Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,783 members, 7,875,938 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 03:46 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2421) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4059688 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2418) (2419) (2420) (2421) (2422) (2423) (2424) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 4:07pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
Someone else is gon snatch whatever is left of him from u soon


E-bomination


No remorse sef

lol,happy snatching... d person wnt even need to struggle,i will gladly handover..y i go show remorse since una no believe me,na wetin dem wan hear i don talk...... tongue tongue tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:08pm On Sep 29, 2015
mobi18:


wich kaind overthrow sef,i tire for una oo.. even d person wey dey involved no talk,people be taking paraceamol for other people's headache, baes be beefing me unneccessarily,guys sef dey talk dier own... yimu... i no be militant so y i go overthrow
Lol. No yinmu for me o... ***u knw say me and u na 5&6, so telmi hw e dey happen, no one go hear***
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:08pm On Sep 29, 2015
mobi18:



hehehhehheheheheheheee... u funny die..na wa oo,elmisti,he be life say elmisti get e-boo wey dey eye am for corner since,wey u con make babes dey beef me for ere,,abeg i like my peace of mind oo

Ahn ahn......


You are covered na!!
Anybody wey dey reason beef you na missed call be dat na!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Samapoh(f): 4:09pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
Someone else is gon snatch whatever is left of him from u soon


E-bomination


No remorse sef


where is dolafunmi sef.... she shud borrow ademasta gun nd fire elmisti and mobi18 nah....



but...wait a minute....on second tot....do we av to crucify mobi18 for being smart #smile#.... **i tink am re-considering dat supporting mobi18 is a beta option#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 4:10pm On Sep 29, 2015
Ayima:
Nawa o, i don go work come back still come d see e- boo fight still d on. Ladies and gentlemen, please let this thread be rename prospective E-boss 2015.


lol,dts some dope shiii... grin grin grin grin grin grin, u dey use d bck of ur brain dey think ni,,dts awesome
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:11pm On Sep 29, 2015
ademasta:

for how many minutes, 15?


★★★30mins or thereabouts tongue tongue ★★★~ ©Mistabiola® lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:11pm On Sep 29, 2015
grin grin
And you're a lawyer o
So if I was ur client u go tell me to confess to wetin I knw do even when the truth wud save me


mobi18:


lol,happy snatching... d person wnt even need to struggle,i will gladly handover..y i go show remorse since una no believe me,na wetin dem wan hear i don talk...... tongue tongue tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 4:11pm On Sep 29, 2015
ademasta:

Lol. No yinmu for me o... ***u knw say me and u na 5&6, so telmi hw e dey happen, no one go hear***

na so dis morning,elmisti jes shck evrybody including me talk say him nd dolafumi no dey again,say im dey publicly declare me as im e-boo..na so gbege take start oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 4:12pm On Sep 29, 2015
whodohgeepee:
pls English....ah don't know how to read long pidgin stuffs...pls...
pls nahw haha
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:12pm On Sep 29, 2015
She was probably under a spell abi
Or na just elmisti drug money dey blind her


Samapoh:



where is dolafunmi sef.... she shud borrow ademasta gun nd fire elmisti and mobi18 nah....



but...wait a minute....on second tot....do we av to crucify mobi18 for being smart #smile#.... **i tink am re-considering dat supporting mobi18 is a beta option#
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 4:13pm On Sep 29, 2015
donasere:


Dia are many reasons ooo! E b like say e pass 10 sef!
Tell me some nahw
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:15pm On Sep 29, 2015
goldenone:
Ehen abeg no vexx o na so i siddon for my papa parlour yesterday wey dem con begin one show like dat wey dem call You and I. The topic dem discuss na infidelity o, wetin dey cause am abeg no vexx. Its one of my long term projects av been doing survey on pls guys on this thread helep me contribute! So far, most of the guys av interviewed seem to av no precise reason for cheating! So from the male point of view i ned ansas
cc:
mistabiola
haywire1
Olami90
donasere
Xcozee
Elmisti
DonPsymon
babatawa
etal! if i no mention u no vex u can still contribute! Thanks


★★★It has become a norm in our society, all thanks to our female students of nowadays..... Our lecturers won't stop penetrating them n they won't stop revealing their assssss n boobbsssss..... All in all, number 1 reason is temptation tongue tongue ★★★~ ©Mistabiola® lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:17pm On Sep 29, 2015
donasere:



cry cry cry
And it's sad know arsenal is the only team who has got consistency in the last 5 yrs.
Man utd- lose Fergie, moyes did rubbish, new set of players, van Gaal, change of game play.
Liverpool- rafa sell dia birthright before hin comot the club
Chelsea- lost track of d number of managers dey've used sef
Man city- well no experience really na money make dem blow and demsef pursue coach.

