Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,177,978 members, 7,903,127 topics. Date: Sunday, 28 July 2024 at 04:17 AM

Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (1292) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (4731614 Views)

Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 / FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club" (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1289) (1290) (1291) (1292) (1293) (1294) (1295) ... (6253) (Reply) (Go Down)

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by ElCule: 10:13pm On Jan 16, 2016
dmcdad:
Why una dey share my pics on NL na?

Chelseafan1 report yourself ooooo.

Na you share the above pics on NL? WHy you dey bring me out na? I dey vex for you seriously ooooo. angry angry angry angry
nice hair cut there. see as you dey shine like python, oh I hear sey you no dey use KIWI again. Which polish dey make you shine like dis na? wink
dmcdad:
Why una dey share my pics on NL na?

Chelseafan1 report yourself ooooo.

Na you share the above pics on NL? WHy you dey bring me out na? I dey vex for you seriously ooooo. angry angry angry angry
nice hair cut there. see as you dey shine like python, oh I hear sey you no dey use KIWI again. Which polish dey make you shine like dis na?
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by erusen: 10:15pm On Jan 16, 2016
dmcdad:
Na this kind thing you dey like. Yeye guy. cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
At least no be nu.de pics. cheesy cheesy cheesy
who get nude pix
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chestar5(f): 10:35pm On Jan 16, 2016
Hmmnnnn, quite calm here angry
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 10:42pm On Jan 16, 2016
erusen:
who get nude pix
Your own dey miss? You lost anyone? cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy

Check well oooooo. tongue tongue tongue tongue tongue
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 10:44pm On Jan 16, 2016
Babe calm down, we no get match today. Plus nothing really new to talk about.

On a side note though, in the previous page someone shared my pics. cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy

Still investigating.
Chestar5:
Hmmnnnn, quite calm here angry
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 10:45pm On Jan 16, 2016
Na black GEL I dey use now. E make sense wella. cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
ElCule:
nice hair cut there. see as you dey shine like python, oh I hear sey you no dey use KIWI again. Which polish dey make you shine like dis na? wink nice hair cut there. see as you dey shine like python, oh I hear sey you no dey use KIWI again. Which polish dey make you shine like dis na?
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 10:46pm On Jan 16, 2016
barackohandso:





See how many people don confirm say na your pix be that. How many people you don see confirm my own pix ? Who you get confirmation from ?
Make I no expose them. No worry.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chestar5(f): 10:48pm On Jan 16, 2016
dmcdad:
Babe calm down, we no get match today. Plus nothing really new to talk about.

On a side note though, in the previous page someone shared my pics. cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy

Still investigating.

are u trying to b funny?, well, good joke
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chelseafan1: 10:49pm On Jan 16, 2016
dmcdad:
Why una dey share my pics on NL na?

Chelseafan1 report yourself ooooo.

Na you share the above pics on NL? WHy you dey bring me out na? I dey vex for you seriously ooooo. angry angry angry angry

Lmaooo....no vex, I been no plan to leak your pics, na Barack beg me say e wan treat your fvck up, e say u dey straff hin babe codedly.


But u sef wicked o
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by sebod(m): 10:50pm On Jan 16, 2016
dmcdad:
That was then. Old things have passed away, behold all things have become new.

I am now a new creature. That was when I was in the world. cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy

But guy why you like to dey expose me like this? Abi I take your babe ni?
Oh boy, that picture no be here oooo. If Bartomeu J M see that pix ehn, na to go put you for Barca museum oooo.

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 11:01pm On Jan 16, 2016
sebod:

Oh boy, that picture no be here oooo. If Bartomeu J M see that pix ehn, na to go put you for Barca museum oooo.
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha. Una no go kill me ooooo.cheesycheesycheesy
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 11:02pm On Jan 16, 2016
Chelseafan1:


Lmaooo....no vex, I been no plan to leak your pics, na Barack beg me say e wan treat your fvck up, e say u dey straff hin babe codedly.


But u sef wicked o
Ehn! Aswear na only once e happen.cheesycheesycheesy

And na mistake e take happen. Na drink eye I take do am.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 11:06pm On Jan 16, 2016
Chestar5:


are u trying to b funny?, well, good joke
Who is cracking jokes? Am I a comedian?

Didn't you see the pics posted in the previous page? Na Chelseafan1 go leak am na.cheesy


Anywayz, you were wondering why our thread seem boring I guess. Maybe you came at a wrong time. Check back tomorrow I would say.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chestar5(f): 11:15pm On Jan 16, 2016
dmcdad:

Who is cracking jokes? Am I a comedian?

