Ladycloud(f): 8:48am On Oct 27, 2014 |
Missmossy:....lol..i wish |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by daveP(m): 8:48am On Oct 27, 2014 |
Idowuogbo:lol. U missed wednesday. Your vip seat was empty. Mumc these candidates your endorsing.... Im afraid already o. Heavy duties! |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Nobody: 8:50am On Oct 27, 2014 |
dechandel:hehehehe issorait! |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Idowuogbo(f): 8:50am On Oct 27, 2014 |
Oh my yellow paw paw don land ooo... if nepa dey you strong thing,support this babe oooo...trust me you dont need torchlight or gen anymore eee... The sun sef dey fear my glowing chiquito I nominate Maxi https://www.nairaland.com/maxisfield 2 Likes |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Nobody: 8:50am On Oct 27, 2014 |
Idowuogbo: ... I no sabi how to do al dis kain thing oh! But since say na Badsoky wey nominate me, I go just cross my legs they observe. Nothing do me. 3 gbosa for Badsoky Gbosa! Gbosa!! Gbosa!!! Legatus Glaber wer @ thou? |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by mirexxx(f): 8:52am On Oct 27, 2014 |
samflexxy:yup |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Nobody: 8:52am On Oct 27, 2014 |
xynerise:AOC Sir! |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Nobody: 8:52am On Oct 27, 2014 |
I nominate dechandel. I love her dimple... And temigracie where is that girl? |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by mirexxx(f): 8:54am On Oct 27, 2014 |
Janeify:lol jst lying,am not a newbie thanks ur pretty too |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Idowuogbo(f): 8:54am On Oct 27, 2014 |
rozzay:Looolz...my washing machine dey work wella, na orijo I buy oo... *In Pa xynerize's voice* go and read your books o...no bribe me |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:54am On Oct 27, 2014 |
KiddaBlingzz:Have been good o. Thanks If you know wetin i do eeh? Before i move you go number 4. You go just pocket your mouth If you wan finish second. Contact Kelvingraphics. Na him get that slot. Una fit exchange na |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Idowuogbo(f): 8:55am On Oct 27, 2014 |
AmberQueen:Underdog toh badt! Nothing does you Mon cherie |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by KelvinGraphics(m): 8:56am On Oct 27, 2014 |
Idowuogbo:Mammy i prostrate and somersault 4 U o.. Gud mawning ma. *still lying on d floor, biko make i stand up yet?* Mammy dis ur candidate make sense ooo. Me like her personally gan. Abeg we fit reason things?? Na beg i dey beg o |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Dygeasy(m): 8:56am On Oct 27, 2014 |
Idowuogbo at her best |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by dechandel(f): 8:56am On Oct 27, 2014 |
iyabodeh:Awww.. Tnx sweetie I love that stuff on your dp.. I mean the stuff on your legs D.o.p.e .. You fit dash me?? |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Idowuogbo(f): 8:57am On Oct 27, 2014 |
dechandel:Lmao! Dechi d queen of winers association abeg no comot my intestine ooo |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by kingphilip(m): 8:57am On Oct 27, 2014 |
daveP:which of ur nominees |
Re: Miss NAIRALAND December 2014 Contest (nomination & Verification) by Nobody: 8:57am On Oct 27, 2014 |
benromeo39 Naijaboiy Unibenstudent Hw far na |
(1) (2) (3) ... (26) (27) (28) (29) (30) (31) (32) ... (173)
50 Most Romantic Things To Do With Your Girlfriend/boyfriend / What Is Love? Give Me The Full Meaning The L.o.v.e / Who Blinks First, A Tale Of How 3 Girls Fought Over One Guy
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |