Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,381 members, 7,978,223 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 10:26 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4147715 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2023) (2024) (2025) (2026) (2027) (2028) (2029) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:29pm On Sep 19, 2015 |
Finally scored the goal! Year 2025 in the future Nigeria is expected to be a trillion dollar economy by 2025 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:29pm On Sep 19, 2015 |
Faithluv5 sup wia u go hide n Gazaliah I see u jare haywire1 oboi dem bae in dis tread buriful nor b small |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:29pm On Sep 19, 2015 |
elmisti: No probs oga mi...buh u be top gun na...so we go still nid boys to run under u |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:30pm On Sep 19, 2015 |
Nysc no try o.. With all of these improvement wey dem start with our set their mind no reason to do posting instantly that's the only way to stop runsin E be like every PCM don register sef 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:30pm On Sep 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:31pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:Erm! Buh I had my pics on my profile before na let those that haven't had theirs on their profile do the uploading Thanks |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:31pm On Sep 19, 2015 |
Lol,no worry I go pm u haywire1: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:32pm On Sep 19, 2015 |
tk4life: Na soo ooo, oya u too upload ur pishure fast # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:32pm On Sep 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:33pm On Sep 19, 2015 |
Haywire na to put new picture na him be d new policy?? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:33pm On Sep 19, 2015 |
Eseohe23: We neva see ur profile pishure befor # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:33pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby: Lol |
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 12:33pm On Sep 19, 2015 |
Neduzze5: and my first daughter will be 3. Amen |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:33pm On Sep 19, 2015 |
Make una put una pictures o! Before person go see u for camp pass |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:34pm On Sep 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:34pm On Sep 19, 2015 |
I dey o,beads no dey allow me come online for long tk4life: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:34pm On Sep 19, 2015 |
My people i hail una oooo, se una dey enjoy una weekend so |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:34pm On Sep 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:34pm On Sep 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:34pm On Sep 19, 2015 |
klasiknonie: ****** I thought as much****""" **"*""" Exempted beauty **""""" *"*"""" So you're not a PCM***""" *******Gherarahea*******"" ***"""True but just kidding dear**""""" ******** You can stay and have fun**"**" *******"Muah****"** |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:35pm On Sep 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:35pm On Sep 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:36pm On Sep 19, 2015 |
Olami90: That one na small thing....sha mke 5milla payment....go heven come bak nd no one go touch ya babie gal..... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:37pm On Sep 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:38pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:We? Maybe you didn't see it buh I ve done that severally you can ask around. I decided to take a break. Thanks |
Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:39pm On Sep 19, 2015 |
Please how many days to stream 1 looks like am counting backwards |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:39pm On Sep 19, 2015 |
Haywire1 I don change am |
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:39pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:I don upload am ooo buh if any of una Yaffe me i go wound una cuz I woo oooo ooooo 4 d pic small |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:39pm On Sep 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:39pm On Sep 19, 2015 |
52 sunsets debris: 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:40pm On Sep 19, 2015 |
I don change am,thank u mistabiola: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:40pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: See him fura$kola stained gum Na all ladies u dey kiss...u jst dey shawonje anyhow.. Those gals sef need to be careful sef Check wetin u wan check and move on |
(1) (2) (3) ... (2023) (2024) (2025) (2026) (2027) (2028) (2029) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |