Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,179,318 members, 7,907,774 topics. Date: Thursday, 01 August 2024 at 02:10 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3072) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4090322 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3069) (3070) (3071) (3072) (3073) (3074) (3075) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 12:45pm On Oct 19, 2015
hilsocial:

play play we fit jam for camp
#BOB
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:45pm On Oct 19, 2015
jatau7:
we be frnds but no b for ondo....wia all dos babes wia like corpers like die...make dem no do me *magun*
Magun dey kill people wey wan climb before dey do... But i go teach you how u go dey do am without climbimg...lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:46pm On Oct 19, 2015
KeriBaby:
grin jatau7 I fear not
na so dear
Re: NYSC 2015 Batch B House by wunmi590(m): 12:47pm On Oct 19, 2015
2el:
hadassaheke and icehood pixsure naw
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:47pm On Oct 19, 2015
ademasta:

Heeey! Mogbe o... Goldenone wouldn't like dis... She likes privacy

Lol, hw u know say she likes privacy lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:47pm On Oct 19, 2015
haywire1:


Lautech intended mailing SOR to each graduate home address before ni tongue tongue tongue

#
lolz...haywire1 dat 1 na story....make una go protest ohhhh if not prob go dey
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:47pm On Oct 19, 2015
Ayima:
Sorry Bro, have already been posted to Enugu State got the info friday last week.


undecided
sad


Ayima shockedshocked u wey folow pay online....hw u take see where dem post u sad

Abeg elmisti help me break bottle for him head for blowing heavy one on monday morning...
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:48pm On Oct 19, 2015
ademasta:

Magun dey kill people wey wan climb before dey do... But i go teach you how u go dey do am without climbimg...lol
I do nothing. .....I still like my life...make pason no go use me do suya....
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:50pm On Oct 19, 2015
Folashadeh:
Hi, Old User




Hello!!



U finally decided to stop ghosting?.....

Cute smile btw!
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:50pm On Oct 19, 2015
iykebest1:
noted. Thanks man




Anytime boss!
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:51pm On Oct 19, 2015
O boy i need to pray o! *silent mode... God I don taya for where i dey work mehn... Me i dey pray make i follow for stream1 while my manager is praying i am in stream 2... God na me clean past o, my boss na ashewo, so consider my own prayer. Thank you God for you have answered my prayer*
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:51pm On Oct 19, 2015
jatau7:
I do nothing. .....I still like my life...make pason no go use me do suya....



Lol

For y......

Diaz always a wai to avoid stuff like dah
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:52pm On Oct 19, 2015
icehood:
ademasta..... ondo state is nice... the best state to serve but people no know especially if dem post u go akure, akungba, owo...... baba ondo girls like strangers die

lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 12:52pm On Oct 19, 2015
If an SMS is sent to U by NYSC within the week of printing Call-Up Letters, know it that U are on the 1st Stream but it should not hinder U to check for urs even if U didn't get an SMS. WELCOME TO N*Y*S*C, THE JOURNEY CONTINUES ..... FOR FUTURE & FOR HOPE!


Yours faithfully starlight101
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:53pm On Oct 19, 2015
haywire1:

Lol, hw u know say she likes privacy lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
#
She don gist me about una package nah...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:53pm On Oct 19, 2015
omitooguns:


undecided
sad


Ayima shockedshocked u wey folow pay online....hw u take see where dem post u sad

Abeg elmisti help me break bottle for him head for blowing heavy one on monday morning...


Everything will still be sent to all CPIs.
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:53pm On Oct 19, 2015
ademasta:
O boy i need to pray o! *silent mode... God I don taya for where i dey work mehn... Me i dey pray make i follow for stream1 while my manager is praying i am in stream 2... God na me clean past o, my boss na ashewo, so consider my own prayer. Thank you God for you have answered my prayer*



Hehe!!!


Ashewo boss prayer no go pass roof



Olosho employee prayer no go near ceiling fan!
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:53pm On Oct 19, 2015
donasere:




Lol

For y......

Diaz always a wai to avoid stuff like dah
yea ..mehn I like my life no b small
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:54pm On Oct 19, 2015
omitooguns:


undecided
sad


Ayima shockedshocked u wey folow pay online....hw u take see where dem post u sad

Abeg elmisti help me break bottle for him head for
blowing heavy one on monday morning...

At d italicised, kikikikikikakkakakakokkkokoko grin grin grin, so u mean d day is still young for chicken to dey chase elephant on third mainland bridge grin grin grin


#

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:54pm On Oct 19, 2015
starlight101:
If an SMS is sent to U by NYSC within the
week of printing Call-Up Letters, know it that U
are on the 1st Stream but it should not hinder
U to check for urs even if U didn't get an SMS.
WELCOME TO N*Y*S*C, THE JOURNEY
CONTINUES ..... FOR FUTURE & FOR HOPE!



Yours faithfully starlight101



New brand.....

New gist....


Wetin we nogo hear before 21st?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 12:55pm On Oct 19, 2015
omitooguns:


undecided
sad


Ayima shockedshocked u wey folow pay online....hw u take see where dem post u sad

Abeg elmisti help me break bottle for him head for blowing heavy one on monday morning...
In the future try n reason before talking.What you think is not possible for you might be possible for another.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:55pm On Oct 19, 2015
jatau7:
I do nothing. .....I still like my life...make pason no go use me do suya....
Did you mean jatau suya combined with 3 bottles of original Orijin? E go fit sweet o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 12:56pm On Oct 19, 2015
@gazaliah: hope u r warning up for 'Awgu' camp?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:56pm On Oct 19, 2015
haywire1:


At d italicised, kikikikikikakkakakakokkkokoko grin grin grin, so u mean d day is still young for chicken to dey chase elephant on third mainland bridge grin grin grin


#


You no dey forget sha cheesy cheesy cheesy



Ayama Gurlfwend
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:57pm On Oct 19, 2015
jatau7:
yea ..mehn I like my life no b small





Everybody like dem life!!






Na 1ce man dey off light!
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:58pm On Oct 19, 2015
Ayima:
In the future try n reason before talking.What you think is not possible for you might be possible for another.

No mind him jare, post d pishure make we see

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:59pm On Oct 19, 2015
Xcozee:
@gazaliah: hope u r warming up for 'Awgu' camp?



with what people are saying now,I guess na Akwa Ibom ooooo but I still believe say na Enugu I dey go..


I don fully ready for Awgu Camp oooooooo

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:59pm On Oct 19, 2015
Gazaliah:



You no dey forget sha cheesy cheesy cheesy



Ayima Gurlfwend

NA U TALK AM OOO grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:01pm On Oct 19, 2015
haywire1:


At d italicised, kikikikikikakkakakakokkkokoko grin grin grin, so u mean d day is still young for chicken to dey chase elephant on third mainland bridge grin grin grin


#

gringringrin no mind ayima jare grin.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 1:01pm On Oct 19, 2015
Gazaliah:




with what people are saying now,I guess na Akwa Ibom ooooo but I still believe say na Enugu I dey go..


I don fully ready for Awgu Camp oooooooo
we Believe
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:01pm On Oct 19, 2015
donasere:





Everybody like dem life!!





Na 1ce man dey off light!
na xo ohhh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 1:02pm On Oct 19, 2015
Ajistai2003...

Hope Dem don put ours for school DSA board

(1) (2) (3) ... (3069) (3070) (3071) (3072) (3073) (3074) (3075) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 7 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.