Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,915 members, 7,997,184 topics. Date: Friday, 08 November 2024 at 05:24 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / So Funny (645 Views)
If She Is In ISIS, I Am. A Guy Posted This And Is So Funny- Hilarious Pic / So Funny Can't Stop Laughing Myself... / See What Happens When A Calaba Girl Visits You. (pix So Funny) (2) (3) (4)
So Funny by Nobody: 6:50pm On Jan 18, 2015 |
I Enterd a bus from kogi to kwara. After som mins, i decided to scare d passengers. So i brought out my fone.. And startd fakin a call.'' hello oga, i don dey press dat button since but d bomb no gree blow. Na d blue one i go press or d red one? Ok d red one? I go do am now'' come and see reactions. Igbo man: (picks his fone to make a call) '' hello Chuwkudi, run now to apapa and wait for my container. Its like i will die today but make sure u collect my money from chiroki.. Yoruba woman: '' driver wêré,. So u cant stop for sombody to come down? Oloshi.. I was just laughin inside until d hausa man sitin close to me said to me. Hausa man: '' oga abeg dat time wey u dey make call, wher dem say make u press so dat d bomb go blow? Coz i don dey press my own sef since and d tin never blow. I jumped out of the luxurious through window and started running. it was wen i overtake a power bike i realised that i hav ran past my destination happy weekend have fun Me wey dey play.... |
Re: So Funny by Nobody: 6:55pm On Jan 18, 2015 |
It would be funny until you find yourself surrounded by an angry mob with stones and tyres |
Re: So Funny by Nobody: 7:08pm On Jan 18, 2015 |
Elliotwiz1:for ur mind nah |
Re: So Funny by Nobody: 9:16pm On Jan 18, 2015 |
It Got Racist |
(1) (Reply)
If You Could Create Your Own Public Holiday / Caption This Photo / Why Do Fat Ladies Always Walk In Pair?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |