Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,184,201 members, 7,923,044 topics. Date: Friday, 16 August 2024 at 05:20 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2417) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4106619 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2414) (2415) (2416) (2417) (2418) (2419) (2420) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 2:13pm On Sep 29, 2015
naija tins

Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:15pm On Sep 29, 2015
donasere:




You get energy ooo!!!! U still dey follow the only gunner here talk....



**he's not d only one**** dem plenty
**b4 hn go dey form 1 man mopo***


Lol


grin thought Arsenal fans were reasonable sha sha


Dem no d argue anyhow...


My Arsenal buddy told me the other day... He won't argue with me till they sack Wenger... Any sane Arsenal fan shouldn't argue publicly at all.


*If na history we pas dem
*If na form we d top league
*If na money we pas dem
*if na fans we pas dem
*If na stadium our own big pas dem

They can't just base their arguments on anything grin

Na why I kuku ignore that dude that time grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 2:15pm On Sep 29, 2015
elmisti:


Cool....hwz prprtn for Ogun....shey u av. Done all neccesary shopping for two


Nah to buy t-shirts remain o. And the only shopping I would be doing for you is to buy you a bottle of Magic Moment. If we would go with stream 1.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:18pm On Sep 29, 2015
harryson77:
hw many did u experience as a man utd fan...... com here dey write poo history


Honestly bruh Really


Haba... You no go chill? You as an arsenal fan, you no even fit talk the history him the talk.


Must you argue blindly


The trophies even my younger broda has seen as a united fan plenty pas the 1s you don see from your birth till date as an Arsenal fan... Just accept your team aint got shiitt haba!


+ I have Arsenal fans as friends and your behavior doesn't seem like 1 at all...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 2:18pm On Sep 29, 2015
Keribaby, how that dude sef. You didn't even holla at a sister how it went
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:18pm On Sep 29, 2015
DonPsymon:



Lol


grin thought Arsenal fans were reasonable sha sha


Dem no d argue anyhow...


My Arsenal buddy told me the other day... He won't argue with me till they sack Wenger... Any sane Arsenal fan shouldn't argue publicly at all.


*If na history we pas dem
*If na form we d top league
*If na money we pas dem
*if na fans we pas dem
*If na stadium our own big pas dem

They can't just base their arguments on anything grin

Na why I kuku ignore that dude that time grin


Lol....arsenal Man u is nt smtn debatable na....am an arsenal fan....I respect Man U, and liverpool....the rest in england are my juniors....Man U and liverpool r seniors.....but currently...we ar equalz...as it is a new dawn in England... ....Fergie gone, wenger spends, Chelsea average, liverpool struggling, Man city fluke

3 Likes

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:20pm On Sep 29, 2015
Blessedgurl:



Nah to buy t-shirts remain o. And the only shopping I would be doing for you is to buy you a bottle of Magic Moment. If we would go with stream 1.


Lol, u surely know how to spoil a guy....hope we get enuf fruits in camp...I will show u d magic in magic moment...
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:21pm On Sep 29, 2015
Hehehe we have established our love privately o
Blessedgurl:
Keribaby, how that dude sef. You didn't even holla at a sister how it went
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 2:22pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
Whodohgeepee See ur name sef


I had no idea we were beefing sef

U don finally sub ur 10mb ba
yeesus....see punchline
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:22pm On Sep 29, 2015
DonPsymon:



Lol


grin thought Arsenal fans were reasonable sha sha


Dem no d argue anyhow...


My Arsenal buddy told me the other day... He won't argue with me till they sack Wenger... Any sane Arsenal fan shouldn't argue publicly at all.


*If na history we pas dem
*If na form we d top league
*If na money we pas dem
*if na fans we pas dem
*If na stadium our own big pas dem

They can't just base their arguments on anything grin

Na why I kuku ignore that dude that time grin




Abi oooo!!!!.......make we see wetin dem go turn up with 2dai
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:23pm On Sep 29, 2015
elmisti:



Lol....arsenal Man u is nt smtn debatable na....am an arsenal fan....I respect Man U, and liverpool....the rest in england are my juniors....Man U and liverpool r seniors.....but currently...we ar equalz...as it is a new dawn in England... ....Fergie gone, wenger spends, Chelsea average, liverpool struggling, Man city fluke
fergie era I respected dem but wit van gay hell no!!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:23pm On Sep 29, 2015
elmisti:



Lol....arsenal Man u is nt smtn debatable na....am an arsenal fan....I respect Man U, and liverpool....the rest in england are my juniors....Man U and liverpool r seniors.....but currently...we ar equalz...as it is a new dawn in England... ....Fergie gone, wenger spends, Chelsea average, liverpool struggling, Man city fluke


Cc itoski


That's how Arsenal fans think
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:24pm On Sep 29, 2015
grin
harryson77:
yeesus....see punchline
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:24pm On Sep 29, 2015
itoski:
fergie era I respected dem but wit van gay hell no!!!!

Lol, its normal....buh make saturday judge am first b4 I stat to rake

2 Likes

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:26pm On Sep 29, 2015
I no need call up letter
I just dey wait make dem open camp
itoski:

pay 5k to get ur call up letter mail to u now now as network full cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:27pm On Sep 29, 2015
donasere:





Abi oooo!!!!.......make we see wetin dem go turn up with 2dai


Arsenal wey no fit remember the last time dem win us with ease o grin

Peeps we d beat 8:2 for backyard with Anderson grin

Wey RVP kuku liv dem say dem no get ambition come meet us...