Arsenal bin consistent yet dem still never perform!
I honestly dey vex for kanu wey flush nigerians go daht economical club.


I the tell you


Na Kanu the cause all these things undecided cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:18pm On Sep 29, 2015
elmisti:


Boss man!
padi mi tor sure ju nairabet lor... one babe want make ah vex for u sha buh e nor go work...how u dey?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:18pm On Sep 29, 2015
donasere:

Abi ooooo.......
And na we stil get tv rights pass ooo!!.
Oshe adidas nyc jersey!...make I order my own sef!

Our club na money for England na cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:21pm On Sep 29, 2015
Samapoh:



where is dolafunmi sef.... she shud borrow ademasta gun nd fire elmisti and mobi18 nah....



but...wait a minute....on second tot....do we av to crucify mobi18 for being smart #smile#.... **i tink am re-considering dat supporting mobi18 is a beta option#
Huhuhohohorhorha-ha-ah, doooon't make meeee laaaaaff! Should she borrow me gun when i have mine(e-gun)? But, na only elmisti i fit shoot sha, mobi18 na paddy. We dey togeda like rice at'ewa
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:22pm On Sep 29, 2015
Some women wii come and break homes and will confidently say dem no send anybody papa! Where is goldenone?? Make she come finish her survey!

Dats by d way!!!

Keribaby I can see u are really shocked bout d events of the day!

Well elmisti had been tru some hardships of late and unfortunately distance made the heart grow cold and lonely so mobi18 who we all blived was too holy fooled erry1 and warmed elmistis heart and Erm bed. So he chose her.
Well u know d saying at any point in time after u fall for one person u find urself falling for anoda pick the second person coz if u truly luffed the 1st u wouldn't fall for the second.

Well enough said!!


We await EL MOBI 7star hotel on 3500.
Elmisti I done buy penthouse suite ooo..


Last bullet: if it feels right bleeping do it! wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 4:23pm On Sep 29, 2015
goldenone:
Ehen abeg no vexx o na so i siddon for my papa parlour yesterday wey dem con begin one show like dat wey dem call You and I. The topic dem discuss na infidelity o, wetin dey cause am abeg no vexx. Its one of my long term projects av been doing survey on pls guys on this thread helep me contribute! So far, most of the guys av interviewed seem to av no precise reason for cheating! So from the male point of view i ned ansas
cc:
mistabiola
haywire1
Olami90
donasere
Xcozee
Elmisti
DonPsymon
babatawa
etal! if i no mention u no vex u can still contribute! Thanks

them say when u march snake to tail e go turn head bite u....just imagine a world where all d checkess dey wear hijab..
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:23pm On Sep 29, 2015
goldenone:
Ehen abeg no vexx o na so i siddon for my papa parlour yesterday wey dem con begin one show like dat wey dem call You and I. The topic dem discuss na infidelity o, wetin dey cause am abeg no vexx. Its one of my long term projects av been doing survey on pls guys on this thread helep me contribute! So far, most of the guys av interviewed seem to av no precise reason for cheating! So from the male point of view i ned ansas

Causes of infidelity from my perspective

*Sexual desire: some folks can't just do it with 1 person
*Economic reasons: Fresh bobo could have a sugar mummy who eventually fends for the family.
*lack of respect: This could be from either the man or woman
*Love lost : after constantly ignoring the dying affection for each other, the man or woman may resort to seek for love elsewhere
*Nagging: Na ladies the nag pas
*Bad influence: Your friends d do you ma you wan do

Its good to put your relationship in prayers cause its not easy at all...
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 4:24pm On Sep 29, 2015
mistabiola:



★★★It has become a norm in our society, all thanks to our female students of nowadays..... Our lecturers won't stop penetrating them n they won't stop revealing their assssss n boobbsssss..... All in all, number 1 reason is temptation tongue tongue ★★★~ ©Mistabiola® lipsrsealed
kikiki the first part got me laughing! but then again hmmmm temptation! Can you stick to one woman if she can give you enough distraction from the temptation? You know warrai mean
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:25pm On Sep 29, 2015
DonPsymon:



Our club na money for England na cheesy

Abi Ooo...

