Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,866 members, 7,993,994 topics. Date: Tuesday, 05 November 2024 at 01:05 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1434230 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1165) (1166) (1167) (1168) (1169) (1170) (1171) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:10pm On Oct 29, 2014 |
Vicky2k: Oops... I hope u enjoy nassarawa! That's like i think 1 hr drive from abuja. Not too bad |
Re: NYSC 2014 Batch C House by debbianah(f): 11:12pm On Oct 29, 2014 |
Posted to crossriver,,anyone going there from phc,pls holla,we can move together. 07035482546,I'm debbie |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 11:12pm On Oct 29, 2014 |
Otenestbestyaho:Chisos! Bia Patricki! Na wetin naw? You don comot network for my phone! Easy abeg......chei! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:14pm On Oct 29, 2014 |
Otenestbestyaho: Loool. U r a madman. Na babalawo born u?? Chaii u be winch oooo. See typical hungry madness. You sound frustrated cuz I can't even relate with u for this swearing level wey una dey bring. My own devil no reach Ur own ooo. Abeg carry Ur load dey go . I hope u die slow. Lol 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Niyi47(m): 11:14pm On Oct 29, 2014 |
Claroo:thanks bro. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by beegurl(f): 11:14pm On Oct 29, 2014 |
niceeric: For telling me I deserve what happened to me |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 11:15pm On Oct 29, 2014 |
sabiguy:Its more than 1hr from your Abaji o! You know say na dia your PPA dey....lol! *na joke o!* |
Re: NYSC 2014 Batch C House by daniel2000bc: 11:15pm On Oct 29, 2014 |
I don't understand paid 4k i even received my call up number by email but when i login to print call up letter i see only two options available. 1. Change date of birth 2. Print registration slip |
Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 11:15pm On Oct 29, 2014 |
Otenestbestyaho:I swear down bro, it can't be put better than u just did......i think I'll agree with people that think abortion should be legalised on this grounds..... rather than breed a beast, abort it! 2 Likes |
Re: NYSC 2014 Batch C House by khordistic(m): 11:16pm On Oct 29, 2014 |
Niyi47:seconded |
Re: NYSC 2014 Batch C House by daniel2000bc: 11:17pm On Oct 29, 2014 |
sodiqyinka: I don't understand paid 4k i even received my call up number by email but when i login to print call up letter i see only two options available. 1. Change date of birth 2. Print registration slip |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:18pm On Oct 29, 2014 |
Niyi47: Noooooo! Ya all ain't getting poo! Just keep trying till you succeed ...abi no be because say una no go fit go una school go collect na why una pay?! Ntoin!! 2 Likes |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:19pm On Oct 29, 2014 |
micxwell: Abi na |
Re: NYSC 2014 Batch C House by daniel2000bc: 11:19pm On Oct 29, 2014 |
I don't understand paid 4k i even received my call up number by email but when i login to print call up letter i see only two options available. 1. Change date of birth 2. Print registration slip |
Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 11:21pm On Oct 29, 2014 |
beegurl:Bisola, make we no lie o,in your Sunday morning,holy church mind (if e dey though)......dont you think u deserve it??even if not more gan sef. ehn? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:21pm On Oct 29, 2014 |
niceeric: Lol... I bet u can't say it to my face if u see me so I'll let u enjoy hiding behind a screen and acting some e-touts. I dey new thread now ooooo remember say u never know Ur fate. NYSC go soon baptize u. Babalawo pikin |
Re: NYSC 2014 Batch C House by funkiedipsy(f): 11:23pm On Oct 29, 2014 |
sabiguy:Lol which one wud u say is bad?? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by lilylurv(f): 11:23pm On Oct 29, 2014 |
hawdi: Ntoi seconded! abeg make I join N50 cab go sch 2mao go collect the thing as dem talk say make we come 2mao |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:23pm On Oct 29, 2014 |
daniel2000bc: They r still uploading. Not every1 already seen theirs. Just keep checking n stay tuned |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:23pm On Oct 29, 2014 |
beegurl: Err...nice smile ma'am..the smile sef de tickle me.. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:25pm On Oct 29, 2014 |
daniel2000bc: Congrats bro, your own money sef dey part of the ones weh them go give us as daily feeding allowance be that 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:26pm On Oct 29, 2014 |
funkiedipsy: I think nassarawa is better. Maybe u should consider redeployment if u can. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:27pm On Oct 29, 2014 |
lilylurv: Hehe, o se baby, me sef de enter my school tomorrow 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:29pm On Oct 29, 2014 |
No tension Que Sera Sera I'll keep enjoying playing my soccer till I sleep off BabaGod's got my back, always!! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 11:30pm On Oct 29, 2014 |
hawdi:hahahahahahahaaha! You wicked o! Have some human sympathy for a brother na! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by khordistic(m): 11:30pm On Oct 29, 2014 |
hawdi:me go kum use lyk 5k go sch afta i don pay 4k [quote author=hawdi post=27566319] |
Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 11:32pm On Oct 29, 2014 |
hawdi:smh |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fola89(m): 11:33pm On Oct 29, 2014 |
Ha!!!! Please no tell me say NYSC chop my 4k o......I go shoot somebody o Ha!!!! Please no tell me say NYSC chop my 4k o......I go sho.ot somebody o |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fujirice: 11:34pm On Oct 29, 2014 |
For those of u that paid and have not seen your letter, e better make una jejely enter una school go ask them how far o! To avoid stories that touch. Na my own 10kobo be that. Make una good night and good luck! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by enellcy(f): 11:35pm On Oct 29, 2014 |
hmmm.e-fight tin not making sense ooo.yu guys should chill joor. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 11:37pm On Oct 29, 2014 |
fujirice:loool badt brada!!! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:37pm On Oct 29, 2014 |
fujirice: Sympathy did you say?! Why them sef no sympathize pay for us when we dey 'supposedly' broke and no fit afford the 4k?! |
(1) (2) (3) ... (1165) (1166) (1167) (1168) (1169) (1170) (1171) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |