Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,045 members, 7,976,980 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 04:47 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / (1435 Views)
I Did Something I'm Not Suppose To Do / How Do You Stop Loving Someone You're Really Not Suppose To Love? / Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? (2) (3) (4)
by Nobody: 5:07am On Jan 01, 2015 |
Re: by makazona(m): 5:08am On Jan 01, 2015 |
too early to get drunk bro 2 Likes |
Re: by harrysterol(m): 5:41am On Jan 01, 2015 |
To craze no the hard dis dayz 3 Likes |
Re: by Nobody: 5:43am On Jan 01, 2015 |
harrysterol: Na new year version the guy dey show so sha... |
Re: by Afrok(m): 6:19am On Jan 01, 2015 |
I thought we normally say, " all things have passed away, behold all things have become new"? Op what happened to 2014? Why start all over in this 2015? . Na WA oooo... I just hope op wasn't getting high on something cheap while others were in church praying . HAPPY NEW YEAR OP AND NAIRALANDERS! |
Re: by stinggy(m): 6:58am On Jan 01, 2015 |
harrysterol: I dey tel u bro Harry na u b ds Congrats my guy, we made the switch to '15 |
Re: by harrysterol(m): 7:18am On Jan 01, 2015 |
stinggy:na me na , so u miss me like dis |
Re: by stinggy(m): 7:20am On Jan 01, 2015 |
harrysterol:Well well na, pass my gfs sef |
Re: by harrysterol(m): 7:30am On Jan 01, 2015 |
stinggy:cme mke I brew u today |
Re: by Haywhymido(m): 7:34am On Jan 01, 2015 |
Get well soon op. |
Re: by stinggy(m): 7:49am On Jan 01, 2015 |
harrysterol:Na u mak u com na, shebi u say u go com b4, abi u wan pay for my flight? |
Re: by temitemi1(m): 7:54am On Jan 01, 2015 |
This ur stupidity no get break ooooooo |
Re: by harrysterol(m): 7:55am On Jan 01, 2015 |
stinggy:I go pay |
Re: by stinggy(m): 8:15am On Jan 01, 2015 |
harrysterol:poor boi, u tink say na dt plane wey u dey enta go ur toilet |
Re: by harrysterol(m): 8:16am On Jan 01, 2015 |
stinggy:stinggy u don join dis op, to craze no hard o |
Re: by stinggy(m): 8:19am On Jan 01, 2015 |
harrysterol:craze man, i'm out.. SK calling |
Re: by FLAWLES(f): 8:20am On Jan 01, 2015 |
Its making sense |
Re: by Nobody: 8:28am On Jan 01, 2015 |
This is a new year o |
Re: by Nobody: 9:46am On Jan 01, 2015 |
repent o, na new yr b dis.. |
(1) (Reply)
Whats The Best Way Of Getting The Attention Of A Religious Girl / What Will You Miss About Nairaland / Does Love REALLY Conquers All?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |