Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,234 members, 7,891,134 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 08:51 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1977) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4073214 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1974) (1975) (1976) (1977) (1978) (1979) (1980) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by StarryV(f): 10:34pm On Sep 18, 2015
@IsiAbuncha, na u be dat?

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:34pm On Sep 18, 2015
Aare2050:




5 days?


where you they stay for thread?



who accommodate you?



see wetin elmisti course




you never pay for your rent you they claim say you no be otondo



to make mata worse you come call me 'pikin'


even if them no tell you, you no see my signature?

Allsmyles my powerful Iyalode come see wetin my eyes see o


*rushto look for his immigration papers*..........I no see wen d guy enter ooo....oya make he com mention d person wey bring am. In.....IDP camp don full since so no be. Wia he dey b dat.....see ya own life for ceremony....5 day old. Dey call u pikin....
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:34pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:


When a woman talks... grin grin

End of discussion. grin

Na soo bro, elmisti oya use smile pass him 3 wraps of chocolate flavoured weed grin grin grin. Put it on my bill

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:35pm On Sep 18, 2015
mobi18:


maka y? how i take lie,18 is my day of birth nt my age.. shey u ask me my age ni.. na wa oo,e be like sAY elmisti don give u abi,u sef don take

****You're above 30years of age BOPP****** lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:35pm On Sep 18, 2015
1975....better by far was created

1975...better by far show face

grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:35pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior and elmisti , I for end una argument by saying make una hug but 14yaers no be small thing ooo, una no go even do nysc again
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:36pm On Sep 18, 2015
seun305:

Hmmm, na summary of wetin I observe for 5 yrs b dat fa. At d end 'probitas doctrina'

lol,,,u must be a learned colleague,, re u an amicus curiae
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:36pm On Sep 18, 2015
StarryV:
@IsiAbuncha, na u be dat?

****You look like Jehovah witness***** lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:36pm On Sep 18, 2015
elmisti:



*rushto look for his immigration papers*..........I no see wen d guy enter ooo....oya make he com mention d person wey bring am. In.....IDP camp don full since so no be. Wia he dey b dat.....see ya own life for ceremony....5 day old. Dey call u pikin....

You go fear

I don enter top 50 for haywire1 list

#wonfedamiduro
grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:36pm On Sep 18, 2015
mistabiola:


lipsrsealed lipsrsealed
harinolah why you seal up him mouth now? u can wicked o
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:37pm On Sep 18, 2015
shawwal1:


Laughing in Mandarin

stream 2 for whr? When peeps they expect me to vacate area next month I reject stream 2

Family just dy help me countdown my departure to go serve my father land n one kind sometin called stream 2 go come delay me lai lai I no want
Hahahah I reject stream 2 X100


Lol grin


That's how your extended relations will start carrying news that you actually spilled and are covering it up cheesy

Like when I never get work that time... Folks be like "have you actually graduated?" "Why haven't you gone for service?" All that kyn yeye questions sha. cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 10:37pm On Sep 18, 2015
all dis winch ppl wey no dey sleep for night
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:37pm On Sep 18, 2015
mobi18:

lol,,,u must be a learned colleague,, re u an amicus curiae
Abeg na only law b 5yrs #wink

Puffs spanish igbo
Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 10:38pm On Sep 18, 2015
if all of una wan go stream 1, who go go stream 2?
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:38pm On Sep 18, 2015
mobi18:


lol,,,u must be a learned colleague,, re u an amicus curiae

Ha...anti lawyer


Before I know D meaning of dat word...dem don scam me tey tey for school

Law students.... sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:38pm On Sep 18, 2015
haywire1:


Na soo bro, elmisti oya use smile pass him 3 wraps of chocolate flavoured weed grin grin grin. Put it on my bill

#

As all of una know. Sayme and devil dey work hand in. Hand ni and na muslim. Boy he be....I go need recommendation letter from. Chief imam Gazaliah before I giv am anytn, u. Knw d thief imam is no stranger to me and we had a Gentle mans agreement....
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:38pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:



Aw yu dey seun smiley
I jst dey ni o, hw u?
My statement...let's jus 4get

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 10:38pm On Sep 18, 2015
mekstaniac:
if all of una wan go stream 1, who go go stream 2?


river 2
Re: NYSC 2015 Batch B House by Venom104: 10:38pm On Sep 18, 2015
Chikaodili345

Venom_104@yahoo.com
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:39pm On Sep 18, 2015
Aare2050:

harinolah why you seal up him mouth now?
u can wicked o

*****Are you also a PCM ****** tongue tongue tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:39pm On Sep 18, 2015
goldenone:

Looooolzzzzzzz If na dat one NO WAY!!!!!!!!!!!!*laughing in swahili*

Afi iyen..... cheesy

#na jst clarification sha because of d soft landing.