Wey everybody d catch anyhow man u 8:2 arsenal, man city 5:3 Arsenal Liverpool 5:1 abi na 2 Arsenal sef... Chelsea 6:0 Arsenal o... lipsrsealed so sad...
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:27pm On Sep 29, 2015
DonPsymon:



Honestly bruh Really


Haba... You no go chill? You as an arsenal fan, you no even fit talk the history him the talk.


Must you argue blindly


The trophies even my younger broda has seen as a united fan plenty pas the 1s you don see from your birth till date as an Arsenal fan... Just accept your team aint got shiitt haba!


+ I have Arsenal fans as friends and your behavior doesn't seem like 1 at all...




Kikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikiki


U for just ignore na!! Wen u ain't got history to be proud of u concentrate all ur effort to pulling odaz down!

I don give dem class work, assignment, take home, test, home works, short gun, c.a, exam wen dem pass am make dem come follow us talk na..
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:28pm On Sep 29, 2015
itoski:

fergie era I respected dem but wit van gay hell no!!!!

Who wants you respect before
Lol even David Moyes you couldn't score a goal grin


4th


grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:29pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
I no need call up letter
I just dey wait make dem open camp

depends on where u wish to serve I fit open back door give u if u really wish to enta camp b4 octoba
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:30pm On Sep 29, 2015
elmisti:



Lol....arsenal Man u is nt smtn debatable na....am an arsenal fan....I respect Man U, and liverpool....the rest in england are my juniors....Man U and liverpool r seniors.....but currently...we ar equalz...as it is a new dawn in England... ....Fergie gone, wenger spends, Chelsea average, liverpool struggling, Man city fluke


I swear if I neva respect u b4....u just earned
it!!!!!



I wish erry1 could be this insightful and speak from a none bias point of view.

#kudos!
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 2:30pm On Sep 29, 2015
which is the best! follow ur #heart# or follow the #truth# d right choice
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:32pm On Sep 29, 2015
donasere:





Kikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikiki


U for just ignore na!! Wen u ain't got history to be proud of u concentrate all ur effort to pulling odaz down!

I don give dem class work, assignment, take home, test, home works, short gun, c.a, exam wen dem pass am make dem come follow us talk na..


E d pain eh... Since when I begin argue with Arsenal fan I no know undecided


*Concentrates on making mula from Adidas and Chevrolet* undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:35pm On Sep 29, 2015
donasere:



I swear if I neva respect u b4....u just earn it!!!!!



I wish erry1 could be this insightful and speak from a none bias point of view.

#kudos!


Lol I have Arsenal fans as friends ba... At a point I came to accept they're all rational and straightforward people...

Like if you d argue football, anything wey Arsenal fan come talk wey no join Arsenal na true.

That's how my friends are o because they watch football for football sake, them no d send if dem lose o and they've watched football for a very long time so they don't argue anyhow.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:36pm On Sep 29, 2015
grin
I go follow the front door
Backdoor things no dey ever dey pure
itoski:


depends on where u wish to serve I fit open back door give u if u really wish to enta camp b4 octoba
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 2:37pm On Sep 29, 2015
DonPsymon:



Honestly bruh Really


Haba... You no go chill? You as an arsenal fan, you no even fit talk the history him the talk.


Must you argue blindly


The trophies even my younger broda has seen as a united fan plenty pas the 1s you don see from your birth till date as an Arsenal fan... Just accept your team aint got shiitt haba!


+ I have Arsenal fans as friends and your behavior doesn't seem like 1 at all...
I no be arsenal fan oo...... say who die na...... im only sayin enuf of ancient history.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:37pm On Sep 29, 2015
itoski:

fergie era I respected dem but wit van gay hell no!!!!



Haba!!! Am berra at ur game ooo!!.......44 complete passes to a goal!!....

B4 na only across I sabi ooo! Nao am holding possession like kilode! And u still can't respect dat.....
Liverpool fell of grid after benitez and stayed off for a couple of yrs...it actually took man utd to Bleep for dem to gain voice again ooo...Man utd dropped of for just 1season and we're back in top 4 d nxt o! And u still can't even say make we chop knockle??

This is hate man pure hate!
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 2:39pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
Lol by their appearance we shall know them
u irritate me...*spits*
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 2:39pm On Sep 29, 2015
elmisti:



Tonyx4x44......come and see oooo....silver back is back.....silverback is back silverback is back!


shocked


cool

Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 2:40pm On Sep 29, 2015
harryson77:
yeesus....see punchline
who b ds one sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:41pm On Sep 29, 2015
donasere:




Haba!!! Am berra at ur game ooo!!.......44 complete passes to a goal!!....

B4 na only across I sabi ooo! Nao am holding possession like kilode! And u still can't respect dat.....
Liverpool fell of grid after benitez and stayed off for a couple of yrs...it actually took man utd to Bleep for dem to gain voice again ooo...Man utd dropped of for just 1season and we're back in top 4 d nxt o! And u still can't even say make we chop knockle??

This is hate man pure hate!
lmao holding possession by having 5mieldfielders playing 4 u call DAT possessionplaying d ball in ur own backyard u call DAT holding possession
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:43pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
grin I go follow the front door Backdoor things no dey ever dey pure
can u cope when all attention(eyes) are directed towards u?
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:43pm On Sep 29, 2015
grin
Yimu!!
Akparaino



tongue
whodohgeepee:
u irritate me...*spits*

(1) (2) (3) ... (2414) (2415) (2416) (2417) (2418) (2419) (2420) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.