Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,935 members, 7,873,005 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 06:35 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2423) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4058187 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2420) (2421) (2422) (2423) (2424) (2425) (2426) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by erisegun: 5:08pm On Sep 29, 2015
babatawa:

Mr Man gbenu soun
you say undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:09pm On Sep 29, 2015
goldenone:
Ehen abeg no vexx o na so i siddon for my papa parlour yesterday wey dem con begin one show like dat wey dem call You and I. The topic dem discuss na infidelity o, wetin dey cause am abeg no vexx. Its one of my long term projects av been doing survey on pls guys on this thread helep me contribute! So far, most of the guys av interviewed seem to av no precise reason for cheating! So from the male point of view i ned ansas
cc:
mistabiola
haywire1
Olami90
donasere
Xcozee
Elmisti
DonPsymon
babatawa
etal! if i no mention u no vex u can still contribute! Thanks

[b]PARENTAL GUIDANCE IS ADVISED " 18+" contains string words so I'm not responsible for ur hornybee activated mode,kindly contact haywire1 for help.

Wat a beautiful question grin

Women r d reason y men cheat :

Base on d fact dat I'm African, Africa culture permits men to marry more than one wife, females must accept d fact dat dey r Africans too. Females r like flowers, beautiful in d morning, wilther @night (omashe oo), this is one of d reasons I don't chase after ladies, na una go use una leg waka come wen una don dey afternoon close to night grin grin .

What does it profit a wife who tinks her husband is for her alone but husband has many concubines secretly outside, that's bullsh1t. Why can't d wife jst accept Africa culture nd request d husband to marry d concubine or concubines as additional wife.
What does it profit a man who stands under mango tree every night chatting, romancing and yanshing is concubine wen he knws dat he's an Africa man.

Most times u will see married men shining eyes on young females with big yansh.

Let's be mature, guyz av ever try yanshing a female, as u pull her pants down for yanshing, one yeye odour frm her puna jst enter ur nose, wtf damn walahi ur joystick go soft sharply. Now imagine u've a dirty wife wit dirty puna and u sample another female outside wit fresh puna, now ask urself Whic of d puna u go die inside grin grin, "Elmisti joystick don dey hard, ashewoo grin grin "



Therefore, a woman who wants a peaceful home shall respect d fact dat we all r Africans,must always be clean and attractive for her man and above all must be ready for anytime anywhere any angle any corner yanshing

#
[/b]
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 5:12pm On Sep 29, 2015
Why do people cheat?
Most guys want to taste it all, without commitments anyway. Some girls are just boring after the chase is over. Some guys believe they belong to everybody and belong to nobody.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:12pm On Sep 29, 2015
haywire1:


[b]PARENTAL GUIDANCE IS ADVISED " 18+" contains string words so I'm not responsible for ur hornybee activated mode,kindly contact haywire1 for help.

Wat a beautiful question

Women r d reason y men cheat :

Base on d fact dat I'm African, Africa culture permits men to marry more than one wife, females must accept d fact dat dey r Africans too. Females r like flowers, beautiful in d morning, wilther @night (omashe oo), this is one of d reasons I don't chase after ladies, na una go use una leg waka come wen una don dey afternoon close to night grin grin .

What does it profit a wife who tinks her husband is for her alone but husband has many concubines secretly outside, that's bullsh1t. Why can't d wife jst accept Africa culture nd request d husband to marry d concubine or concubines as additional wife.
What does it profit a man who stands under mango tree every night chatting, romancing and yanshing is concubine wen he knws dat he's an Africa man.

Most times u will see married men shining eyes on young females with big yansh.

Let's be mature, guyz av ever try yanshing a female, as u pull her pants down for yanshing, one yeye odour frm her puna jst enter ur nose, wtf damn walahi ur joystick go soft sharply. Now imagine u've a dirty wife wit dirty puna and u sample another female outside wit fresh puna, now ask urself Whic of d puna u go die inside grin grin, "Elmisti joystick don dey hard, ashewoo grin grin "



Therefore, a woman who wants a peaceful home shall respect d fact dat we all r Africans,must always be clean and attractive for her man and above all must be ready for anytime anywhere any angle any corner yanshing

#
[/b]


Why must u mention me categorically......I am a man of class.....I dnt and won't do side shows
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 5:13pm On Sep 29, 2015
Hello ouse....How has bin ur day...?...ademasta wettin dey naw?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 5:13pm On Sep 29, 2015
elmisti:



Izkanshi!.....u nosabi me now bah?....am nt dt kinda man dat brag of d kindness av done...Gazaliah will undrstnd dat....but as my mumcy will say....igbe a tun. Gbon e....*shit go soon catch U*.....oniranu. Oshi...see his. Otondo hed#
Hehehe... Ti mo ba gba e mu!**ifaikach u**... Mtcheww, Elmisatan!
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:13pm On Sep 29, 2015
whizqueen:
[size=24pt] All hands on deck as y'all await the announcement of the result for the just concluded B15 elections [/size]



70% loading cool


Arranging for 50 orubebes

2 Likes

Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 5:13pm On Sep 29, 2015
goldenone:

But swidy men sef can fraustrate! You just stop toasting us the moment you have us on the palm of ur hands! My bf once told me sheybi am not a new found love when he was unable to take me out one time like that! Why cant you just keep treating us like a new found love and watch us satisfy ur every need i repeat every

**I tink am lyking dis lady**
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:14pm On Sep 29, 2015
dossylvanus:
I am ready for any invasive species. Let him try it, and he will know that there is difference between iron and steel.
Mr Gorilla lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:14pm On Sep 29, 2015
goldenone:

All thanks to harlequin, mills and boon for the ladies and pornhub for the men and some ladies too sha we now have to do everything to up our game when it comes to intimacy! chaii am sure my mum does not know what mouth action is

Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka grin grin, d kinda lady na mouth den dey always get wen it comes to d real bed game now den go dey cry cheesy cheesy

No let ur dad look outside for fresh puna ooo u beta teach ur mum hw to ginger d bed game wink wink


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:14pm On Sep 29, 2015
ademasta:

Hehehe... Ti mo ba gba e mu!**ifaikach u**... Mtcheww, Elmisatan!

I dey count am......will remember to. Tell Mr. Esu how u wr abusing me and taunting him
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 5:15pm On Sep 29, 2015
dossylvanus:
I am ready for any invasive species. Let him try it, and he will know that there is difference between iron and steel.


gorilla x is proving a tough one to hunt down...

it has retreated to deep within the jungle...

its just a matter of days
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:15pm On Sep 29, 2015
goldenone:

But swidy men sef can fraustrate! You just stop toasting us the moment you have us on the palm of ur hands! My bf once told me sheybi am not a new found love when he was unable to take me out one time like that! Why cant you just keep treating us like a new found love and watch us satisfy ur every need i repeat every

Is he a ladokite? cheesy

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by flex12(m): 5:15pm On Sep 29, 2015
elmisti:



Arranging for 50 orubebes
grin for why na?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:16pm On Sep 29, 2015
elmisti:



Why must u mention me categorically......I am a man of class.....I dnt and won't do side shows

Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka grin grin, will u keep quiet

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:17pm On Sep 29, 2015
flex12:

grin for why na?

So una wan do peaceful award bah?....Mbanu, it is not complete witout a show....oya I will make it. 30
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 5:17pm On Sep 29, 2015
goldenone:

All thanks to harlequin mills and boon for the ladies and pornhub for the men and some ladies too sha we now have to do everything to up our game when it comes to intimacy! chaii am sure my mum does not know what mouth action is

embarassed

telemundo brother...
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:18pm On Sep 29, 2015
donasere:



Thief to sell

Abeg to whom Pipu wey neva go service?
u wia no....d tin dey surprise me...how pason go dey steal khaki...wetin him wan use am do? if no b to go sell am
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:18pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
You know too much
grin


wink wink grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 5:19pm On Sep 29, 2015
elmisti:


I dey count am......will remember to. Tell Mr. Esu how u wr abusing me and taunting him
Oga dakun o... No go and be esu lowe simi o::: ryt hand man to devil
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:19pm On Sep 29, 2015
jatau7:
u wia no....d tin dey surprise me...how pason go dey steal khaki...wetin him wan use am do? if no b to go sell am




Chai!

Poverty bin eating up nigeria since 1862
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:20pm On Sep 29, 2015
haywire1:


Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka grin grin, will u keep quiet

#



Buh umake smal sense dis evening oo........buhon d other hand...ploygamus life is not economically advisable in dis Nigeria of ours jare......make god sef decree say, one joystick one honey pot...jst like one man one vote
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 5:20pm On Sep 29, 2015
Harinholar:
Hello ouse....How has bin ur day...?...ademasta wettin dey naw?
**dancing kukere**... Iyawo mi don show! Hw u dey my baby?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:22pm On Sep 29, 2015
theSpark:
Why do people cheat?

Most guys want to taste it all, without commitments anyway.
Some girls are just boring after the chase is over.
Some guys believe they belong to everybody and belong to nobody

@ d bold Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka grin grin, some guyz don fvck puna fvck ther destiny join

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:22pm On Sep 29, 2015
goldenone:

pls nahw haha
why do men cheat? tis a normal stuff cos 90% of men do no matta aw dey act like dey don't. women make men cheat and most men ain't satisfied wiv wat dey have.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:22pm On Sep 29, 2015
ademasta:

Oga dakun o... No go and be esu lowe simi o::: ryt hand man to devil


Better, so when u go get tym, I want to build ultr modern shrine for the gods....Uncle sango don dey notice say Mr. Esu dey yansh aunty Oya.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:23pm On Sep 29, 2015
donasere:





Chai!

Poverty bin eating up nigeria since 1862
lolzzzz....it doesn't just make sense at all...me as a sharp and badt guy if pason steal my own I go steal all d khaki for my hall.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 5:23pm On Sep 29, 2015
elmisti:




Buh umake smal sense dis evening oo........buhon d other hand...ploygamus life is not economically advisable in dis Nigeria of ours jare......make god sef decree say, one joystick one honey pot...jst like one man one vote

U go work extra hard nah abi sey na for free person go get concubine outside. Money for hand back for ground bro

Wat does it profit a guy whose girl no sabi mouth action and wat does it profit a girl whose guy Bo sabi lick plate grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:23pm On Sep 29, 2015
Carries binocularz,....


***e-boo searchin***

Harinholar wey dem single e-babes?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 5:24pm On Sep 29, 2015
Abeg wu sabi devil phone numa for here? I wanna report elmisatan oh sorry, elmisti to him
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:25pm On Sep 29, 2015
haywire1:


U go work extra hard nah abi sey na for free person go get concubine outside. Money for hand back for ground bro

#

Instead. to spend extra outsyd, I go just take d money love-vendor my wife and continue enjoyn her like 504.....will ride her till I can ride no more

(1) (2) (3) ... (2420) (2421) (2422) (2423) (2424) (2425) (2426) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.