Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,202,052 members, 7,980,747 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 11:42 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1025) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4150347 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1022) (1023) (1024) (1025) (1026) (1027) (1028) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 12:00am On Jul 25, 2015
Lagusta:


I would love to serve wherever you wish sweetie kiss
Bornu angry angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:00am On Jul 25, 2015
babatawa:


Looolz* i don't patronise Stancity and Iyke's pipo na

Shey o mo nkan ti o so sha

Ma daba e o..

Nitori pe stan kin se eran riro o

A ya o je ni tutu kia kia
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:01am On Jul 25, 2015
babatawa:


besides shebi i tell u say nur be me, na Elmisti send me maka ask.. say him dey piss blood
Say wetin happen? Oh, bcuz me and u get small issue na, u wan register me for lugusta clinic abi....God pass man, rara ooo, #carry horn....if an egg mistakenly or knowingly collides with a rock, that is the end of its cycle....any1 wey want make I dey piss blood instead of water! Oh......make I mellow.....Aare2050, shey u seeing what they are doing oo, ontop of dolafunmi.
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:01am On Jul 25, 2015
[size=60pt]Happy Birthday idee91[/size]
may Allah (SWT) bless your new age
Wish you the best this year s got to offer
Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 12:01am On Jul 25, 2015
Lagusta:


Hmmm....

What's wrong??

Has she done a PT
She used postinor don't worry cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:03am On Jul 25, 2015
whizqueen:

Bornu angry angry

*loooolz

Guyz aint smilin o

Some ar ready to go to h*ll jux to have a feelin..
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:03am On Jul 25, 2015
whizqueen:
Bornu angry angry
U nailed it! Lwkmd! And them go need doctors wella for that side oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 12:03am On Jul 25, 2015
whizqueen:

Them thief her phone too angry
*in davidos voice*
See gobe, omo see gobe.
Wonji fone iyawo mi
Mogbe, moti Bo sinu gobe o
O
o
o
o
o
o
o
o
O
O
o
O
o
O
o
O
o
O
o
o
O
O
O
o
O
o
O
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kbs468(m): 12:04am On Jul 25, 2015
elmisti:

Bro, he don tey wey I watch Amag ooo, buh the vintage ones, my family rarely miss any
kk
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:04am On Jul 25, 2015
babatawa:
[size=60pt]Happy Birthday idee91[/size]

may Allah (SWT) bless your new age

Wish you the best this year s got to offer

Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:04am On Jul 25, 2015
Physika:

Shey o mo nkan ti o so sha
Ma daba e o..
Nitori pe stan kin se eran riro o
A ya o je ni tutu kia kia
shey stan kana?
omo lasan niyen johr
emi ni ogun re cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:05am On Jul 25, 2015
whizqueen:
She used postinor don't worry cheesy
I ddnt see this
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:05am On Jul 25, 2015
whizqueen:
Them thief her phone too angry
haaaaaaaa,I will go and tell her
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:06am On Jul 25, 2015
Physika:

Don't worry, he shall be like that for seven days
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 12:06am On Jul 25, 2015
Lagusta:


Hmmm....

What's wrong??

Has she done a PT

[size=19pt]oga! Wots PT...hope u dnt mean pregnancy test?

Oga Doc na just malaria fever o!... No come d put sand 4ma garri here o!
[/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by Lagusta(m): 12:07am On Jul 25, 2015
whizqueen:

Bornu angry angry

shocked shocked shocked shocked shocked

Okay, shebi na love, I'll go embarassed embarassed embarassed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 12:07am On Jul 25, 2015
elmisti:

Say wetin happen? Oh, bcuz me and u get small issue na, u wan register me for lugusta clinic abi....God pass man, rara ooo, #carry horn....if an egg mistakenly or knowingly collides with a rock, that is the end of its cycle....any1 wey want make I dey piss blood instead of water! Oh......make I mellow.....Aare2050, shey u seeing what they are doing oo, ontop of dolafunmi.
Shuuuuuuuuu. Babatawa, you wan dey form victim abi?
OK no p
I dey your back, I'll advice you ignore then and sing baba ebinizer obey song. *baba dari jiwon o, won o mo n tanse .....
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:07am On Jul 25, 2015
whizqueen:
She used postinor don't worry cheesy
Abeg is it pro or postinor....be like say u be deir brand ambassador
Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 12:08am On Jul 25, 2015
Lamispaco:
haaaaaaaa,I will go and tell her
Mogbe cry
Abeg no do o embarassed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:08am On Jul 25, 2015
babatawa:


shey stan kana?

omo lasan niyen johr

emi ni ogun re cheesy

Nwanne stancity dikwa brutal o grin

Ti o ba gbo temi..

Ma gba ti e...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Lagusta(m): 12:08am On Jul 25, 2015
Xcozee:


[size=19pt]oga! Wots PT...hope u dnt mean pregnancy test?

Oga Doc na just malaria fever o!... No come d put sand 4ma garri here o!
[/size]

Oga small small nah....

E no mean nah, aiye'n se iru e...

Anyway, make she go use ACT as usual, and call me in the morning
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 12:09am On Jul 25, 2015
whizqueen:

She used postinor don't worry cheesy

[size=19pt]dnt tell me u typed dat! Or else... [/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 12:09am On Jul 25, 2015
elmisti:

Abeg is it pro or postinor....be like say u be deir brand ambassador
No o.. Na that doctor guy wey jes come tell me embarassed tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 12:09am On Jul 25, 2015
Xcozee:


[size=19pt]dnt tell me u typed dat! Or else... [/size]
It's autocorrect that changed it oo. No be me embarassed embarassed
Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 12:10am On Jul 25, 2015
Lagusta:


shocked shocked shocked shocked shocked

Okay, shebi na love, I'll go embarassed embarassed embarassed
Awwwww that's so sweet cool

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 12:11am On Jul 25, 2015
Aare2050:

*in davidos voice*
See gobe, omo see gobe.
Wonji fone iyawo mi
Mogbe, moti Bo sinu gobe o
O
o
o
o
o
o
o
o
O
O
o
O
o
O
o
O
o
O
o
o
O
O
O
o
O
o
O
She say na iPhone 6 she want now angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:11am On Jul 25, 2015
elmisti:

Say wetin happen? Oh, bcuz me and u get small issue na, u wan register me for lugusta clinic abi....God pass man, rara ooo, #carry horn....if an egg mistakenly or knowingly collides with a rock, that is the end of its cycle....any1 wey want make I dey piss blood instead of water! Oh......make I mellow.....Aare2050, shey u seeing what they are doing oo, ontop of dolafunmi.


you sef, you nur see say dolafunmi eran awa agba ni cheesy

omode bi ree ko gbodo to obe ti agba fe fi j'eba

Aare2050 no go put mouth for this one... tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:11am On Jul 25, 2015
elmisti:

Don't worry, he shall be like that for seven days

Oga wetin ah dey ask?
Wetin u dey yahn

U don chop so
Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 12:11am On Jul 25, 2015
elmisti:

U nailed it! Lwkmd!
And them go need doctors wella for that side oo
grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 12:11am On Jul 25, 2015
Lagusta:


Oga small small nah....

E no mean nah, aiye'n se iru e...

Anyway, make she go use ACT as usual, and call me in the morning
[size=19pt]werin kom b ACT again...I gues A shuld b 'Anti' [/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 12:12am On Jul 25, 2015
Physika:


*loooolz

Guyz aint smilin o

Some ar ready to go to h*ll jux to have a feelin..
Bet why
Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 12:13am On Jul 25, 2015
babatawa:


I ddnt see this
No be me type am oo.. Na autocorrect angry

(1) (2) (3) ... (1022) (1023) (1024) (1025) (1026) (1027) (1028) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.