Issokay now
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:39pm On Sep 18, 2015
debeejay:

Abeg na only law b 5yrs #wink


Puffs spanish igbo

na because u dey talk latin maxim oo,nuffing else
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:40pm On Sep 18, 2015
mekstaniac:
if all of una wan go stream 1, who go go stream 2?


Oyamilenu oooo.
mekstaniac:
if all of una wan go stream 1, who go go stream 2?


Oyamilenu oooo.
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:40pm On Sep 18, 2015
sholiyz:
JibrilJunior and elmisti , I for end una argument by saying make una hug but 14yaers no be small thing ooo, una no go even do nysc again

Make e cum collect Babcock hug

Chai...a no see dat picture again sha cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:40pm On Sep 18, 2015
Wonderful e-familly....Hummmm observing.....seeing levels of maturity.....#ademasta how was ur day?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:40pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:


Na slip of tongue

Abeg...na beta boss I wan type

cheesy
walking around as a landlord.

in the name of Allsmyles and myself I hereby give you a 3 bedroom flat self contain at the left mansion beside the elmisti hotel (El-dola) enjoy your stay.
singing *you are welcome in the name of the lord...............
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:41pm On Sep 18, 2015
DonPsymon:



Lol grin


That's how your extended relations will start carrying news that you actually spilled and are covering it up cheesy

Like when I never get work that time... Folks be like "have you actually graduated?" "Why haven't you gone for service?" All that kyn yeye questions sha. cheesy


lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:42pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:


Ha...anti lawyer


Before I know D meaning of dat word...dem don scam me tey tey for school

Law students.... sad

lol,,,na we nah,m=buh im no longer a learning colleague,im naw an amicus curiae.... no mind us,we can like to show ourselves

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:42pm On Sep 18, 2015
mobi18:


lol,bro na wa for u dough,person jes talk something and u dey do d same thing wey im talk,must u reply evrybody? must u alwais defend yaself for evry little thing said to u or about u.. as i dey c u so,seun is right about wat he said.. i don tell u say mk u calm,u be d agbalagba naw.. jes chillex,u no need all dis things..forget abeg,...e don do
mobile mobile mobile mobile mobile in 8 places
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:42pm On Sep 18, 2015
sholiyz:
JibrilJunior and elmisti , I for end una argument by saying make una hug but 14yaers no be small thing ooo, una no go even do nysc again

*looks @ him wit rainbow eyes*.....I dey look mistabiola and chimajii as un dey waste se,un smiley since. Morning....if. Inspector spam bot catch una now and u miss. Plot 2000, u. Go talk say iya ile okan dey do U bah, dey copy chimajii ooo, u don 4get say. Na. Omo inna, he dsnt need properties here like u do, he prfr to rent for left till POP. Day
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:43pm On Sep 18, 2015
DonPsymon:



Lol grin


That's how your extended relations will start carrying news that you actually spilled and are covering it up cheesy

Like when I never get work that time... Folks be like "have you actually graduated?" "Why haven't you gone for service?" All that kyn yeye questions sha. cheesy

B4 I collect my result I doubt if my dad bliv say I graduate anytym I lookam 4 face I dy feel lyk him dy pretend bliv me

But as I do my NYSC reg bring result come I come dy feel lyk Yeah! Am now a graduate

Naso after camp I go drop for area with my khaki

Walkn calmly n greetn slowly hehehe
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:43pm On Sep 18, 2015
Harinholar:
Lols....seriously...I comment ma reserve 4 u
You are welcome my dear....how today now? *Leave elmisti and jibriljunior make dem kontiniu dey drag, na dem sabi*

(1) (2) (3) ... (1974) (1975) (1976) (1977) (1978) (1979) (1980) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.