We ain't big spenders for nothing na!
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 4:26pm On Sep 29, 2015
itoski:


them say when u march snake to tail e go turn head bite u....just imagine a world where all d checkess dey wear hijab..
Lolzzzz i know some people will still do something in that situation! Abi i lie?
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 4:26pm On Sep 29, 2015
DonPsymon:


Causes of infidelity from my perspective

*Sexual desire: some folks can't just do it with 1 person
*Economic reasons: Fresh bobo could have a sugar mummy who eventually fends for the family.
*lack of respect: This could be from either the man or woman
*Love lost : after constantly ignoring the dying affection for each other, the man or woman may resort to seek for love elsewhere
*Nagging: Na ladies the nag pas
*Bad influence: Your friends d do you ma you wan do

Its good to put your relationship in prayers cause its not easy at all...
right from Genesis Eve dey wahala Adam and Adam been obedient dey oblige on d quest
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:26pm On Sep 29, 2015
DonPsymon:


Causes of infidelity from my perspective

*Sexual desire: some folks can't just do it with 1 person
*Economic reasons: Fresh bobo could have a sugar mummy who eventually fends for the family.
*lack of respect: This could be from either the man or woman
*Love lost : after constantly ignoring the dying affection for each other, the man or woman may resort to seek for love elsewhere
*Nagging: Na ladies the nag pas
*Bad influence: Your friends d do you ma you wan do

Its good to put your relationship in prayers cause its not easy at all...



Nail in the coffin!

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:26pm On Sep 29, 2015
mobi18:


na so dis morning,elmisti jes shck evrybody including me talk say him nd dolafumi no dey again,say im dey publicly declare me as im e-boo..na so gbege take start oo
Jez like thet? Ok, erm..erm... Did you now welcom his declaration? ***nobodi go hear us***
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 4:28pm On Sep 29, 2015
goldenone:

Lolzzzz i know some people will still do something in that situation! Abi i lie?
not Di's dude dear!! it takes two to tangle u knw
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 4:28pm On Sep 29, 2015
DonPsymon:


Causes of infidelity from my perspective

*Sexual desire: some folks can't just do it with 1 person
*Economic reasons: Fresh bobo could have a sugar mummy who eventually fends for the family.
*lack of respect: This could be from either the man or woman
*Love lost : after constantly ignoring the dying affection for each other, the man or woman may resort to seek for love elsewhere
*Nagging: Na ladies the nag pas
*Bad influence: Your friends d do you ma you wan do

Its good to put your relationship in prayers cause its not easy at all...
Hmmmmm i love your points! But is a nagging woman enough reason for a man to cheat? For goodness' sake all women nag just not as much as some!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:34pm On Sep 29, 2015
goldenone:

Hmmmmm i love your points! But is a nagging woman enough reason for a man to cheat? For goodness' sake all women nag just not as much as some!!!

My dear, give a man a woman who loves, cares and doesn't always complain when he does the normal male ish like
*come back drunk,
*scold a wayward kid
*become over protective (a man only does dat if he's in love sha*
And you'll see the husband material sparkle like gold cheesy

In most cases, the nagging the pursue us o... We barely can't stand a woman that complains a lot. Some1 like me I like my quiet time... So if my wife come d complain plenty na to liv d house for her then what I start looking for som1 to understand that I don't need yelling at all the time... Then infidelity steps in.
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 4:34pm On Sep 29, 2015
itoski:

not Di's dude dear!! it takes two to tangle u knw
Hmmmm truly it does take two to tango, but then why does it seem not bad in the case of males but however seen as an abomination in the case of the female folks
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:34pm On Sep 29, 2015
goldenone:

Tell me some nahw



Most times the babe usually forgets why The guy fell in d 1st place and dis makes bobo to look for his qualities else where or vice versa.


The guy mi8 just be counting scores #playerthings so in his mind he ain't cheating.

The shawty mi8 just be hoorny AF and may neva be satisfied with bobo


Bobo may not enjoy what bae does her bedmaticz and may wannna get some outside just to satisfy his fantacies.

Unknown babe may drug Bobo at a bar and kkpansh him.

As usual every bae that cheats says dey dunno why or wot appuned to we are forced to blive dey the shawty rolled from her bed one day and fell on the guys D1ck.

It goes on and on
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:36pm On Sep 29, 2015
itoski:

right from Genesis Eve dey wahala Adam and Adam been obedient dey oblige on d quest


Lol grin


Infidelity is not exclusive to a particular sex na...


Men cheat, women cheat too.


I no even know who the cheat pas sha undecided
But truth is, all the factors I mentioned are the main reasons.
Re: NYSC 2015 Batch B House by sod09(m): 4:38pm On Sep 29, 2015
DonPsymon:



I the tell you


Na Kanu the cause all these things undecided cheesy
seriously I day find person way fit clear my brain say I day support arsenal...
Dat baba go just day manage money like say na him get am

(1) (2) (3) ... (2418) (2419) (2420) (2421) (2422) (2423) (2424) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.