Didn't you see the pics posted in the previous page? Na Chelseafan1 go leak am na.cheesy


Anywayz, you were wondering why our thread seem boring I guess. Maybe you came at a wrong time. Check back tomorrow I would say.

this thread ll alwayz b boring no matter how it is, barca is always on top of deir game.

Notin to laff @ dem about unlike chelseacry....
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 11:24pm On Jan 16, 2016
Chelseafan1:


Lmaooo....no vex, I been no plan to leak your pics, na Barack beg me say e wan treat your fvck up, e say u dey straff hin babe codedly.


But u sef wicked o




I hear say you get him nüdë pix
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 11:26pm On Jan 16, 2016
dmcdad:
Ehn! Aswear na only once e happen.cheesycheesycheesy
And na mistake e take happen. Na drink eye I take do am.


Just listen to yourself angry
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 11:35pm On Jan 16, 2016
Chestar5:


this thread ll alwayz b boring no matter how it is, barca is always on top of deir game.

Notin to laff @ dem about unlike chelseacry....
Ohh, if that's the kinda boring you are talking about, then I must say we are the definition of boring. A perfect epitome to what being boring is.cheesy

Just so you know, it's not always rosy for us too. We have been beaten a couple of times this season. We lost 4-0 to Bilbao, same team we are gonna play 3 times in less than 2 weeks. We also lost 4-1 to Celta. Lost 2-1 to Sevilla.

So,I think we've had our fair share of loses this season. Thus, we ain't strangers in that sphere.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 11:36pm On Jan 16, 2016
barackohandso:



Just listen to yourself angry
Novex abeg. Na devil work.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by erusen: 12:01am On Jan 17, 2016
dmcdad:

Your own dey miss? You lost anyone? cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy

Check well oooooo. tongue tongue tongue tongue tongue
i bi see one nigga own before oh, u sure say u nor know the person.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by erusen: 12:04am On Jan 17, 2016
Chestar5:

are u trying to b funny?, well, good joke
u too serious seft
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chestar5(f): 12:08am On Jan 17, 2016
erusen:
u too serious seft
bfore nko, should i b playful?
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 4:05am On Jan 17, 2016
erusen:
i bi see one nigga own before oh, u sure say u nor know the person.
Guy I dey suspect you ooooooo.

How come na only you see am? You sure say that your EX wey you break her heart never do you strong thing so?

Check well ooooo.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by ElCule: 6:16am On Jan 17, 2016
dmcdad:
Na black GEL I dey use now. E make sense wella. cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
I make i kuku go buy my own GEL so that i go the shine you and Ballo.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 6:31am On Jan 17, 2016
ElCule:
I make i kuku go buy my own GEL so that i go the shine you and Ballo.
Correct guy. You sabi wella.cheesy
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by erusen: 7:23am On Jan 17, 2016
dmcdad:

Guy I dey suspect you ooooooo.

How come na only you see am? You sure say that your EX wey you break her heart never do you strong thing so?

Check well ooooo.
hahahaha no na i never break too many heart
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by erusen: 7:24am On Jan 17, 2016
Chestar5:

bfore nko, should i b playful?
yes na
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 8:40am On Jan 17, 2016
dmcdad:
Novex abeg. Na devil work.
if una do bad finish una go come dey lie on top devil head
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by sebod(m): 8:52am On Jan 17, 2016
Match day!

It's time for revenge. Time to reverse 4-1 loss to 4-0 win.

I'm expecting Don Iniesta and an average Busi back in the starting line up fresh and ready.
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Nobody: 10:19am On Jan 17, 2016
5matches in 13days.......Wow lipsrsealed

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chestar5(f): 11:43am On Jan 17, 2016
erusen:
yes na
ok den
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by rozayx5(m): 11:56am On Jan 17, 2016
bykebyke:
Copa quarter-finals:
Valencia vs Las Palmas
Athletic vs Barcelona
Sevilla vs Mirandes
Celta vs Atletico

I need my revenge against Athletic.

teams wey remain dey tight shocked shocked shocked
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 12:02pm On Jan 17, 2016
Bros no be so na... No be devil cause am from the beginning?

Forgive and forget.

To err is human, and to forgive... You know na.
barackohandso:


if una do bad finish una go come dey lie on top devil head

(1) (2) (3) ... (1289) (1290) (1291) (1292) (1293) (1294) (1295) ... (6253) (Reply)

Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.